Abayomin70's Posts
Nairaland Forum › Abayomin70's Profile › Abayomin70's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 58 pages)
tayor_k: Ab,i cum ur shop ysterdy,de talk say u don go lag til monday....abeg i wan ask u say can i pay ma acceptance fil nw.....ma name jst kame out 4rm d 2nd list...wil appreci8t ur ansa.tnx manChil I wil tell u guys wen to pay it stil chil 4 now |
Passing byy I am askin myself y d rush naaaaaa Wat wil be wil definitly b |
adekolade: ♥ For those who are expecting their names on the OOU second list, i will advice you to go and check your admission status on jamb website now (or go to the school) ♥Adekolade U ar doing a great job kip it up But Wen passin out infomation don't say wat u don't no pls d list is not on jamb site 4 now pls stop telin dem is ther I beg u they av bin calin me on fone and telin dat piple are checkin it jamb pls let us talk in one voice No fytin broda |
Ignor my gramma is d rubbish am pasin out u nid pls I beg u wit d name of GOD read it b4 u ask me question I beg u wit d name of GOD I see so many piple ungratful som piple promise me card wen there name was out up to dis moment dey did not giv me is not d card that wil mak me live but piple jus lik scopin and dat is wat I hate most. Oya let's start D second list is out in d admin block pls if u no see ur name chil anoda list stil dey come out I said so if u purchase d 1k form and u ar tinkin ur name go dey there men u are driming expect ur own name in d nest list U can only stil check d name on d board 4 now is not yet on d net wen they uplopad it on d net I will let u guys know Pls don't beg me to help u check ur name on d list cus am in lagos presently and am resumin back on tuesday If ur name is out u owe me card I no u all won't give me lik d 1st ....... batch did dey al scoop me u al no urself all u dat promise me and I say welcome 2 d school of stress,wahala,and problem d school dat wil intentionaly creat problem 4 demself and student About ur acceptance fee pls chil they ar stil workin on it I my 2 kid sister also fal victim u ar not d only one I see dis problrm pilin up Name--abayomi akinsanya BB PIN--2A81C5C1 Numba--08051401750 Whatsapp--08051401750 Facebk id-sekzy1k@yahoo.com Pls remeba am not a staff oooo am jus odinary student in 300level accountin part time and doing online printout of school fee recipt online in main campus And pls dlit the former bb pin am no more usin it I don sell am off To no d list of wat u wil bring clik dis link below rid my own post that is in RED colour www.nairaland.com/909513/olabisi-onabanjo-university-2012-2013/67 So oya ask ur question blow |
jomarick: please how much is the fees for part time sciences?I don't no anytin about school feee pls stop askin me If u kip askin me den I wil kip givin u false infomation |
tdemo: political science or publik admin. Pre degree oh....Budget like 190 to 250 |
Pweetyhoney: Wats up wif d acceptance fee payment receipt o? pls abayomi, did d man say excatly wen dey are goin to upload it online.No he did not |
tdemo: the school fee broWhich cus |
habeeb246: Don't knw where 2 sign d 2nd verification stuffs (OOU wil resume on dec5 bt nt rily sure o)U go to ur faculty to sign it Wat is ur faculty am askin so dat I wil tell u d buildin to go |
richie4real: Which kind university be oou self,since dem dey tel me chil chil,when most skul wan resume nxt week.we oou freshers neva even print our acceptance fees receipt,when my cousin wey finish 4 oou 2008 tel me sey d university worst i no believe am,oou na d worst state uni 4 naija.Easy naaaa wetin happen no body force u to choose oou wen filling ur jamb form naaaaa |
tdemo: pls bro abayo. Can u tell me the actual amount 4 oou pre degree progame social science abeg anybodi can ansa if he/she nws asapIs it school fee or d amount u wil use and purchase d form |
Adekunle2020: @ AB CAN I MAKE USE OF MY SISTER'S TAX CLEARANCE ?Yes u can use it if u share d same surnmae and if he no pass 2 years cus tax clearnce do expire |
kuruga: pls bro can I change my course after been admired, wanna change Frm masscomm to lawYes But No b small wahala u go do U must get long leg too |
paulcr7: Pls i want to know if this school has released all their admission list.one of my friends is an aspirant and he has nt seen his name.THANKSNo Is only 1st list which is d merit list dat is out |
fweshgal: Sm1 shld ansa me nw, cn i do my verification without my acceptance fee receipt coz i'v nt been able to print it...but i av al d oda documents that are needed. It's only d acceptance fee datz delayin me. Plz i nid an ansa,tanx.See d question u. Urself Is askin is it on ur palm d registration. Oficer wil sign on pls naaaa. We are no more in secondary school naaaa |
Brand_new: I'm wondering if any lady routing for a big wedding here want's us to assume they are wealthy and can afford it. Even if they are, that doesn't still warrant all the expenses that comes with inviting a big crowd.GOD bless u dis d best comment ever on nairaland y wasting money on party piple wil come eat den go back I wil rather give my wife to start business I min big business dan wastin it on weddin madness |
freshboy007: thank God i saw it. Bt AB the price no fair atal ooo 8k? Just wanna get the form for my lil sisterIs not me dat wil collet d money naaa is the school managmnet dat wil collect it ooooo so u cant price it ooooo And my advice The school don't take dem very well afta d program if u don't mind let her collet part time form |
DON-POPRIUM:Ya tank GOD u also come here and tell dem Are u stil in ago iwoye or back at home |
freshboy007: Mr Abayomi Is OSU predegree form out? and how can i get d form pls.yes is out all wat u nid to no about it here from page 55 to d present one dont b lazy to read |
ibroman12: should i trek to ur shop or take bikeTake aeroplane or train dat one wil b beta |
emilyone: pls guys in the house, what could be responsible when a phone reboots itselfToo much software |
Ignore my gbagaun(grama) is d rubish am pasin out u nid So many infomation on my mind this mesage wil b long but pls try rid it finish if u ask me question of wat av already said am sorry I wil jus ignor ur message Som say am very rude if u hate me and don't lik me go and romance snake na free world we dey Some wil see me inside school and start attackin me jus bcus am pasing out information,some wil rid it and will see me inside school and won't say tank u I no my piple and my own piple 2 no me I swear to GOD I wil alwys b ther wen u nid me most u al no urself Oya let us start dhyaniel and kanjai and everybody(u al no ursef) GOD bles u am very gratful u rily suprise me & I owe u all somtin I swear 2 GOD. 4 GOD sake piple should not ggiv ther self hypertension oooo bcus of accpetance fee I was in d man offic today and It was locked since llast wik den I now move forward 2 d bursary to lodge a complain on most piple bhaf and bliv me I saw all d name of guys I help and pay and d name of my 2 kid sista I also help and pay since last month al d name is on ther system is jus 4 dem to enter it online so pls chil d school av all d record of piple dat av pay but they av not put it online chil don't b afraid d school can't run away with ur acceptanc fee I don't no y u guys are afraid u pay ur money urself & u ar afraid den wat should d piple dat I help to pay ther own dat av not see b4 in my life den wat shoul dey do dis one is 4 returnin student if u av not pay ur school fii d portal av bin open now oooo and is closin on friday so go pay ur fee ooo Part time form is out oooo for all course. All science student in mini campus are now comin to main campuus d pamanent site so as from nest session everybody I min everrybody wil b ricivin lecture in main campus d school don't want to av anytin like mini campus again so u wil al b ricivin lecture in main campus be u science student or anytin Second list is not out and I don't no wen it wil be ot and splimentary list too is not out THIS AR D LIST OF WWAT U WIL NID 4 D VERIFICATION 1¬¬¬-waec result=original certificate from waec 2-state of origin certificate=like me am from ogun state in irolu remo north local govement but I was borm in lagos so if I want to collet mine I will go to irolu remo north local govemt to colet it in ogun state 3-birth certificate 4-death certificate 5-admision letter=u wil av to buy a jamb scratch card 1800 HERE IN SCHOOL 6-jamb result dat v passport=u wil also buy jamb scratch card MAKIN 2 JAMB SCRATCH 1 4 JAMB RESUT AND D ODA 4 ADMISION LETA 7-acceptance offer=u wil print dat in my shop 8-acceptance fee recipt=u wil also print dat in my shop 9-verification form=u wil also print dat in my shop 10-post utme result=u wil also print dat in my shop 11-tax clearance compulsory 10,700 u will pay and colet d recipt in OBA AGOIWOYE PALACE ALL WAT U AR PRITING OUT MUST AV BACKGROUND IF UR OWN NO GET BACKGROUND THE MAN IN ROOM 1 DAT WILL SIGN UR 1ST VERIFICATION FORM 4 U WIL SEND U OUT AND ASK U TO cum BACK D NEST DAY SO mak SURE EVERYTIN AV BACKGROUND D ADREES TO MY SHOP IF U GET TO ADMIN IN MAIN CAMPUS NOT MINI CAMPUS OOOO ASK FOR VC OFFICE,IF U GET THERE ASK 4 CESAP BUILDING ON UR WAY GETIN TO CESAP BUILDIN U WIL SOME SHOP DAT THEY AR DOING FOTOCOPY AND EATING AM AT D BACK OF THE SHOP UNDER PUPLE UMBRELA OR ASK 4 ABAYOMI If u don't av all wat is above don't waste ur time coming down oooo and about d verification don't rush dem go do am rich febuary nest year I said so As from novemba 16 I won't b comin here always bcus dat is wen I wil b startin my exam Please oooooooooOooooo am not a staff ooooo am jus odinary student in 300level part time accounting and doin print out in admin unda a puple umbral and I don't do admision and al dis infomation am givin out are not 100% authentic oooo Name--abayomi akinsanya Facbok id--abayomi.akinsanya@facebook.com Number--0851401750 BB PIN--32FD46C4 Whatsapp--2348051401750 So pls I beg u wit d name of GOD ask me any question even if d question no make sense u can ask me weda u should put on cloth wen comin down to school [/color][color=#770077] |
dhyaniel: Bro Abayomi your shop Bleep me up today o. I srch 4d place but i could find the location. But i saw someone today that resemble your pic. The person was talking to someone about, era ileya that was eaten by ra... At the front of busri office i wanted to ask but i am not that social. is it you?Yap is me u Bleep up big time u should av attack me naaaaa |
kanjai: oga mi sir, i loyal ooo,na play i dey 4low ur fine girl play ni ooooo,i mean no harm oooo.... On whatsapp,i no 1 dey disturb u ni oooo..... i fit show 4 ur side on monday sha.. Bro enjoy ursef ds period ooo,no dulling @all oooOk kanjai u get shey u b muslim or Christian |
Pweetyhoney: sumtyms i wonda if its a crime to ask questions on dis thread.Pweetyhoney fine girl and truly u ar fine bcuus I look at u very we'll d day u cum 2 my shop And I tink u Ar refering to kanjai he is playin ni oooo No quam no fyt no wahala let's make dis place clean no abusive word dis tyme even me self don rrepent no more fytin |
kanjai: YES OOOO, it wl b located arund oru junction on ur way back 2 lag.... LMAOKanjai how far hop all is well long time we talkk for whatsapp hop no yawa And easy ooooo the babe don ddey para ooooo she no no say na play u dey play oooo happy muslim festiva Rid d message above dis one |
DEXYALEBS,RODEO,AISHAT,TOSIN,OYEDUN,VIRUSOO7 MY MAIN MAN,PWEETYHONY,TREAD OWNER GENUISTIC,DHAYNIEL AND ALL D GUEST ALWAYS COMING TO DIS TREAD I SAY GOODMONY AND HAPPY MUSLIM FESTIVAL DEXYALEBS AND VIRUSOO7 I WHISH U GOOD LUCK IN UR COMING EXAM BCUS EXAM START ON MONDAY ASK ME UR QUESTION BLOW |
VirusOO7: lamina is not strict o/jst do as instructed/hes a perfect gentle man/ he can even help u if ur nt too forward.yes d man no strict but bliv me verification jus satrt dis wik wen d crowd kip incrising day by day den u will no is real colour i no him wella |
Pweetyhoney: is d hostel stuff true nd wea wld it b located.which hostel since 2005 wen i start my diploma promgram in dis school since den they av bin ayin they want to build a hostel they come and measure the land and go back since |
temhab: how much is education department payingnotin yet on school fee but if u want false infomation ask again and i wil give |
sdcolourp: Can oou accept lower credit for there direct entry for public administration, u can call me on dis num 08021481848u dropin ur numba u said call me who should call u is only a scammer dat will call and to ur question oou dont accept it |
DexxyAlebs: bros ab, am supposed to say sorry i took things d oda way round! No problem sir, eku ise sir,Smal tin mr dexyalebs and shey dat guy don see him ricipt print out d guy u cary come my shop |
