Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 5:39pm On Nov 27, 2016 |
psg fit lose today |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 5:36pm On Nov 27, 2016 |
man u...
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 5:12pm On Nov 27, 2016 |
Phi001: So last last Angers-Saint Etienne cut my tickets...
Anyhow... Nothing spoil... u no see dere name? ANGERS.. Dem dey vex. U go look name of club before u bet on dem.. All these villareal and aston villa, nott county etc |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:50pm On Nov 27, 2016 |
them don score salzburg sef. Thank God say na 2.5 i play am. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:09pm On Nov 27, 2016 |
keandre: Even if juventus win, my bet cut, if dem draw e still cut, if dem kukuma lose wella e still cut guy, ur problem no be here oo.
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:07pm On Nov 27, 2016 |
nna eh, schalke no know say pple dey like me wey carry dem winning, they still dey miss PK.. Mtcheeew. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:03pm On Nov 27, 2016 |
no game don pain me pass Genk vs rapid vienna 4 europa league wey i just play 1.5. Na my remaining game be dat to win just 12k oo,
Before 9 mins Genk don score.. Choii i no fit happy... O boy na so dat game end ooo. 1-0... I no know when mess comot my nyash... Na den i know say witches dey real... |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:00pm On Nov 27, 2016 |
dunkem21: If I tell you how much I don loose today.. I dey pursue am, I dey loose.. If I play under, him go play over; I play win, him go play draw.
Only my money don buy Alabi Christmas goat.
Maybe na him villa I go do Xmas. guy abeg schalke dey cut my bet, i no wan laff.
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 3:40pm On Nov 27, 2016 |
dem don dey win schalke sef.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 3:38pm On Nov 27, 2016 |
villareal don chop
Juventus dey chop
Another big team go chop am today. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 11:12am On Nov 27, 2016 |
i just staked 1k on sociedad to beat barca. Anything wey wan happen, make e happen. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 7:14pm On Nov 26, 2016 |
newcastle una papa oo.
Win, una no fit..
Oya play 1x, no..
Oya kukuma play 1.5... U no fit tooo. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 7:46am On Nov 26, 2016 |
365DW2S..
Play and win.. Remove the burnley game if u're scared. Goodluck |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:46am On Nov 25, 2016 |
35YHMCQ.
Stake responsibly.
47xxx will not be responsible for any losses incured. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 4:37pm On Nov 24, 2016 |
Olizey: Corner picks 82% sure
35WDT87
Goodluck where the remaining 18% go?? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 3:25pm On Nov 24, 2016 |
Tunasco: they r both d same. they're not oga. BTS(NO) means both or either of the teams won't score, i.e: 1-0, 2-0,0-0, 9-0.. E.t.c.. While WHICH TEAM WILL SCORE (NONE) means both teams won't score. I.e only a 0-0, any thing other than 0-0 will cut it. U understand? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 3:21pm On Nov 24, 2016 |
overdrive: how does d cashout work 1960bet? Those people still dey exist? Shey after them chop dem 58 milla dem close.
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 2:00pm On Nov 24, 2016 |
brandon180: na 12 i go use for all the europa matches today
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 7:57pm On Nov 23, 2016 |
vampire2020: The devil is just using bayern , and people were just giving dem straight win like sae NA dem won Play am i totally avoided that match.. Cos of the difficulty of clubs to win in russia... There iis something about russian clubs when they are home. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 3:02pm On Nov 23, 2016 |
Habdulah010: Two don green already remain 13 to go b931zzaetsszs-1061803 13 chaa?? And u don dey happy already.
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 2:15pm On Nov 23, 2016 |
ItsQuinn: FK Rostov - Bayern
0-1 Or 1-2
Napoli - Dynamo Kiev
3-1 Or 2-0
 another alabi agent.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 1:57pm On Nov 23, 2016 |
IRIEBOY: your papa Na Okija shrine chief priest?? abeg tell am make him give us sure 3000 odds?? u go bring some items na, make we appease the godz. 2 pregnant mosquitoes 4 lesbian hens 15 ant eggs And 300k. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 8:19am On Nov 23, 2016 |
abeg u guys should stop filling up this thread with lost coupon codes, game wey don cast don cast, even if na 1 or 10 cast am.  .. And anybody wey drop winning coupon and e no drop d booking number earlier, make guys play, edit, or decide to play, u no go win again till new year, try me and see... My papa na okija shrine chief priest, so no carry me play.  .. Meanwhile, this booking is looking good. 35PDDPH.. Stake responsibly. 47xxx will not be responsible for any losses incured, but will be responsible for any winnings gotten. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:34pm On Nov 22, 2016 |
TNS no wan play 2.5 now bah? Issorite. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:25pm On Nov 22, 2016 |
this dortmund coach is sadistic, u are winning 6-3 and u are bringing in aubameyang and schurrle...  .. Oh na 7-3 now sef... Otu ocha!!!! |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:06pm On Nov 22, 2016 |
keandre: run from English lower leagues, even epl I dread am, they don't have underdogs, everybody na king one of the reasons u can never see english league in my ticket, mo matter how sure. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 10:01pm On Nov 22, 2016 |
nawah oo, 3-1 ht. Any more goal in this nueva chicago game and i'm done. When u go play 1.5, dem go play eye glass for u. When u come play under 4.5 na dat time dem go know say they suppose score. :-/ |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:30pm On Nov 22, 2016 |
Phi001:
 I jejely gave them straight win... me too, i been wan play am 1x and under 4.5, i just play am winning. But that 1x and under 4.5 fit still play shaa. |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:26pm On Nov 22, 2016 |
dortmund na over 6.5 1st half.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:08pm On Nov 22, 2016 |
abeg o, madrid and sporting i no know wetin una dey do oo, i jus need 2 goals... I no wan hear say dem shoot bird en mama fly for this match.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:04pm On Nov 22, 2016 |
every game for league one don play 10 mins draw.  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 10 by 47xxx(m): 9:03pm On Nov 22, 2016 |
fineboynl:

Borussia Dortmund 0 - 1 Legia Warszawa
11 mins and i playy am , e don play be dat na... |