NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 4:50pm On Oct 18, 2014 |
taiwoliu: At d pace ds thread is moving ehn, we go hit 1000pages b4 Nov 4 oooo..... *observing* Waddup peeps. yes boss! We go overtake d batch B thread soon  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 4:44pm On Oct 18, 2014 |
fweshblacboai2: no be so life be ooo,yhu just shun ur guy...seen call up number? no be so o bro....my sch hasnt paste the list yet. #TEAM IwillNeverPayDat4k  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 3:29pm On Oct 18, 2014 |
fweshblacboai2: Wherez @ Akerry and kalushaiyke ma personal persons boss mi, i dey here o, hw u dey? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 3:44pm On Oct 17, 2014 |
nabsprada: Its allowed but not advisable due to high risk of being stolen...its jst 3weeks,u can do without laptop, even Bill Moggridge(the person who 1st invented laptop) can ...ur choice though  dis forced me out of ghostmode! Better pikin,hw preparations na? Trenditee, wetin dey happen na? @noordean, God knows the best, OAU sha' anugod,luvlyfal,ibrochaka, suyamaster and all my ksu peepz, na monday dem talk say dem go paste our list o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 6:46am On Oct 17, 2014 |
rmfunky, oga heineken, sojiboy Sighted! Good morning to u all |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 6:44am On Oct 17, 2014 |
osemu8: HBD to my humble self,I am so grateful for God's faithfulness all these years HAPPY BIRTHDAY BOSS! WULLNP |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 12:00am On Oct 17, 2014 |
Thinkr: Still waiting for my school to paste our call-up numbers. Is it just my school or some schools have not pasted yet  which school? Hope it is not my KSU?  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 11:58pm On Oct 16, 2014 |
so people dey wey no do online registration up till now?na wa o! @sodiqyinka, can i still pay d 4k  KSU no dey try abeg |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 11:43pm On Oct 16, 2014 |
Horlawoomey: Thanks Bro, I later found my name among the correction list. Thank God for that bro |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:46pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: Anu, you just fall my hand  hw she take for your hand?  funny hawdi, i .............. *wil complete d statement 2mrw evening* Gud nyt u all |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 10:36pm On Oct 15, 2014 |
emmasage: Hopefully 2mao. just knowing u ar frm KSU. What dept ar u frm? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:52pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: See wetin Ujay don do our own makanaki...pele bro. Let's be hopeful for tomorrow the earlier u know i am nt frm ujay, the better! Hawdi means dwarf in my lang  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:33pm On Oct 15, 2014 |
hawdi: Loool! Baba mi, na BOREDOM de make peeps de do that kind thing jare...thanks all the same. ah go de expect my award   |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 7:49pm On Oct 15, 2014 |
HisMajesty1: KSU just pasted it at the security unit now... someone is checking for me. for real? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 4:37pm On Oct 15, 2014 |
Rusa: Just heard dat the list has being pasted. Try confirm. nothing of such @d security unit......except dey port to auditorium |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 4:32pm On Oct 15, 2014 |
HisMajesty1: I heard the list is in school, why they are delaying to paste it eludes me yea..the list is with the DSA, only God knows why he is still holding it |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 3:54pm On Oct 15, 2014 |
what is KSU waiting for  ?? *see as i dey call people every minutes* chai! Dia ris god oo |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:40am On Oct 15, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 9:17pm On Oct 14, 2014 |
hawdi: Lool! No be so them de always call all 'em Ibros ni..you better take am jeje funny u! U don c ur C'UP number abi? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:32pm On Oct 14, 2014 |
hawdi: You welcome mr Akerry Ibro makanaki  oboi...no modify my nomenclature o #listening to DOWN by mayD# |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:26pm On Oct 14, 2014 |
omolizzy: School..... shingbai I no pay.  congrat once again dearie |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:24pm On Oct 14, 2014 |
hawdi: Thanks..thanks...you far too kind . Wishing you all the best. Cheers. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:23pm On Oct 14, 2014 |
hawdi: Thanks..thanks...you far too kind . Wishing you all the best. Cheers. thank u mr hawdi  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:21pm On Oct 14, 2014 |
Horlawoomey: Am on the same team with you, hopefully it will be pasted tomorrow, don't give yourself high BP, it doesn't worth it. it is well sha .thanks bro |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:18pm On Oct 14, 2014 |
omolizzy: Yeah got mine some minutes ago. Congrat dear! Via email? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:12pm On Oct 14, 2014 |
omolizzy: Akerry baba u are sighted,no worry e go soon comot. Dem no born dia papa well abi.....i just dey pray make e comot tomrw......hwfar with ur own? Anugod,luvlyfal,suyamaster,rusa,ibrochaka, etc whatz d latest frm ksu? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 8:01pm On Oct 14, 2014 |
@cupidora, dat pix of urs just described my mood......... TEAMschoolhasnotreleasedcallupnumbers* High BP tinx* a very big Congratulation to all those that have seen theirs *ONE LOVE |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 4:40pm On Oct 14, 2014 |
Dejour: I'm repin ksu, waitin 4 mobilazn news same here bro...what dept? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 3:34pm On Oct 14, 2014 |
stanley102: pls where was it pasted. r u in skul nw? do u knw if anybody from science tech (biochemistry was mobilized)? sorry for d many questions. bros, i am not a student of Nekede, try and call any of ur guys in school. The list is out. Someone checked for one of my friend just now |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 2:36pm On Oct 14, 2014 |
stanley102: Anybody in poly Nekede? Is the mob list out? the list is OUT! |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 2:35pm On Oct 14, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Akerry(m): 2:22pm On Oct 14, 2014 |
hephzibahbeulah: Ibrahim,i don dey find u waka up and down since ystday. Where u con go since?? I just wan grit u sha,u don see ur number? i just dey o.......where our e-cake??na tomrw my sch dey paste d list |