Acidrop's Posts
Nairaland Forum › Acidrop's Profile › Acidrop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 436 pages)
i wish u what u wish urself |
rate u 4, cos am not really ur fan |
no, havent really been in a meeting u? |
i bet u freak out at the sight of a needle, not to talk of getting the whole tatoo |
dont tell me u about 2 say kirk franklin |
i think i have been cured of my insomaniac oo, but i want d disease bak this place is fun |
asian |
out of what, u sef wan chat ![]() |
he did act like it, but then letz leave him to rest in his grave, |
hang out with him. Nella:erm . . . . u know i have 2 do some preparation for u n my bro, lol hw bodi? |
Cyclone5:haaaaaaaaaaaaaaaa, i talk am so u like my sishenry007:talk ur mind my friend |
thinking y is everyone thinking so negative today, hw bout this: thinking going out 2day hang out with some friends, get yet another admirer, get lunch im KFC with homies, n sleep. now that aint negative |
[quote author=ella.b link=topic=44365.msg1495704#msg1495704 date=1189779959]chineke,ma own don finish.acid,which transaction u dey do wit cyc.i no be goat wey them dey sell na.dares notin goin on between cyc and i oh.na just greeting.i be saint abeg. @cyc,u dey carry plate abi,continue,na pap(akamu or ogi baba. NB:THERES NO WEDDING,CAKES,SUYA etc.NA HOT PAP I GO POUR 4 UNA FACE. *munching fresh pizza.*[/quote]haba babe, u no c cyc like u, n i know this guy he fit use sweet mouth carry u comot so i might as well tell him u are not for free right now, as for that pizza, i sure say no be my own share u dey eat ooooooooo ![]() |
[quote author=ella.b link=topic=40116.msg1495605#msg1495605 date=1189778839]acid acid acidddddd.ow many times did i call u?which investigation panel u kan dey.hmmm,mama must hear this. @cyc,which organ and which cathedral u dey talk about.u don dey kolo abi?[/quote]wetin i do now, was just watching ur bak on ur absence now ![]() |
somze:na u say i dey beg ![]() |
somze:hmmmmmmmmmm, ols he is one of theobvious ones, that dosent need introduction abi? c hw fast i learn ![]() |
sweeti14:but he suceded now, we notice am ![]() yong babe:abi ooooo, but i head he has gotten rid of the dreads shaoooo. hey hw long was that pic? |
ajadrage:hahaha, na decsion naaa. since all the guys na chamellion. tkb417:i will slap u back from here, but take it from me shaooo, she is fynnnnnnnnnnn, her lips is very sexc, y am i into girls recently its freakin me out |
if u guys dont know, i will fill u in, there aint no leaves, infact the tree dryy die, so dont get ur hopes up |
jayvin01:sup mehhn am cool, but wetiin u c, u don repent, abi this ur greeting is leading somewhere ![]() |
wouldnt u be fooled by fyn face n words ![]() |
u shoud do it d right way, u c am ella's big sis ooo, so b4 u can take her, u need 2 settle us now |
meee |
is that u? |
nooooooooo, i complain, i no complain now, call me wateva, private investigator if u like, cos am doing some right now, all eyes on u bro |
champredd:gimme one reason y i owuld not burn u now, i never talk say i wan pour, u dey tell me say make i no pour |
that is not d point, dont deviate from the point, stick to d point ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo |
so what if she reads it, u too chicken to tell her ![]() |
i ready 4 any rumour, , come and c douzy here for only 20bx per hr, the dude from d ultimate gulder thing is here, come thru d manager acidrop, come come and get a free, free something, come and findout |
hhahahahahahaahh, y u think say nobody dey qeue, n i go just pronounce u like that, |
no yes, i dont know what that means mehhhnu? |
haaaaaaaaaa, dem plenty 4 nl ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 171 172 173 174 175 176 177 178 179 (of 436 pages)
this place is fun

so u like my sis
