Anonydammy's Posts
Nairaland Forum › Anonydammy's Profile › Anonydammy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
@aliru no vex me too b buzi admi asprtn...us wey score 55%first choice..ko..weytin do us...and pple wey score 5m..dy giv dem admision...xplain dt...in full |
Taytee1: U're free to add on 2go@taytee1.we dey ooootyboi...xuip..hw ur nity |
Sheybor: @GoGod abeg no dull ursef o jst go dea wit faith nd u 2dnt relent in prayin God go make us all rejoice...me gan dey go my uncle place on sunday go pack sum stuff @patienceAl nobody fit twist pass me o so make una whatch out, i go dance tire 4dat fresher 9t ni mornin 2u all....v u prayed dis mawnin....who wan beat dt...try me out...Dj to bad ni me ooo....paparaziii of akungba..d only ijaya 1 of ondo state..d only adini 1 of buzi admi dept....here i com akungba feb4 2013 |
GoGod: Alingo@patience,tnx, OMG! i jes dy drim say i wan buy 1 jawonlaya shoe wey i go wear 4 freshers 9t na dat tym ma dad cm wake me up dy tel me 2 fink am wel. Anyway i dn spot dat shop 4 insyd ma drim, imediately i cm bk 4rm ibadan na dat shop i go dy luk 4 o....my sis..u too much joooor...na me go b d hottesy Dj on campus 4 d fresher nity..me sef don ready...akungba here i con feb4 |
It me ur boi*THE ONLY ADINI1 OF AAUA..D ONLY PAPARAZZI OF BUZI ADMI*DEPT..THE ONLY IJAYA OF AKUNGBA..am signin out 4 2nity..gudnity pals..it freakly fabulous friday# |
Am jussss so hapi..coz it done and dusted....am livn lagisidi 2 akungba nxtwk...i b'iv am already admtd...yes ooooooo..buzi admted..willyjame@2go..@alka615..mak u find ur ppapa goat oo..and call ur step sista follow body... |
[quote author=Eni-wealth]Tnx {all} u ar wonderful pple.[/quote].u wkme jawee...hw u doin... |
Teaser 4 2nity..der's is a language in nigeria..dt only 5 pple speak..only 5 pple...wat language is dt#comment....@eni wealth u r welcom 2 dis wondaful aus.....hav u bin amdt |
nity don reach ooo...weytin dy hapin 4 aaua |
mykh01: yeah we have really don well.am just praying we shud all meet @ aaua 2 continue our friendship datz ma prayer.by God grace we shall all met in skul..coz i cant wait 2 see everybdy in dis thread..and we cont'd our friendship..gr8 aauite student.. |
Meehn dis thread don go far ooooo..frm page one...we don enta page83....kudos 2 u guy&babe..by God grace..we shall r met in skul..IJN |
May God help us oooo...God pls favour we dt hav nt bin adtmd..ones..am havn headache coz of dis tin..i dont wan 2 write jamb d 4th tym again..pls God |
Aaua here i com..feb4
|
Janoluyemi: it's everywhere ooo..i don dey get cough & sore-throat sef
|
Janoluyemi: it's everywhere ooo..i don dey get cough & sore-throat sef...ehyaa..sowi jaree |
Goodmorin guyz...hapi new month.....cant wait 2 resum..and see u guy in skul....abeg mak una answr dis simple question..WHO WAS THE FIRST CONDUTOR IN NIGERIA,.WAT IS THE NAME OF THE FIRST ABOKI 2 SELL SUYA IN NIGERIA,D NAME OF D FIRST IGBO MAN 2 SELL SPARE PART IN MUSHIN*...TANX GUYZ..dis cold too much..akungba weda pass london weda gaaan |
GoGod: Shey na ur post dm hide ni?.na my post dy hide ooo..coz say i wan say the true..and me knw the person..bt let save dat 4 nxt tym |
GoGod: Me go prefer option B cuz dat 1 get gain nt lyk option A wey no get any gain xcept CURSE*..who go report me 4 d moderator among una |
Wey dos two vc pikin wey dy say list go com out 2dai...mak dy com here com xplain dere sef b4 i vex ooo....no tym 2 check tym....God help me out of dis..i wan go church on sunday go do thanksgiving... |
Me too we b goin bck nxtwk... |
Meeeehn..my body jus dy hot ooo..cant wait 2 see my name EKUNDDAYO ADURAGBEMI SUNDAY*CONGRATULATION U HAV BIN OFFERD ADMISION 2 STUDY BUZI ADMI IN AAUA#baba god help me oooooo...na ur face i dy look*cant wait 2 see alll d frsher com feb2013... |
@Gogod....abiii..i reali pray coz am tayad of stayn @ohm..cant wait 2 see u..and all d admted stdt..and my buzi admi fellow... |
@Gogod,no.dy hav nt..bt i pray it comz out dis wik..coz i wan god church go giv God tnx...cant wait 2 pack my load 2 akungba.. |
@goGod..xuip..hav u bin adtmd naw? |
PatienceAl: d list will be out by 7pm tonyt...i just confirmed it 4rm a reliable source.....4 more info...add me on 2go...alka615......GOODLUCK TO US ALL IJN A!!!......itz ya loyal Boy Prechz...pls r u sure...coz if u r nt..and d list dont com out by 7pm..i swear i we send u comot 4 dis aus..bt if it com out...i swear u we b my bsties... |
I pray sooo..coz am loosn patient here..am dyn inside....everybdoy is mad wth me @ohm...God pls do dis 4 me....pls God |
@damsel we r nt far jawee...we near..hw u doin..let xpct gudnewz dis wik..we dt hav nt bin amdtd we smile..amen |
GoGod: . Wlcm ao was ur exam nd trip, hpe dy were nt stressful? We av bt d sm tn, bt as u z we wl all SING A NEW SONG DIS WIK.... AMEN@gogod...it was okai...no date yet 4 resumption shaa...bt i still b'iv our name shall b out b4 dis mnth runz out.. |
Wooooaaa..Gud morin 2 all d babe nd guyz in dis aus..it bin a while..i don com bck..am naw bck frm akungba..afta writn d PD exam..dy no gree me enta a admi ofix..i was told a list we b out b4 skul resum..i pray it com out dis wik..@Gogod,damselnoni..hav u naw check ur name..BY GOD GRACE DIS WIKS I WE SING A NEW SONG...AMEN |