Adebasket97's Posts
Nairaland Forum › Adebasket97's Profile › Adebasket97's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
Bunmiemich: so IELTS don reach 38k, nawa o - did mine 35K last october.Thanks bro. |
WhyNa: Hmmm...U sure say I no go jus pay for bank? i no wan hia stori oUse bank jhooor. That online sef no go go..lol |
WhyNa: Means you paid 38kYes o.38k bank draft.....I was trying to pay online but it wasn't going through. |
joychioma19: you are funny.@joy u don dy calm down ba? |
WhyNa: @adebasket97 did you register online or did u pay at the bank?I paid at the bank |
WhyNa: @adebasket how far? U don reach here? Glad I'm not anywhere around U n ur nieceI dy o....to sleep na the thing now o....I just dy look left and right on top matty. |
The worst part is my 2years old niece is lying beside me and she's been pointing and smiling at the window for over an hour...abeg how I wan sleep this night nah. |
joelpearl: Lolz. u are hot, ma'am, .enjoy it while stock last.Wicked pikin |
joychioma19: hahahaha the guy won tell me my life story.so I de help sm yarn him ownEhn ehn..okay o..make I dy listen cos I wan hear more story |
dave P: Me ke! Na btw us o,push wetin?prepare ur glovesOhh sorry, I don sell gloves o. |
nikkypearl: OwkNa guys like obj u dy like? Lol |
billydragon: Na 16k I did mine 2 and I collect am dat same day baba........Na so bro |
WhyNa: Ade which state U dey? Ibadan?No o. Na Ondo State I dy o. |
joychioma19: ode.as you big reach,you no get ordinary 1inchs.smhJoy o, abeg no dy make me laf o.how person no go get 1inch, u wan finissh the guy career? |
WhyNa: I used 18 for mine. Did everytin in one day, collecting after 2 days.Una things dy costly at that end o....here na 16k and u get it same day. |
Doc. Adray:You're welcome princess |
Doc. Adray:Chai!!! You fine o....jes checking ya dp over and over again...Doc? |
Doc. Adray:OK. |
jeffoe: how much u take run the passport and the required documents.Passport na 16k o... |
dave P: seems you want to be 'mike tysoned'On top wetin? Puzxy? |
golddeejay: mayb ur pocket is slim...all these ladies shouting slim guys forget to add "with fat pocket"No mind them...even if the guy be like broom, as long as the pocket get "pot belly" hmmmmnnn |
dave P: lol,where are you@ nw?Hmmmmnnn, tracking things. Use google map nah, |
MissShakira: weda macho or slim let him b sexy den he is gud 2 goYour dp though ![]() ![]() ![]() ?? |
Happy sunday sis....My esult never show o. Na friday dm talk..I dy wait. Welcome bk. |
bokoslayer: See men dey re-adjust dem stats, stop the long talk. Pm thingz, u knowLolz....... |
missyhorlah: no oneda!I eit guys wvout flesh tho :Pno oneda!I eit guys wvout flesh thoHahahahahha.......na Middle I dy o........not too fat, not too slim. |
missyhorlah: u r slim abiYes o. |
berem:You sef like am like that. I lie? |
missyhorlah: I like slim guys!cnt stand a macho1million likes.....lol |
joychioma19: its a no for macho. I love slim guys.not too slim though. slim guys have long joystick and I like it.Phewwwww!!! |
...but if u are handsum,pls back off!I don't do handsum guys!
