Acidrop's Posts
Nairaland Forum › Acidrop's Profile › Acidrop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 436 pages)
no u? |
yeeeeep, but somepeople are just pure dumb |
sup ya'll, hoz n-guage tryin 2 pick up now ![]() |
Islander:abeg throway school, i don even tire 4 that stupid school sef @babeelove, u dey ask me hw many wife somze get? hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm, this is my tym to revenge ![]() hmmmmm that guy ehhhh, he has 8 wife on nl, 22 for real life, 18 on the net in general, and 104 concubines, 99 girlfriends, so e no go work hear that somze, E NO GO WORK ![]() abi moodylady don already collect brideprice ![]() |
waiting list |
thinking u must chill out with moi, oya one, two, three, four and five, do ur picking, which one u choose ![]() |
HAAAAAAAAAAAAAAA, wetin be this everywhere i go , i just dey c music and lyrics of love, na waooooooooooooooooo |
GBAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAMM, mike don get soft side now ooooo, ella just when the situation was getting outof hands, hahahah, ok sha make i no interrupt, and i hope kachi dosent come and interrupt tooo, cos i know say he go soon come ![]() |
hit his head ![]() |
hmmmmmmmmmmmmm, na only hmmmmmmmmmmm i talk ooo, hmmmmmmmmmmmmmmmmmm, hmmmmmmmmmmmmmmm hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm meanwhile dont wish to interrupt the love song or relationship going on here, just wanna check on ma sis n c hw she is doing |
very perfect, but let our logo be, where u meet all the hottest nairalandrs |
10 cos its 1st tym |
@40, she is not normal i mean she is not a human beign, and she will never have d feelings and urge like the normal human beigns even if she start having sex now |
no, i dey tell u hw many of us, because no be only me go face mike |
c me c trouble ooo, abeg make una help me ask this somze if na him dey pay my school fees ![]() |
C this guy ooo, common u don have any meeting, instead of u to say u are running away, cos i be don vex just now, scary cat, u dey run, u for wait now, make i do u jet li style betterstill commando or recent one, jacki chan |
OMG, nothing acid no go c, so na fraudster una dey call me now ehh, na wa oooooo, abi na crime 2 be the hottest nairalander ![]() |
yeah u will give account datz if there is any money in ur broke asss account ![]() |
wify |
tell him 2 close his eyes ![]() |
announcing the arrival of the princess, trumpets blowing, parade matching, roses on floor, people clearing, guards yelling, make way 4 ur princess, princess comes out and say sup ya'll hw fa ![]() |
announcing the arrival of the princess, trumpets blowing, parade begining, millitaries matching, roses on paths, guards yelling make way 4 ur princess, and she come out and say sup yall, hw una dey ![]() |
yeah i am, where my sis @ anyway, she dey allow me xchange words with this dude who is despreately seeking . . . . . . |
wada dude wetin be that thing u just talk |
Islander:tnk u jare, good girls always know good girls, i dont even xpect somze to recognise a good irl sef, because him na devil ![]() moondust:moondust miss u athon, been a while since we had a chat hw fa? Islander:Wow am getting different compliments now adays ooo, am loving shaaaaaaaa, islander i miss u heaps too hw ur won school dey now? |
I have in mind we are going to make a great couple . . .hahahhehhehehsisskspaoeojfjoffjpdssshemooocheee, tikigihaaalkdjieia nothing dey do me ooo, na this news na i hear oooo @islander, school is fyn ooo, even if there are rumour around that am skipping clases which is not true, i might as well tell u now before them big mouths talk am ![]() @moodizy, waddup babe @babelove, apart from that crazy news above , which other one did i miss out on @somze, i knew u always had a thing for babelove, right from genesis, tnk God say we never reach revelation before u talk am @henry hw fa? |
0 because u guys are blapping bout nothing ![]() |
dypers |
yess u? |
wish u all smiles |
[quote author=ella.b link=topic=5304.msg1507833#msg1507833 date=1190125526]lol,u want more?i fit give u anoder one bt e go be 4 10yrs time.i no wan waste am.make i jus dash u one. [/quote]dash me ur teeth? ![]() chinwikika:tnx , datz all i can say tnx |
kachikapor:what is ur own, abi who ask u cyc 4 ur info kachi join d ppl wey chop ur money oooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 147 148 149 150 151 152 153 154 155 (of 436 pages)







