ArchAngeI's Posts
Nairaland Forum › ArchAngeI's Profile › ArchAngeI's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 37 pages)
Lhimeet:lilo ![]() |
Person when use shorts swear for who ever I support, e no go better for you |
Prince is being stupid, as a guy man, you dont go after a girl, especially when you know that she likes someone else but wetin concern me He sat not far from her, saw her talking to ozo giggling and he is still trying I hail I want him to get her make dem free ozo name, tired of the dragging over women Nengi has turned my guy game upside down in just 24hrs imagine 40 days Abeg they should ship, I came down from the ozone ship this evening when she went to sit next to dora Ozo should just stay on his own after this, energy I have spent fighting dorothy and nengi fans have killed me I cant type in pidgin on Twitter, I have fought more battles than I have ever done in the past 3 days, I'm spent Let that ship sink, let's rest thank you no go bad if dorothy goes there and starts shouting that nengi how many men are you talking to make ozo hear get sense |
Froshloaded:confused self, bore hole dey her chest and she is taking powered milk that has fever nutrients, get as e be |
doziefrank07:why is it paining you like this, cant she have a choice, I'm sure that there are things you will never use, nobody dey vex with you Sent from a device that is most definitely not an android ![]() |
Still on the matter, cause I done lose my temper, who knows erica more than laycon Who has had meaningful conversations with erica Kiddwaya doesnt know erica's surname Why una no ship laycon that really cares about her ![]() Kiddwaya only talks about himself, doesnt even care to know about her Nonsense |
Erica erica Something is wrong with una Who knew erica till kiddwaya went to her Una done too watch African magic, una wan do beautiful girl marry rich man Last last una go dey Alright |
spinna:ebuka was already suggesting extending this season My predictions 99 days New housemates No eviction next week |
GrammarChecker:so you buy sub to dey go round nairaland dey correct people casual comments Joblessness na bastard, even people that are paid to put words in the dictionary no do reach you Last last, if we check you no go university, I sabi ur type My friend get lost |
smellingKPEKUS:rapper when no sabi dance Even notorious B.I.G sabi dance Fat Joe sabi That wall gecko is useless inside out, last last him go play the poverty card, I just they wait, Aristotle wasn't special, back then rich men had time to talk and reason things while the poor worked, na idleness make Aristotle dey reason those many things and for philosophy self Aristotle no matter self he was just the first ones that tried to reason outside the system All these Aristotle format go end once e clear for him eyes, then we go hear say him mama use 500 cook Christmas rice |
DamonSalvatore:mercy won some challenges Those little things matter, someone that isnt sure of you will jump at you, when they see you winning |
DamonSalvatore:cee c Efe had tboss |
smellingKPEKUS:miracle was quiet not dull, he had a ship and looked good Laycon has none, even talent self him no get |
Rahkman:I follow principled people We no dey jump anyhow. |
InSanety:which dirty ship efe dey? Person when girl wen be like man reject ![]() Mention the babe and how
|
Forget say I like ozo Erica never bath for where nengi dey Nengi is beautiful with full stop, no but
|
Agbgift:YouTube. |
One thing guys are good at is hailing themselves Guys will agree that another guy is fine, even call him fresh boy Girls never, highest they will say your hair is fine or the dress is nice Who do them only God know, on this thread na girls fight themselves pass guys ![]() |
Cerebralbeing:I think they follow trends online Cause kiddwaya camera time has increased over the last 4 days but it's mostly people that are up to something interesting that you see regularly And she is HOH too, so she will get more time |
Wathoni fine girl why are the guys giving her space, does she smell, I no understand |
Chiefheywhy:it's not easy either way, she is a human being |
Neo loud but wetin make ozo dey friend Eric That one is already out |
Hatima:on Twitter I saw 10pm na praise say make dem start early them go sidon till ginger die |
Dorothy has won the heart of so many ladies Helping a girl that someone you like chose over you, not many ladies can I bow abeg, if dem no use calm character swear for me, I for stan you but no worry, you have my votes If ozo or nengi aren't up |
Isnt it too early? I no understand again |
Even yarinya dey curve Trikytee on live TV It's well ![]() |
Lhimeet:mugu done dey love |
Be like say ozo done dey reason the matter the girl is forming for him |
Venita:he has lost control over the dynamics, I blame dorothy she pushed him to her too soon and too fast, he is a guy man, he will wise up soon I hope |
Laycon no agege bread seller for you You go dey ok, no worry |
Make dem carry dorothy na |
This one dey shy Ur toto dey trend |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 37 pages)

make dem free ozo name, tired of the dragging over women