European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 1:24am On Jul 04 |
Kilishihunter: Cabo Verde don turn this match to world cup final sha Omo dem no gree o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:04pm On Jul 03 |
popizaino: Include Côte d'Ivoire abeg. That’s true I can forgive Congo sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 7:57pm On Jul 03 |
Unlimited22: I’m cheering for a North African team
Man God go punish Senegal and Congo
Bastards I Dey cheer for them too |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 7:56pm On Jul 03 |
odizeey: Make una beg Messi to give am work as assistant bodyguard Lmao |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 3:54pm On Jul 03 |
Make enzo fernandes just go start new life for polokwane city Eleribu Argentine  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 3:46pm On Jul 03 |
drisham: Real madrid don publicly reject Enzo
Get In jor
Make he dust that number 8 jersey con meet us for Cobham after world cup
He goes nowhere 😁 I like as Madrid do am publicly Enzo disrespected chelsea a lot If a club needs you dem go throw bid ,just as Madrid did for cucurella |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 3:44pm On Jul 03 |
Emaprince: Cape verde to score one and lock shop.
Argentina flight getting ready. 😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 9:31am On Jul 03 |
izzou: Let us breathe
You still get France or Brazil to contend with. The last time I check no be me Dey more worried about winning a 7 game tournament 😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 9:25am On Jul 03 |
airmark: Portugal will win this World cup if France fail. I posted it here first. E don over for Portugal be that Airmark predict ke The only man that can turn gold into dust |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 9:23am On Jul 03 |
MorataFC: Dey play  See as all of una dey give credence to Trevor's opinion about fernades. Dey play😂 Trevor get agenda against Bruno for Man U But his criticism about Bruno for country have been spot on |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 9:23am On Jul 03 |
izzou: Relax nau
Isn't it too early to be cursing ?  As how nah egbon  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 7:39am On Jul 03 |
A40: This Vitinha na just Mikel with PR. Make e no spoil for my hand merchant I don clock am since But but you can’t banter back to back ucl winner ,so I Kuku respect my self  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 7:38am On Jul 03 |
Bruno fernandes have been useless for Portugal this World Cup |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 6:59am On Jul 03 |
Portugal don escape ,na Spain go send them packing gan gan
Even Morocco or France self go Dey for front too 😂😂😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:46pm On Jul 02 |
Hansi flick highline Dey really make am be like our defenders bad
Once again if your name is not Gabriel and Saliba i won’t take you over cubarsi |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:42pm On Jul 02 |
Kilishihunter: I think the award is usually voted for cause I know lamine's performance would be overlooked cause he didn't score or assist. Cucurella should have won it imo Yeah it was voted His performance was good ,he was unlucky not to get on the score sheet But Cucuruku was the best player today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:22pm On Jul 02 |
Sportsweb: Here is Lamine Yamal My boy no deserve am Na cucurella suppose get this award |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:09pm On Jul 02 |
drisham: Una no talk all these things when he dey Chelsea o
Una even talk say balde better pass am
Oya nau This was me ,check the date You suppose know say I no be hypocrite
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:04pm On Jul 02 |
Leyqute: I didn’t see the game. How did Yamal play?
Hope Barca fans won’t give him accolades meant for Oyarzabal again Make una leave Barca fans nah Why are you not talking about how everyone is giving cucurella the accolades and none to ouazarbal ,oh cucurella isn’t a Barca player that’s why so it doesn’t matter |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 10:01pm On Jul 02 |
I Kuku talk say the only serious signing Madrid do na cucurella.not those others fraud
He is the second best LB in the world for now ,once people clock nuno Mendez soon cucurella Will become the best lb in the world |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:52pm On Jul 02 |
odizeey: Why you dey triggered na 😃 As how nah 😂 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 8:51pm On Jul 02 |
odizeey: Oyazabal score but them go praise Yamal. Egbon nobody don praise yamal here for oyazarbal goal |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 9:02am On Jul 02 |
Meanwhile Wetin Tottenham Dey cook for England
Dem don buy two 85M midfielders |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:52pm On Jul 01 |
Me wey talk say black Africans too Mumu know Wetin I Dey talk
E pain me sha I won’t lie |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 11:00pm On Jul 01 |
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 9:45pm On Jul 01 |
Kilishihunter: Courtois's hand changed the trajectory of the ball so it was hard for him to control I no gree o |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 9:19pm On Jul 01 |
BlueMann: CSO benched. So the man finally learned his lesson Bag of beans koulibally nearly sent them back to Senegal 😁 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 9:13pm On Jul 01 |
See sarr
Eleribu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 7:00pm On Jul 01 |
raumdeuter: Egypt get chance vs Australia Oh I just remember dem You are right ,I see them beating Australia |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 by andrewbaba44: 6:57pm On Jul 01 |
|