Agrovick's Posts
Nairaland Forum › Agrovick's Profile › Agrovick's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 170 pages)
Mama o, i see u and my body just coole Idowuogbo: My Gawd! Eclipse, na u b dis? |
I knw say I no fine but men I see u and I dey console myself say I try |
All i want for xmas is u(Mindependent) |
Teamtallladies. He get this gal way i dey eye, she dey 3 inches taller than me but wetin concern me i like the babe and conversatns dey flow wella, wetin concern me with height? |
No dey happen for naija |
As i no knw how to approach gal bayi nko |
To think I am still single. Wahala dey o |
I wil be waiting for that Princessmel: No offence taken mi man |
Do u av to put ideas in my mind #tongueout adaobi123: I'm 20 !!!!!!! *Bangs on table, shakes my small nyansh*mi'lady u actually dont look 18, no offence Princessmel: Loool personally I have no problem telling people my age but I've stopped now cos they don't believe me anyway so I see no point arguing with someone about my age. adaobi123: I'm 20 !!!!!!! *Bangs on table, shakes my small nyansh* |
Oya cum, let me push u Princessmel: Haha it's so funny how the majority of you want the girl to push but as for me let me be honest, I will only act like I want to help but in all actuality, it's pointless in me 'trying' to push. |
When u turn on all the guys here and they succeed in expanding ur xxxx u wil come back here and say nairaland boys are wicked. What am i even saying 4reigningqueen: we dey wait dem for here. No be next month? |
Well! Am still using my footwagen or is it legediz benz, I will post my comment when i buy a car |
U should knw that was a plea and not a broadcast, u gonna help me out? ![]() [quote author=Soraya-Carvalho]so you didnt comprehend the message at all ,no broadcasting of your virginity !! [/quote] |
Blurred lines: robin thicke ft kendrick lamar, 2 chains Best song ever: one direction Take back the night: justin timberlake Roll up: wiz khalifa Cruise remix: florida georgia line ft nelly Warn yourself: omawumi Mnatebawem: Khuli chana my favourites are numerous jor |
I'm a virgin but I dont knw how to lose it, any willing lady here ![]() |
Who be the mod for here? Help me give dis guy 6 bottles of gulder to welcome am. My prayer be say u go get MB to browse nl, ur network no go dull u during F2C and may mukina be powerless ova u greathop2: First of all I want to thank GOD For NairaLand,Una too much Abeg.since wey I dey hear about una,den te,I am happy finally I dey here.i den give una website to my friend.i congratulate you.you are the best In 9ja even in Africa.prince |
U for talk that thing well nw [quote author=BushyA55.Banger]otde[/quote] |
God na beg i dey beg, when i finally marry any yeye sper.m way wan form fada of many nations to go produce quadruplets, God reduce hin potency to just one child amen. All is well |
A |
Nw that u'v given me the antidote, is it not high time i had that fruit salad oliviatwist: Normal saline and insulin is there to correct the hyperglycaemia |
Oliviatwist am still watching u in 3D cos that fruit thing u compared urself with is capable of causing hyperglycemia. Maka y |
proevan, am still waiting for my tutor o |
Ema fowo kan mama yen, ara wa ni Layiwoo: smh....area mama |
Badosky is watchinn. Mama o double twale ![]() Idowuogbo: I c... |
How about we make her one, if u were to be a fruit, which will u be? oliviatwist: Olivia my dear, isn't a fruit |
I just dey pay homage ni o Idowuogbo: Huh? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 159 160 161 162 163 164 165 166 167 (of 170 pages)



,no broadcasting of your virginity !!
[/quote]

