Abiolabello's Posts
Nairaland Forum › Abiolabello's Profile › Abiolabello's Posts
pls any1 who gas done his should update us. |
me dey write on d 17th |
av cheked it, noting 2display 4 political science on d unilag e practice jor. |
MATTHEW59: REMAINING ANSWERS 2 THE REVISION QUESTIONS WITHOUT ANSWERS-101-140=121. C 122. D 123. B 124. A 125. C 126. C 127. D 128. B 129. A 130. D 131. C 132. B 133. B 134. B 135. D 136. D 137. C 138. B 139. A 140. A. SUCCESS. MATHS IS MATHS ALL OVER D WORLD-JUST THE PRINCIPLES BEHIND THE SOLVING-JUST SOMEONE 2 EXPLAIN SOME FURTHER MATHS-CALCULUSelementary, function and polynomials and permutation and combination 2 u. By thursday/friday, I will attach the solutions 2 the some or all maths revision questions for ur weekend enjoyment, By His Strength. 140 questions no be yam.thnkz mathew god go bless u jor. |
MATHEW PLS KINDLY POST D REST PART OF D SOLUTION TO D PRACTICE QUESTION. |
abeg who go fit runz d post ume 4me o, let dizcus price. |
wots ur vote all about, hmm guyz b wise o. |
my felow u studnt plz wotar we goin 2do about diz e practice stuff o, cuz we dnt avmuch tym again o, abeg mke una hlp o. |
guy plz wot cn i doon diz e-practice stuff ocuz me av nt been usin a computer b4 o, abeg mke una hlp o. |
abeg o wen ar we goin 2use diz e-practice card cuz e no dey go, jxt sayin invalid name nd paswrd o |
ayodeji752: Pls i wish to knw d tuition fee for freshers in unilag.tanxguy let leav dat 4nw o cuz na smal tin b dat. |
abeg ansa pls, cuz i dnt undastnd o |
plz must we use d e-practice card |
[font=Lucida Sans Unicode][/font]plz must we use d e practice card |
plz mathew ar d questn goin 2b set 4rm d practice questn wich dey gave 2 us 4rm d bank. |
bt mathew ao is 60 question b posible 4 juxt 30min |
plz mathw ao many question ar dey goin to set plz. |
plz wen is yabatech part time form goin 2b out nd lyk ao much is 4 biz admin & management |
pls wen is d part time form goin 2b out |
plz mattew wot ar d tinz we nid 2go along wit b4 dday nd on dat day. |
@matthew, plz lyk ao much is d lag post utme form wen is out. |
MATTHEW59: Yeap, there would be explanation before the test proper, but u can prepared urself by practising. Check d website below- Naija Jambites for free practice sessionthnkz matthew we realy apriciate ur effort here. |
guyz plz wot abou ppl who has nt been usin computer b4, ar dey goin 2 xplain 2dem? |
@mathew nd odas plz i score 250 in my jamb nd i am goin 4 political science, plz wots ma chance of admissn in putme 4 unilag nd whr cn i get d past qstn 4 last yr putme. |
@don1dee i mean estate management, plz ao much is d part time fee |
@DON1DEE i mean ao much is d fee 4 estate management course in unilag part time |
@DON1DEE i mean ao much is d fee 4 estate management course in unilag part time |
PLZ CN ANY1 HLP ME WEN D PART TIME LAG FORM WIL B OUT ND PLZ TEL ME IF DEY AV ESTATE MANAGEMNT COURSE IN IT, ND ALSO AO MUCH IS D FEE COST ND FORM. THNKZ 4UR HLP ![]() |
GUY PLZ DOES YABATECH AV ESTATE MANAGEMENT COURSE ON THERE PART TIME COURSE LIST |
GUY PLZ DOES YABATECH AV ESTATE MANAGEMENT COURSE ON THERE PART TIME COURSE LIST, ND ALSO DO PART TIME NID 2 WRITE JAMB |
guyz plz wen is d yabatech part time form going 2b out, plz tel me[tr][/tr] |