Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,119 members, 7,849,497 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 10:40 PM |
Nairaland Forum / Aroundnaija's Profile / Aroundnaija's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 132 pages)
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 2:01am On Aug 20, 2023 |
bisiki2: Foolish move, the way him and pere were making it worse in front of that panla girl is even more stupid. Like where is the bro code?😒 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 1:48am On Aug 20, 2023 |
General wey dey shalaye too much😒 Shior😒 5 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 1:42am On Aug 20, 2023 |
lokoloko84: The best season was their season na why dem get 5 slot😁 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 1:39am On Aug 20, 2023 |
2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 1:31am On Aug 20, 2023 |
Ike's anger is always brutal. F**k the ice cream my n*gga still rings in my head😂😂, that night was crazy😁 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 1:26am On Aug 20, 2023 |
Ike o😂😂 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 1:19am On Aug 20, 2023 |
Ike - Big brother no really like me like that o, he no like me😂😂 2 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 1:03am On Aug 20, 2023 |
Soma this thing wey u dey do, the small votes wey u still dey see survive bottom 4 go vanish now including mine. Ode boy😒 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:47am On Aug 20, 2023 |
If na Soma Seyi dey call mumu then that's very good, a mumu man indeed😒 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:36am On Aug 20, 2023 |
Beorn: She dey ment, the guy chop strike cos of her make he come chop punishment again cos of her abi😒 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:31am On Aug 20, 2023 |
Emotional intelligence ko Artificial intelligence ni😒 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 11:54pm On Aug 19, 2023 |
Be like White don collect some of his fans back tonight 😌 3 Likes |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 11:45pm On Aug 19, 2023 |
Gbadoboy: Una wan start agenda😂, na Biggie say make the mugun no quick enter party room? 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 11:41pm On Aug 19, 2023 |
Aguwanyi: Now you're talking lol😂 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 11:29pm On Aug 19, 2023 |
1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 11:25pm On Aug 19, 2023 |
Aguwanyi: Lol una still dey get hope of another winner this season? If yes then pray make Biggie knack all the locked out housemates strike 😌 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 11:19pm On Aug 19, 2023 |
fitzmayowa: CAN no send but I'm not sure of the other sha😌 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 11:12pm On Aug 19, 2023 |
Make Biggie give everybody wey dey outside one strike each🚶🏿♂️ 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 10:01pm On Aug 19, 2023 |
Which time party dey start? Na 10pm be this and housemates never ready 🙄 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 9:57pm On Aug 19, 2023 |
Tatiana4u: Tati baby come inside I wan tell you something 😌 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:07am On Aug 19, 2023 |
OldBeer: Top gamer no feelings 😂 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:06am On Aug 19, 2023 |
kowema: But he's saying the truth though 😌 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 11:57pm On Aug 18, 2023 |
Pere no fit repent omo😂, he's still saying if not for Biggie's casting that this weekend is sure after she drinks e for set😂😂 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 11:05pm On Aug 18, 2023 |
Munzy14: Na why that season get 5 representatives 😁😌, 3 finalist omo the season choke 😌 1 Like |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 10:54pm On Aug 18, 2023 |
Good Soma oya go sleep back, thanks 🤜🏾 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 10:53pm On Aug 18, 2023 |
Soma no abeg go back go sleep 🤲🏾 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 10:26pm On Aug 18, 2023 |
Dem boys 😁 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 10:23pm On Aug 18, 2023 |
Dehydrated panla fish ehyyy Jah😂😂😂😂 Venita get bad mouth ah😂 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 10:20pm On Aug 18, 2023 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 10:17pm On Aug 18, 2023 |
Neo Las Las na thanks you go collect your 1. Percentage still dey intact 😂😂 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 9:58pm On Aug 18, 2023 |
Fairdamsel: Werey no get mind 😂😂 villians no dey call themselves villian's😂 |
TV/Movies / Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 9:47pm On Aug 18, 2023 |
Giel: Venita na baye friend? 1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 132 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |