Acidrop's Posts
Nairaland Forum › Acidrop's Profile › Acidrop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 230 231 232 233 234 235 236 237 238 (of 436 pages)
why? because my laptop is shit, n am using it right now |
yes ![]() |
i dont go close to them, i only check them out, then go close to them when they are all neat and not sweaty |
but where chi? just as i was about to say somthing very important to uz |
yeah, but when we discover the guyz wey dey, we go ruuuuuuuuuuuuuuuuuun, like am doing right now ![]() |
nooooooooooooooooooo, not guyz, hot guyz |
BABEELOVE:just in tym. k0be:no, chill mehn, newaiz he is davidylan |
heyii, baby where u been? |
so all those una yarnings about jist just blow commot, after i don prepare my amebo ears for ground, ok oooo, newaiz nitynite |
dang, we get something in common the, the hot ![]() |
wetin happen 2 una jist now, chei c amebo. moreover am lonely where that PTH sef? |
we don complete the 3 angels ![]() |
why why why, dang girl i missed u |
doyin13: |
why is omoge before me |
wow for thread |
give up on what, i just dont want argument abeg. u sef doyin, which one u dey show ur ottoman for, u wan make babelove come kill me for here |
PTH:u sef dey intrested in babelove, hahahahahah, oya make we turn this to tug of war now. na u are talking babelove, ok, we no go make any noise |
i bow ooo, c me c trouble ooo |
this story no even get base sef |
ok, we don go. @PTH, make we pretend say we dey sleep, open one eye oo |
no, i no talk, na by force, i agree say i wowo |
yeah i know, when i used to work in d gym, i work out 4 free, n get 2 check out hot guys ![]() |
PTH:beg ke? abeg no talk, i wowo, tnk you BABEELOVE:c me c trouble ooooooo, we hold una, haba, make una talk now |
yeah, but just 4 the records, i share the same secret with everyone else, between me n them, BTW wont u get a job in Macdonalds or someting |
arabs |
chiegemba:i no do anything oo, the guy is in his bully mood today, u sef make u take dem protect me, u dey follow me quarrel infront of am, atleast make he commot b4 u shout 4 me nauuu. @PTH, i don agree now, make u resssst, jezuz |
PTH:dude, pls, for the sake of confusion, stick to one decision abeg, haba, but i go take the hug 4 comfort sha, i mean its the least u can do ![]() @babe, i didnt mean to spoil anything ooo, ok, doyin, abeg this babe na correct girl, we don go bed, but ehh, u say kids, so that dosent apply to me |
cool wit u huh? so na so u broke reach |
work what out, dude, no go break ooo, those ur chicken ribs ![]() |
personal ke, the worst part is we dont care about their rating, its just there, lol. PTH:ok sir, i wow pass monkey sef, happy? this guy no know how to deal with shock oooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 230 231 232 233 234 235 236 237 238 (of 436 pages)





