ALKARULEZ615's Posts
Nairaland Forum › ALKARULEZ615's Profile › ALKARULEZ615's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 60 pages)
sparkleada: A Friend Got 199 In Jamb ,n 44 In Postutme,after Dividing And Adding She Got 46.8. Her Course Political Sciencebaba calm down 1st...dem neva release cut off na...but Pol Sci last year na 52 |
mrdrizzy: shuu unto which levels after keke charge guys 1h each from express at bobizua former park side to maingate campus 3. I wan con pay anoda one as i dey reach gate ni..no time for forming o..afterall guys many wey dey leg am..naso me and my younger bro leg d thing jawelol baba....na u suppose dey ma department (economics) na ![]() |
yungest: Checkd mine,scored 63 oh....jamb 183...course physiology......oluwa.is.involvdbaba...u don turn Delsuite already na....enta ma coast make u drop levo for guys ooo...as e dey hot...make e for nor loss na... #i rep u baba |
Kingzy4pep: He has said it all already. What more can I say..bro..e b lyk say na geology u dey dat year |
mrdrizzy: Is the 2014/15 cutoff mark outnot yet |
mrdrizzy: bus where?? Wey traffic dey road die..u forget sey dat day na market day..e badt gan..even legging con fast pass keke seflol...me fink say u dey refer to maingate to insyd skul |
kepal99: Delsu e af done it again ooooo!!! Casted resultz everywhr oooo. Choi!lol... DELSU don humble pple papas and mamas ... #teamCasted |
mrdrizzy: Kai bt delsu sha na f up sch o..no bus atall..naso we jst dey leg am all throughwey bus dey beg pple sef...na u nor wan enta bus na... |
kepal99: Choi!... God bless the results of 2dy oAmen oo...highest I've seen so far; 67...lowest; 09 |
maltina: i dont need any other coursejust hope and pray sha....d cut-off for Medicine 2yrs ago was kinda low tho |
nevilla: My aggregate is 58.3 .Any hope for law?#coughs# may be Political Science.... Buh law was 60 last year |
DELSU don humble men again... #teamCast Pple fail shaaa... |
maltina: med and surg my agg is 56... Sadhmmmm...jex wait for d cut-off...buh Med n Surg shud be 60...it has alwayz bin 60....u myt be offered admission into some oda dept tho...say Botany, Chemistry or so |
Iceg: Jst checked mine,58 pume,jamb 231,anyhope 4 med & surg.hmmmm...kinda tyt |
nofij: Pume result out already...make una come tell us how well.baba I hail u sire |
Check ur result via d link below: delsu.edu.ng/post-utme-2014r.aspx |
Jenniesakuzi:150/100 is tantamount to 1.5 ![]() |
![]() |
Jenniesakuzi: Lmaolol boss...me nor joke o |
kepal99: Omo c trekking to obiaruku! Ma legs oooo. I no dey write o, just out here to help ma niggaz... Wishn em success tho!ur own beta na...me don treck to and fro Obiaruku lyk 19 tyms today... Infact ehn, I shud b arrested for reckless trecking ![]() |
kepal99: . Make I do ma own by wishing them successowk na...make me sef follow suit... Wishinq y'all success ooooo ![]() |
kepal99: Wishing as much as are writing the postutme exams at delsu success oooolol bros...u forget say nor be all go gain admission? |
kepal99: For those of you writing your pume pls leave your houses/homes early olet dem know |
slimbryan: pls Wen is d date for mass comm. post ume.Thursday, July 31st |
kepal99: . Smtyms when I see some question on this thread I just laff. I'll just pretend as if I didn't see this question cos if I were to say my mind!... ![]() |
saucyduchess: m... U on whatzapp?08107814276 |
saucyduchess: Accommodation needed....M/F? |
Fazi15: Why ABU post ume past questionlol..Ahmadu Bello University, Zaria ![]() |
Fazi15: Are the questions in the delsu post ume past questions going to be similar with the recent exam?a few of dem |
Iriruaga100: @op, can u give me link to delsu past questions online.charlisco..com/2011/05/delta-state-university-abraka-delsu.html?m=1 |
eddiebruk: Why you no write say he don tey? you no know say na small thing dey cause fight?owk na...nor vex..me go edit am just now |
douglas1537: muah muah muah!!!!!!!!!! no homolol... 14 yrz aint no joke ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 60 pages)

