Ameboqueen's Posts
Nairaland Forum › Ameboqueen's Profile › Ameboqueen's Posts
1 2 (of 2 pages)
[img]http://1.bp..com/-BCG_jMuM3Go/VpZ-l7xNHeI/AAAAAAAABWw/-nT8cO_4XiU/s320/Latest%2BAnkara%2BBlouse%2BAnd%2BWrappers%2BStyles.jpg[/img] |
[img]http://2.bp..com/-27WDe_K_v70/ViSY_UuCpXI/AAAAAAAAAzQ/_OB1r268yqs/s1600/ameboqueen.jpg[/img] This pretty blogger write on her blog say her name na Linda Ikeji,she be blogger,she be 35years old and she never sleep with any man because of money and not only say she never sleep with any man,she never even consider the thing for her mind....and see her now with her house wey cost her half a billion naira. |
[img]http://3.bp..com/-87lB2tpk2uk/VhDDY5M68KI/AAAAAAAAAos/9FGmrBDHyEQ/s320/ameboqueen.jpg[/img] The Okojies enter Dublin on thursady for the Period Foundation Award and Miss Nigeria Ireland 2015 and the people wey sponsor them to Dublin an the organizers of Period Award and Miss Nigeria Ireland |
yes o! |
[img]http://1.bp..com/-QxAZyllnypA/Vg6l8IqpkfI/AAAAAAAAAmE/Vm1809ky7fE/s320/ameboqueen.jpg[/img] Oh! this Naija celebrity babes too sweet o! Abeg my people who fine pass ?? |
[img]http://4.bp..com/-6bDhU0Wapck/Vg5YTFE5KDI/AAAAAAAAAlk/EuSXQiI1x48/s1600/ameboqueen.jpg[/img] Lagos state government don shut down Hongxing Steel Company Limited wey base for Amuwo odofin local government area over violation of safety. |
[img]http://1.bp..com/-XIgZv389YuE/Vg4pJ_R7yxI/AAAAAAAAAjw/_F7VaZtnMqo/s320/ameboqueen.jpg[/img] This our beautiful naija singer don talk say tomorrow 3rd of October she go give talented youth the chance to take part in her audition to take part in her music videos |
Oga na pidgin i dey speak,so no think say na correct grammar i dey speak |
yes o! like seriously |
[img]http://3.bp..com/-oMP9idMYHcM/VgJWxGauIXI/AAAAAAAAAfM/xbsZ8Jjv5fs/s320/ameboqueen.jpg[/img] Beverly talk say the reason why she post the picture na her own way wey she dey take teach upcoming models how to dey comfortable with their body because she enter modelling by wearing female underwears. |
if u ask me,na who i go ask |
[img]http://2.bp..com/-l4Glkok8iBw/VgFogQJ6GXI/AAAAAAAAAcA/1Vi79I4hrTo/s1600/ameboqueen.jpg[/img] This nipple rings na wetin dey reign for hollywood hot babes and them dey show am and them no mind wetin people dey talk |
[img]http://2.bp..com/-l4Glkok8iBw/VgFogQJ6GXI/AAAAAAAAAcA/1Vi79I4hrTo/s1600/ameboqueen.jpg[/img] This nipple rings na wetin dey reign for hollywood hot babes and them dey show am and them no mind wetin people dey talk |
[img]http://3.bp..com/-c40aVfqAP38/VgD0xFjHjWI/AAAAAAAAAaM/UJkqRUqBb7I/s320/ameboqueen.jpg[/img] Julius Agwu host many important and popular people for him thankgiving party wey him hold for him house after the surgery wey him do for him brain |
very very! |
thank God o my dear |
[img]http://4.bp..com/-jBITojvH4Yg/VgBCSmix2KI/AAAAAAAAAX8/N2OiXFwPE0w/s320/ameboqueen.jpg[/img] During one interview with Pulse TV,Chidimma talk say she no like celebrity relationship because of the too much wahala wey dey am,she say them go they claim who is who. |
[img]chttp://2.bp..com/-llMK_te6zFo/VgAdLR0vVRI/AAAAAAAAAV0/oXYA57OI_yI/s320/ameboqueen.jpg[/img] Kidnappers kidnap this Lagos base 54 year old business man on sunday for Ese Apata Abanla village Ibadan for him mining and quarry organization when him go pay him workers and contractors wey dey supply am diesel. |
abi o!!! |
[img]http://1.bp..com/-Q27d_Z8f-oA/Vf_tOFHLdCI/AAAAAAAAAT0/T25YcdI8X0Y/s320/ameboqueen.jpg[/img] Dis baby girl too fine ooo! |
[img]http://1.bp..com/-Q1fZiBBVQgI/Vf-qHpXw2iI/AAAAAAAAASU/GJ_imFMllPo/s320/ameboqueen.jpg[/img] Oga presido don shift himself commot from Bukola Saraki's case.Code of Conduct Bureau (CCB) and Code of Conduct Tribunal (CCT) don talk say over a 13-count criminal charge aganist Saraki on the account of false declearation of asset,talk say the court get duty wey them go do. |
lolz |
yes o she don reach 18 |
[img]http://4.bp..com/-wXlfydG5NLs/Vf5YMEIVELI/AAAAAAAAAQc/oR_n95uf1EY/s320/ameboqueen.jpg[/img] This picture of 50cent with this transgender dey all over the social media. |
[img][/img]http://2.bp..com/-2fsoiNRNi-E/Vf3XBBIVcsI/AAAAAAAAAPQ/8VJYUIlzOqY/s320/ameboqueen.jpg This artiste Ariana Grande popped for "The Tonight Show" last week been put some spot of impersonation of Britney Spears,Christiana Aguliera and Celin Dion.When this musician land on those names,she squeeze her eyes so that she go fit read am from the monitors,the thing come be like say she for use her glasses. |
[img]http://1.bp..com/-viiuohqSL9U/VfybmYyoCxI/AAAAAAAAAN4/pEwUGJrCswc/s320/ameboqueen.jpg[/img] This our Naija footballer just welcome him lovely twins.Over joy no let him come go for him instagram page come write say |
[img]http://2.bp..com/-PyBteS7u604/VfyB8vnt46I/AAAAAAAAANQ/PCWq9DuNkwI/s320/ameboqueen.jpg[/img] Today na day of joy and celebration for this our talented singer as him celebrate him birthday,him talk say "Na now wey life start as him be 40 year old today" This Handsome and talented musician no just be 40year old today but him don step into higher levels. |
[img]http://1.bp..com/-WRS4576O1_0/VfwCVHZO_gI/AAAAAAAAALo/Aw3IvNVYnCM/s320/ameboqueen.jpg[/img] For sometime now,this our beautiful Nollywood Mama dey always go around wit her gorgeous daughter. This her beautiful daughter Meraiah wey just graduate from secondary school don become Knorr Ambassador with her mama as them dey share the same kitchen fo the new Knorr seasoning adver - See more at: http://ameboqueen..com.ng/2015/09/make-una-see-how-our-besautifully-made.html#sthash.EO32RtCP.dpuf |
[img]http://4.bp..com/-mA1KQjl20dM/VfwyinRERPI/AAAAAAAAANA/0l8fW6KpOHQ/s1600/ameboqueen.jpg[/img] According to this top Naija comedian,him talk say for the Stand Up Comedian him help Sean Tizzle for him three difficult show but when him come call the singer for him own show him come disappoint am..See wetin Basketmouth talk. - See more at: http://ameboqueen..com.ng/2015/09/this-our-naija-comedian-don-open-up-why.html#sthash.A4FjtlWI.dpuf |
1 2 (of 2 pages)
??