Akerry's Posts
Nairaland Forum › Akerry's Profile › Akerry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 61 pages)
MrPERO, U ar sighted. Hw is the weather over there? |
I ve checked it...u luk nabspradally cute noordean: Done. |
My man ojestas,i hail o Ojestas: Hello house! #Akerry |
Meet nasp, emeka51 or ajrugged.lol. Gud morning to u all Chibabi: Oga chairman, wots ma fine for not always kipin upto date wit dis group? I want to no n pay in advance because I wan travel home for sallah |
noordean: yoruba je ede kan to dara pupo.mo le ko sile daada....lol |
....na y i be d c,man here. Lol noordean: baba ur auditory nerve too strong. na 70 u dey smell u no even smell d closest 67 again |
noordean: akerry u b yoruba?nt really but i understand and luv d lang |
I dey gallant oöo[/quote] Feyifahm: I dey kampe..u nko? Horlawoomey: .... Me good o, how ya side ? |
Her vexing level is at its climax nw...HUNGER STRIKE ON AmegoA: Pls chairman what's d role of the chef in d house...just asking.... cos na hungry hold me here o! |
I smell page 70 |
Am viewing and listening to TOPE ALABI songs... noordean: Viewing this topic: trendiitee( f ), Akerry |
Mrpero, wher ar u? .abeg come and drop one brain cracking riddle.... The house full today |
Holawoomey, and feyi, how una dey? |
Ar u in kd? AmegoA: We thank God that Kaduna is calm today, yesterday wasn't funny. But God took control! |
Hahahahahahahahahahaha.noordean, yoruba cry go wake our neighbour o<b14> noordean: u better cry out in yoruba n prostrate befor her make hunger no finish u |
My day was ok..,any info frm d west for us? westinfo4040: Good evening my fellow how was ur day |
I love seeing u guys participating actively ....nabsp is d most active female....thumbs up dear, u just won free kisses frm akerry. Lol |
I was about asking too... noordean: abeg female dey bear uche?? ,na ur surname? |
Lol...i smell Hunger Strike if u resign.....adufe, "sweet"adufe. We are sorry ma trendiitee: Nabsprada swty,,I'm fine ooo..Na only u dey always ask of me in dis house...I'm here to tender my resignation letter as d chief chef of dis house...mke I jst bcum floor member since una no dey ask afta me ***vexin mode activated*** |
Welcome ma, hope it wil be frm passive to ACTIVE...nice having u here urchbarbie: High time I intro myself. Been a passive follower. Uche, ABSU, Law graduate and a hopeful C14 candidate. |
Fyn bro...though, on a low key Claroo: Been busy ma Oga....aw ur syd ma Chairman |
Exactly! noordean: it's like AAU wan full ds aos omaimoje: M mercy, Microbiology, AAU ekpoma, Edo statewelcome Mercy....#unvieling the microbial world# |
Sojiboy, i sight u"...abeg i dey find the following people o...beulah, orekelewa, jenny, ibrochaka, suyamaster, kalushaiyke, and our chairlady... |
Another beautiful gal is here again...welcome dear, just introduce urself to d house.... omaimoje: Hi there, m new, sum1 pls help me find my way arnd here |
Nasp...it seems u have a detailed info on camp activities...abeg gist me when u ar free nabsprada: ah look 4ward 2 d drills,seminars(nt al o),platoon competitions n burn fire nite! |
Afraid dey catch u?? Lol noordean: millitary whaat?? abeg o! |
No news yet o .except for d orientation exercise date announced<4th nov> and d online printing of call up letters,though the operational details not yet known.... Heineken: sharpman. The Akerry! Boss any news on when our C'14 time table is coming out? |
Good p.m to u all...ONELUV |
Sallah mode activating.......93% Heineken: . Boss how the fasting dey be? |
U ar welcome once again, u studied a nice course temigracie: tanks,sweet....am Grace Temitayo....finshed frm University of Ilorin....studied Human Physiology.....i tnk dats all for now....[quote author=temigracie]av done dat already |
Lol. We like it noordean: so u like it? |
Welcome temi... Tel us ur sch and d course u studied temigracie: lol...am not too late sha..am also a prospective batch c corper......am new in d aoz.....wasup everyone... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 61 pages)
