Anchor535's Posts
Nairaland Forum › Anchor535's Profile › Anchor535's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
Wanyiagwu:U sabi dieeee....but no compare abeg. Alex na stepper n b fight dancer she b. Liquorose na Gym tinzzzzz |
i dey feel Beatrice dieeee, she's very sexy...well we don do our best 4 her. I pray she stays. Ogoni peeps make una see una seed ooo ![]() Meanwhile our Ego ocha is digging it. WM geng in da building yoooooooo!!!! Archangel wia u dey ooooo...one love as always peeps. |
Please guys, let keep pumping those votes for White Money Abeg.....add some for Beatrice. As u do God bless u.
|
Nothing White Money do world people o.. Na blessed brain him get, e no kii person.. Make una use una good heart Vote am.. I go still dey add for Beatrice. She comes from my bestie villa 4 pH. Please Guys they both need to stay onnnnnnn.. Beatrice will surprise people. White Ego in place
|
Make una dooooooo hand dey scratch me.....White Money no shakes!!! |
White money is my guy n i’ll Vote him with all the devices in the world. I hate the fact that he just saved Pere n Maria n all he gets is an attitude from them, for what if I may ask? That he didn’t snitch on them or the fact that he got it right. Well I pray earnestly that WM comes for three straight weeks.....Pere no b by speaking n acting all cocky Dey win BBN...ask Teddy A. Please all my WM geng be ready. Peace out all... WM/ Liquorose all d way.... |
White money no go kiii person...d guy is a natural. No regret stan him oo. Who Dey breeeet? Hahaahaaaaa |
CRUISETOPIAVP:Abeg ooooooo...Na my man!!! Abeg. Hahahaha...join us. Can't afford to miss u in our team. |
Richardonald:Hahahaha u mean ooo |
Just here to hype ma peeps. White Money Liquorose Maria. Good nyt blessed peeps. |
Onyi99:Good morning o... |
I hereby declare 4 the following housemates White Money Maria Liquorose Nina Jackie B For now o. Still observing, but I find them interesting. Watch out 4 Beatrice sometin about her. Do have yourselves a blessed day. |
Tatiana4u:Make una stop na..Na God I take beg una. |
fergieboy:Noborri fit steal am.. Dude just dey observe first. White money dey!! |
Hmmmmmmm.....my guy don miss o..White money c'mon get ur groove on biko..abi ur ba3 don die?? I like d Cabbie girl & Tega. Still watching sha.. Abeg bass should b added to Maria's mic. D voice is irritating me. Which one carry nose ring full nose like Cow wey Indian pple decorate 4 sacrifice. |
Tatiana4u:Try & support ur ijaw sista or brother ds time abeg.. Titans can't forget u in a hurry. Hopeful I'll do same again. For now my main man is White money. |
Gmajor:Naaaaa, there's Red room 4 d ladies in d house. All are merging tonite. Wen pple don't know biggies plan, dey speculate. Anyway make we watch. |
I really like White money, but he's getting overly loud n prepping himself 4 nominations b2b..Still waiting 4 d ladies before I finally take a Stan...for now tho it's d Man with plenty funny wisdom talk...White money. But all ds their plan about the girls will fall yakata wen dose babes walk in tonite. Cross kinda look like Kcee. |
Tatiana4u:Ha.....we have one fav in common white money, still observing Yousef |
Rooting 4 White money already, did u guyz see dat dance .. Dude is crazy |
I like White Money sha...Dude is vibe |
Gbegirisoup:U don come oo |
Na wa o...so Fulani bandit follow enter...Yousef. Pere go bring trouble o |
Bomo is ike 2.0 abit cocky already. Saga go take talk kiii us. |
Ebuka Soro soke ooo ....abi na ghost mode u dey? |
Wia guys wan camp now Make I dey look, if I see ma pple hia, I go show |
QueenCookie:I pray we r on d same team |
Breath of fresh Air..... Welcome buriful peeps |
Gbegirisoup:Gbegirisoup!!!!! U b present crase oooo ..Na typo error. Oya seize fire na abeg...e don do. |
Here's wishing y'all d a happy weekend n a fruitful week ahead. Hoping to be on d same team with some crazy people like Ggberisoup,� u b cruise I swear down n so many others, not forgetting my darln Tati. We go see on the other page. Signing outttttttttt.....one love |
Tatiana4u:Grow up, you're woman not a child. Just wondering. |




