Ajofiapero's Posts
Nairaland Forum › Ajofiapero's Profile › Ajofiapero's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
People wey we put our safety and protection in dia care, also a part of the justice dept in our country na dem dey run us this kain scam. Olokpa and ojobo work 5&6 Omo i tire pass Matthias |
Prince Arthur Eze fondly called "Arthur One Million" Na the one - 1M wey him dey always dash friends, relatives, well wishers and many others wey dey always full his house for villa fetch am d name. One of the few over generous men from the south east ❤️ |
A P C A for Atrocities P for Poverty C for Calamity Change from bad to worst effected since 2015 till date... Ebin pawa ooo Bola Ahmed E Jo nitori Olorun 🙏🙏 |
For the rest him life, d werey go dey sing CHIKE praise 😂😂 Now HUNGER has made him somebody in life |
Separatist agitation gets jail term and/ 10M fine, terrorists get rehabilitation terms and/ amnesty.. Lol Funny corn3 |
Dis govt wey person no fit trust. Tomorrow you fit hear say natural gas Don cost like diesel for Naija, say na Marketers raise d price, wetin local driver man Wan do again?? |
Wow Wow Wow ASAP Dem don trace d accounts block am, kudos to our intelligent security operatives. But I still dey wonder why since 2019 Dem never fit trace accounts of Boko haram sponsors, and all these terrorists sponsors accounts block am too. Abi na preferential blocking Dem dey do? Well I'm just a layman what do I know kwanu?? |
Mele Kyari is a joker... He should resign and make way for a competent manager to take charge. Paddy paddy, promise and fail government. Same story every year, nothing changes |
Asake made history in the whole continent instead of to celebrate am, some evil minded people still dey criticize the young champion. Say you hate am, or u hate him song, or even d whole album doesn't dim his shine. If e easy you sef run am for your career path. Asake to the world. Yoruba Amaka.❤️ |
Una leave d current news about Olympics game go dey find PO wey no send una popsy.. One day I pray to stay as important, resourceful and relevant as PO. I TAP FROM HIS GRACE ABEG |
Nigeria Amaka |
Religion of peace wey dey cause havoc. Why we dey allow sentiment and religious bigotry to becloud our sense of reasoning in this corn3 |
No loud am, but e be like the guy like Meth sha |
Please someone should enlighten me... Now that the court has discharged and acquitted him after stealing his freedom for two good month even as a family man, are the police going to pay him compensation for damages ![]() Abi that's now the fate of the poor masses around who might fall victim to police brutality?? |
DaddyCoool:Oga abi madam you be Oloriburuku A big Ode Ur people wasted money training u in primary school cause d impact say u get basic education no dey manifest... Indeed passing six no be passing sense Tueh |
A good policy from Tinubu. E better pass money wey him govt dey waste on religious trips and vacations.. That was so thoughtful of him, if only the money wouldn't be siphoned... Well I will commend him when I start seeing the evidence and the impacts. Till then, na just audio policy. "Tinubu e Jo, Mo be e loruko Olorun, Ebin pawa oo" 😭😭 |
Ned Nwoko must hear this |
chopnaira:If the region is tired of Igbos migrating to their regions, they should separate themselves to make it clear they aren't one. Allow them go and form their Biafra nah... One Naija but u hate it when they come to ur region. You make it sound like ONE NIGERIA is a fraud. |
Congrats Sha you did well... I hope you do better next time If it's easy go do am, stop bashing people wey dey make attempt |
Nigerians dey hungry you politicians dey use our money buy exotic cars and jets... Sponsor hajj with billions, siphon the ones you can, do white elephant projects to cover up.. All of this has to end Local man now finds it hard to drink garri, same garri that has been saving life since 1963. A leader who doesn't listen to his follower is simply a ruler. Nigeria needs a patriotic Leader... Our heart dey bleed ooo |
Be like military get plan wey Dem no Wan make media people expose... Maybe evidence go plenty with media coverage na why |
APC dey hire bishops, hire crowd to protest too... Nawa ooo The only partial promise made to us during campaign was d provision of agbado and Cassava, these two sef we still no fit afford Tueh |
sIfioksq:Asii The empty pot is a depiction that she can no longer feed her family, her food has run dry under this clueless govt... People are suffering and have come out to demonstrate so that FG can hear them vividly you are here saying rubbish. Shut up if you have nothing reasonable to say |
gidgiddy:Shebi Dem say na Peter Obi plan d protest... E marvel me say north wey no vote for am suddenly Don be one very OBIDIENT dey answer PO when him call Dem for protest. Obi na demigod walahi... 😂😂 Mountains dey melt before am, but a prophet is not valued in his hometown Sha, I no suprise |
sleek214:Love OBIDIENTS or hate them.... They will always live rent free in your mind lol They will keep giving you sleepless nights and worrisome days lmao |
GreenxGreen:The woman no even look happy upon the kain stress she pass thru take reach dia For A whole 001 to gimme small bag of rice and small oil 😂 I deserve berra |
See him face like over bloated balloon Tueh |
EmeeNaka:You are right that's Leopard not tiger but I'm not IPOB... I'M A BIAFRAN BY ORIGIN |
Power belongs to the people, not to the Thugs.. Anyone/persons who decides to protest, are entitled to a peaceful protest. Allow the people their public opinion. |
DevilsEqual:Today you will learn as I will be quite informative on your banter lol. DIM ODUMEGWU OJUKWU THE RARE GEM. This is bravity and intelligence personified. He was one of the first and few university graduates to receive an army commission. He later attended Infantry School in Warminster, the Small Arms School in Hythe. Upon completion of further military training, he was assigned to the Army's Fifth Battalion in Kaduna. NOTE: He previously served as military governor of the Eastern Region of Nigeria, which he declared as the independent state of Biafra. Daz some ranks buddy... E no easy, so add some respect to that name SIR CHUKWUEMEKA OJUKWU, EZENDIIGBO GBURU GBURU, next time it ever comes across your mind pal.
|
There is no power but what the people allow you to take..... Power belongs to the people (DEMOCRACY - of the people, by the people, for the people) |
EmeeNaka:Oga go and do your research well.. I don't think you are a full Blooded Igbo if not you should av known dat Tiger is Agu while Lion is Odum. Na why Dem dey call Jesus `Odum ebo Judea` (Lion of the tribe of Judea) |

