Akeks's Posts
Nairaland Forum › Akeks's Profile › Akeks's Posts
ishmael: There is no correlation bros. I wonder the type and kind of Economics Sanusi read in the university. GEJ is even in support of this. Funny enough N20, N10, and N5 will become coins and will disappear like 10kobo, 25kobo, etc. This will surely devalue the naira and cause hyper inflation in the economy....saying one and doing another! Where do we realy BEGIN to START from or START to BEGIN from? ...lol! Naija na where we dey go o? |
Dis country no go kill person o! Dem no want giv us headlight wey dey point a direction wey make evrybdy jolificate o! Wetin we want use dis one do na? Wey dem 4 dey look 4 a way 2 revive our dead one naira and 50kobo coins make our naira 4 dey gain value back, dem dey think odawise. Chai! Chai!? Chai!!! Dis our leaders dem dey think wit dea head upside dwn o!!! 5thsnd naira note? Wit 5naira nd 10naira turned into coins? OMG! What has happened 2 dose days of old? When our naira was hiking abreast d USD, when my grandpa would buy a plot land 4 just 5naira, when our naira had value. When a man earned 200 naira as salary and is satisfied wit it, when u went 2 skul with 1 naira coin and bring change back home! Has those days been 4gotten nd it's gudness thrown into d unending abyss of our cruelty and corruption? That all we could think of right nw is travelling far away 4rm it? What has hapend 2 our valued naira dat our leaders has decided 2 abandon 4 a valuless currency? My fellow nigerians dis calls 4 a uprise if we dnt want 2 someday exchange 1USD for 5 thousand naira...Dis country no go kill person o! Dem no want giv us headlight wey dey point a direction wey make evrybdy jolificate o! Wetin we want use dis one do na? Wey dem 4 dey look 4 a way 2 revive our dead one naira and 50kobo coins make our naira 4 dey gain value back, dem dey think odawise. Chai! Chai!? Chai!!! Dis our leaders dem dey think wit dea head upside dwn o!!! 5thsnd naira note? Wit 5naira nd 10naira turned into coins? OMG! What has happened 2 dose days of old? When our naira was hiking abreast d USD, when my grandpa would buy a plot land 4 just 5naira, when our naira had value. When a man earned 200 naira as salary and is satisfied wit it, when u went 2 skul with 1 naira coin and bring change back home! Has those days been 4gotten nd it's gudness thrown into d unending abyss of our cruelty and corruption? That all we could think of right nw is travelling far away 4rm it? What has hapend 2 our valued naira dat our leaders has decided 2 abandon 4 a valuless currency? My fellow nigerians dis calls 4 a uprise if we dnt want 2 someday exchange 1USD for 5 thousand naira...Dis country no go kill person o! Dem no want giv us headlight wey dey point a direction wey make evrybdy jolificate o! Wetin we want use dis one do na? Wey dem 4 dey look 4 a way 2 revive our dead one naira and 50kobo coins make our naira 4 dey gain value back, dem dey think odawise. Chai! Chai!? Chai!!! Dis our leaders dem dey think wit dea head upside dwn o!!! 5thsnd naira note? Wit 5naira nd 10naira turned into coins? OMG! What has happened 2 dose days of old? When our naira was hiking abreast d USD, when my grandpa would buy a plot land 4 just 5naira, when our naira had value. When a man earned 200 naira as salary and is satisfied wit it, when u went 2 skul with 1 naira coin and bring change back home! Has those days been 4gotten nd it's gudness thrown into d unending abyss of our cruelty and corruption? That all we could think of right nw is travelling far away 4rm it? What has hapend 2 our valued naira dat our leaders has decided 2 abandon 4 a valuless currency? My fellow nigerians dis calls 4 a uprise if we dnt want 2 someday exchange 1USD for 5 thousand naira... |
Okija_juju: Nwokem... That news is fake..fish! U dey listen 2 news at all? Abi dem 4 cum knock 4 ur door first b4 u go knw wetin dey hapen 4 ur country? |
My live pple dem abeg make i take una at a tangent 4 a mo. I don dey try 2 download compactable oxford dictionary 4 my phn 4 a while nw nd i no see any one 4 website lije sharemobile. To cut the long talk short, all i need 4rm u guys is a website where i can downld an oxford english dictinry for my c1. Any hint would be greatly appreciated. |
All dis one u guys are sayin is like speakin of chinese 2 me!!! I share d same desire as my guy dat want's 2 learn programin bu what i'd want u guys 2 help me with is an affordable nd relyable institut wey GAG up well for dis course. If any dey 4 dis our naija. God bless u all. |
