AnonymousMe's Posts
Nairaland Forum › AnonymousMe's Profile › AnonymousMe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
diji04: no one is easy i have tried all of them na only dog race and horse race remain o.lols. Even ice hockey, basketball, tennis, etc. Tennis na worst sef today favourite go win tomorrow de go lose. Na only nadal and williams etc na de sure wit rubbish odd. To get money no easy i no fit de continue de throway ma money like mumu o untill i see better strategy wen go help me den i go resume . I be de reasonin dat layin before dat guy run come here say betfair don finish am. After all de sweet mouth about de layin stuff.hmmmmmm wetin man go do dese bookies don chop ma eyes commot finish o i need to recoup ma money back before i go part ways wit them, de no fit go like dat na.Incase u see any beter way dont forget to share with me bro |
onwegoiheifu: @ longfellow..I took ur advice and I put thru 6 guys from this betting family.. Now they are smiling with greens..I feel so good being able to help..oya all the ppl I helped, like this post sharp sharpplz can u help me too i just lost over $80 to betfair its remainin just $22 pls abeg help me rise again |
![]() |
AnonymousMe: I have a clean black curve 4 for sale @8k.....call me if interested 08110095878Still available.....Lagos residents only |
luvlyoracle: how much?8k am in Lagos and its working perfect.. |
luvlyoracle: Hwfr naaI've got a curve 4,,,if u want it chk photos in prvs page ![]() |
AnonymousMe: I have a clean black curve 4 for sale @8k.....call me |
SOLD !!! |
Omokoredeomoniy: i have a C3 i wish to use in doing swap wth you, i stay at iyana ipaja, call or whatsapp me on 0 8 0 3 7 6 4 1 3 2 8Not swapping ![]() |
kenlite: You go like swap with my HTC G11 android? The camera is 8MP, red in color.Not swapping tnx ![]() |
Segunagagu: Where are u..am in lagos..amAm in Lagos too..what's ur precise location ? |
madridfc: Location?Lagos....what's ur location and be precise |
Peppul: 7k if u game text me 07038180248Sells 8k last |
I have a clean black curve 4 for sale @10k.....call me if interested 08110095878 Negotiable
|
Sells for 8k now contact me with my number |
LONGFELLOW02: F^ck. . Lost ends 152 points.played @152 still lost and can u imagine the win odds for fr d home team @1.04 n still lost sef ![]() |
I have a black curve 4 for sale @ an affordable price and working perfect.. Need to sell asap... Contact me if u need this and lets talk
|
Still up for sale contact me |


