Abbey93's Posts
Nairaland Forum › Abbey93's Profile › Abbey93's Posts
@ captain, me fellow botanist na im u no wan invite , na wa for u o. Shey u wan dey steaze me ni? Well, ma id na www.facebook.com/mosquiabbey cos u fit say u no knw ma id na. Well oda nairalanders, u guys can add me, i wud be glad to accept. @ telz, na wen u dey go IB nd hw all of us go take meet sef |
@ captain, hm hm (sighs) dts pathetic if she has really left u, nd i say congratulations again cos anoda gurl just teach u lesson. U had better take heart, bitches will always be bitches they can neva change. |
@ lemia, nobody wan dull now, na packaging shodis nd reading b d tin, we all know that nature can nevr b balanced nd so ma studies to socials ratio go be 70 : 30, me sef go like get d cure of aids o, but me go take am from d grassroot, u knw wat am talking about, as a botanist, i can become d world's no 1 drug baron, i can plant d best quality of indian hemp nd produce beter better cocaine o, LOL!!! Abeg make una no call NDLEA make dem com pick me o LOL |
yes o, AVB u are right, ones course dosnt really determine wat will bcome of u tomorrow, if ur destiny na to get money which bastard wan stop u if God com dey ur side again, guys shey u knw again dat destiny is in our hands nd its left to each an evryone of us here to utilise his or her opportunity very well, Seriousness is all we need in our respective courses if we no want make Nature vex with us. I need guys that are aiming First class make we dey pally for inside scul dey read , cos me go like get standing ovation from UI Senate o. |
@ all, becoming successful in life is wat me im afta o, i just pray one's department will let go o, |
make we no blame ASUU na government we go dey swera for, shey no b d same jonathan na im give entertainment industry 200 million dollars?? Shey if dem use dat money settle ASUU, shey change no go remain wey dem go use upgrade federal universities nd dem go still get d one wey dem go embezzle for inside sef. Nigerian government dosnt give a Bleep about the cahanges education can bring dat will affect future of Nigeria positively, me don know b4 say dis country no fit beta, na crime sure pass |
@ avb, telz, segtiko ,na wa for una o, just 2days wey i no use get connection for hand na him post deon boku like dis, see ehn dis chick mata na coded somtyn, una no go fit bam all d chicks wey una like na, me na craze man for women affairs, dem go hear us wey me don get 2 chicks ready , dem dey chemistry abeg make una no near dem o |
@ all, see as me dey happy die, ma bros tell me yesterday say na for only Indy nd Zik chick fit sleep overnite cos of their fence wey dem don destroy, bt make woman no go kill person ontop bed sha, make Katangites dey careful o, AIDS nd premature ejaculation is real,, LOL!!, na de happenin hostel me i wan dey o, baba no dullin |
@ habeebulahi, mehn dats true, staying in the hostel or offcampus is a mata of choice, but as for me nd ma niggis, ''we have decided to stay in the hostel'', resumption is in 10 days, there is still enof time for a rethink bros |
baba telz, tanks jawe, u are mouthed |
@ all, i need someone to upload d payment levies pdf file pls, the ui site is not goin |
i talked to a gurl who just grduated in d botany department nd she sed dat change of course is not possible at all, i kinda didnt beliv her, i will av to keep asking pple sha, @@ all, wetin na feel about d mata ![]() |
see ehn make i no lie for anybody for here, as me dey here na hostel sure pass o, unless say na die hard privacy person dey fynd me no go recommend hostel for, bt as for me nd ma padis dem, na hostel o, nd i pray its INDY HALL, just got ma authority to pay, cud u guys beliv i got it inless than 1hr, will b going back to jaja 2mao for d xray film, one llove bros (habblo picaso) |
I tink dey will inform us on wen nd where to pay, since d acct number nd oda payment details are still undisclosed , I will b goin to UI today for ma clearance, i promise 2 keep u guys posted as soon as i hear anytin worth sharing sha. One love bros (habblo picaso) |
@ evryone, its december period again nd i pray now for evrybody here on nairaland dat may d almighty God who has bin guiding and protecting us from January till dis moment continue to b with us and our families, nd dat may he grant us all our heart desires dis period nd watch over us for d remaining days of dis year, I ask this thru Jesus Christ our Lord ( AMEN) HAPPY NEW MONTH EVERYBODY |
yall, dis is a shoutout to evryone dat has bin following dis thread, hw una dey?? Accomodation will b gotten during ds first week of resumption nd me i dey tink of to ball in dat First bank UI branch o, gats open acct cos dis period is wen we wud b paying for som many tins nd i wudnt want to b stranded o, @ all, dere is no amount of reading or hardwork dat wud guarantee u success o, God d almighty, d most intelligent nd ,aster teacher is d one we shud b begging for favour o, na onlt God fit do am ma guys. One love men, i still remain abbey93 (habblo picaso) |
@ andrew, im yet to leave lasgidi o cos av nt gotten all ma documents, i wud b comin on wednes or thursday. Sowy i didnt inform u earlier @ all, lets pray dat dis coming strike will av notin to do with d resumption date o, @ habeebullahi, i support bro |
@ Diceydueces, Telz, AVB, Sethvins, ti thank everyone of you for ur care and support nd i tell you its indeed true dat only God knos d career dat will make us successful in life, its just dat it wasnt easy admitting s fact i wont bcome a medical doctor just as i av always wanted bt after a rethink, i beliv dis is a very big challenge life is throwing at us nd i tell you dat one has to put in a maximum effort cos anything wat doin is worth doing well, settling for First Class in dis courses we are given shud b next thing on our GREAT MINDS, if we were aspiring medical doctors, lawyers, elect electronics engr, den why cant we obtain d best grades in dis botany, po. Science , nd agric engr. Goodluck bros nd i thik we all av to meet to discuss dis. Thanks brodas |
hey bros nd sis, is it true dat UI dosnt allow change of department?? |
@ AVB, nd odas , tanks so much o, i wtink i will av to buckle up nw to av a gud GP, well im beginin to get over it sha @ Tim d gurl, well tanks dear, i really appreciate, well ma fb name is Badmus Abiodun Temidayo @ whaleyz, accomodation wont be provided |
@ all, tanks for ur concern o, i just pray change of course will be available after first year to anoda department (say computer science) cos me no go like study for anoda university o, and i heard its always dfficult. Pls ur opinions nd advice will be appreciated, start commenting pls |
@ all, I just calld somone else in the scul nw and he confirmd it dat double matriculation is not possible nd dat one will av to choose anoda scul next year, iam so so so so so so so so sos so so so so sssssssssaaaaaaddddddd |
@ telz same here, dis 2go sucks somtyms |
easy+:@ all u guys can add me on 2go ------ mosquiabbey2 |
@ tobex40 guy, see i av askd all ma brodas nd sistas dat av graduated nd dey sed its not d scul's business if u write pume 5times nd u are bin given different courses, its not possibe to b given d same matriculation no, one has the choice of studying anytin he or she desires, tell dat ur fwend dat staying at home for a yr is not a gud tin o, its better to b in d university system, i just askd d former HOD of sociology( Dr Lanre Olutayo) in UI and he sed dere is notin like double matriculation , dnt let anbody decieve you o, im taking UTME nxt yr and notyn is gonna change dat. TELL HER TO CONTINUE HER REGISTRATION o |
@ evryone, i wudnt want to waste ma money printing dis admission letter nd dey not requesting or accepting it from me. 1500 na flex money o, wat do u guys advice, shud i go ahead nd print it or i shud just risk goin for d clearance on monday without d admission letter |
@ tobex40, dats no problem guy, tell her many of us will be taking jamb next year and dat bin a student of the institution dosnt mean we cant take utme again or we wont be offered admission again in d same institution. I was catapulted from medicine to botany, guy we many wel wel |
im confused o, is that dos of us dat are yet to b cleared will av to go and print admission letter?? I dnt want to waste money nw o |
the_telz:eyah, boredom wan kill you abi, sowy ehn, but na till monday b4 me go enter UI o, shey 4 photocopies of each document dey enof Abeg make anybody reply asap. |
AndrewPee:u ca add me on www.facebook.com/mosquiabbey |
@andrew, i will b comin on monday too, u can buzz me on 08069608915 |
