Akinwunmi's Posts
Nairaland Forum › Akinwunmi's Profile › Akinwunmi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 18 pages)
B.Uni here i come*******happy to belong sha. |
@Ms. Ola ma'am so na b'cos of tarred road abii. oo serious find berra thing jaree. |
I bet if Yoruba culture was still da same many ladies will remain SINGLE 4 LYF am tlking about the wedding night and white cloth stuff.***************I would luv to marry one, but i aint putting my hopes on it.jst chilling 4 a descent babe to take home to mama in 6yrs tym |
@Maka SHAME ON U MAN!!!!I guess u over sexed abii.whts wrong in being one uhu!! @Poster *** Plz u r d only one who can tell urself wht 2 feel abt it ok.PLZ*************KEEP UR HEAD HIGH******I ENVY U JAREE**************THIS IS WHT GURLS OF THIS DAYS WILL NEVER BOAST OF. Na U Biko!!!! |
OK ooooooooooo.Dem tlks say make una carry go wiv the wedding******But remember d Devil u knw is better dan d Angel u dnt knw.Is d guy ok wiv it cos i seriously fink he may not really fancy the idea cos most guys Ego will sometimes supersede there thinking ooooooooooooo.*******Anywaz i wish all da best aiight abeg send me IV so i go come chop ooooo ![]() but****************** |
plz 4 d sake of child abuse dnt hump d babe 4 now aiight.Get 2 knw her better ok @cute ![]() |
Chairman u no read her post b4 u reply.The babe tlk sey she no like d thingy, why u come dey jam tlk say life short make she no try ![]() @bebe u av to stand ur ground always.threatn dem if u av to ok. |
spoilt:Na people like u dey spoil this Country.Do u av to tell a white-a$$ abt tht.Abaaaaaaa @Ijogbon Abegie hlp me tell am oooo |
1. Strictly 9ja's aiight 2. You definetly knw da meaning of mii 3. How come you knw who an AKATA? Am still wating for your answer*****Can we speak a lil Chinese? |
@Jesq. Mind if we speak some Chinese lang? |
what of d guyz "EGO".Is the guy ok wiv the age difference? |
@Haywhy wetin be ur own na .I asked d babe simple question she not fit answer n u dey tlk say make i take am easy.I have nothing to gain or lose jst wanna knw if she's ok FOR REAL.@Ayefele Plz dnt call me DUDE abeg.jst answer d damn questn aiight |
****U pips r not speaking d real facts here ooooo, dis na 9ja no bii US or UK ooo******* Someone should please answer this question[b] including the poster[/b] WHEN SHE UCLOCK 30 AND HE'S STILL 27, AINT SHEU GONNA CELEBRATE HERUR B.DAY IN A GRAND STYLE? HAVING IN MIND THT UR FAMILY WILL WANT U TO DO B.DAY my answer oooooo*****************na den wind go blow and fowl yash go show |
(sry 2 d non yoruba speakers oo) Yoruba soroo ope Owe oni Oro kinkin lan soo fun Omo 'luwabi to ba de nu re a di Odindin THINK OF HOW TO SHAPE UR MISERABLE LIFE n NOT HOW TO START F****KN UR MAMA'S AGE MATE U sure say u don reach Airport before wey u dey claims say u dey USA? |
So how did it goo ooooooooooooooooooooooo |
@Ayefele So do u have any info on d babe or not*********for real |
If everyone is not readin btw da lines, well i am. @Jes Your English is too pure for a Chinese lady and moreover how come u r on Nairaland n not Chinaland or Chinatown.Are you sure its not d other way round uh!!!!!!!!!!!. Posted by: Jesqueen it's kind of weird here,it seems that nigerian ladies don't like their [b]country men to date a foreign girl,thatz really, well, how to put it---funny i think [/b] u speak more like an Igbo gurl to mii. How come this same topic is on DATING AND MEET UP ZONE U BERRA LEAVE THT AKATA (CHINESE MAN) AND FIND BETTER 9JA GUY |
Busygurl**********where u @ |
Gurl av been looking for a way to say this.My babe is also 3 years older than i am which i got to knw few days ago.It kind bugs me but i dnt really give 2 f***ks u knw.The problem will only be the family. @Seun U r sayn d family doesn't av to knw*****whts gonna happen when d wify gets more wrinkled than d Hussy n she can give birth again when d Hobby still has a lot of yogurt to spray about uh? @poster Only God can help ooooo.Plz plz plz plz n plz FOLLOW THY HEART |
[b]DESPERADOoooooooooooooooooooooooos[/b]call kooo come niii.read d post b4 u reply |
I understand jareee.Thanks for the info.I ready 4 dem wella anything anything i dey kampe |
@Busygurl Hey padii mii how u dey.i hope say u dey kampe ooooo.Anything for me ![]() |
Omo i feel u jareee.Wetin we wan do , make we jst dey look dem abii there lies no add or remove anything from our lives.I dnt knw why pips do such stuffs, probably cos of attention which i dnt think is something necessary online.As for me i never comot obodo 9ja cos i dnt wanna go over dere n start serving some akata when i can be a king in ma fathers homeland NIGERIA.****************for real i will never forsake ma fatherland no matter condition |
@Haywhy U quiet? @topic NONE NONE NONE NONE NONE NONE.Cos dey refuse to show there pics so i guess r all AATTUUTUUPPOOYYOOYOO's |
haywhy: ![]() |
![]() |
All this guyz wey claim virginity how we go believe una.No be by mouth oooooooo.As for moi i aint one. |
@Nosa dats why i said wiv ur Uni email addy.Buut Douzy don spoil show n i told him to remove it but he wont, I think i will have 2 delete d topic.or wht do u think? |
China!!!. abaa.i won't doubt u ok but how do u expect us to believe tht?.Anywaz just follow ur heart cos thts d main thingy |
@Douzy why u dey spoil show na.u go allow those spammers go there now abeg edit ur post abeg |