Abrahym's Posts
Nairaland Forum › Abrahym's Profile › Abrahym's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 441 442 443 444 445 446 447 448 (of 448 pages)
lance vader i swear u no go use dat money do beta thing,bcoz na person sweat u dey chop,na hospital u go carry d money enter!!! men d thing dey pain me!! 100k !! na GOD go punish u and ur generation lance vader |

TO MR MUSTAY AND NAIJAFAN!!! it high time u start to ban anybody who post topic like free browsing software 4 sale,email or call in dis phone section! i swear most them are fraudster! |
sowie o bt why u form mugu easily? na so 1 clown in here ask me to send 3k to him account,promise to send me free browsing software!! but me no form mugu |
guy clean d panel,using spirit and brush,then let it dry, |
guy do to sharemobile.ro then search 4 opera 2.6 |
download operamini 2.06 and enjoy mtn shit |
chresmi and olusho make una drop link wey man fit download mopera btw i dey use onspeed mobile and its fast with zainab shit |
Dmc.Ng.Zain.Com only send settings ,dont activate simcard 4 mms |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 441 442 443 444 445 446 447 448 (of 448 pages)