₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,700 members, 8,524,703 topics. Date: Wednesday, 25 November 2026 at 11:05 AM

Toggle theme

Babatawa's Posts

Nairaland Forum › Babatawa's Profile › Babatawa's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 161 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:02pm On Oct 22, 2015
idee91:
Baba T don show o!!!!

You won make the thing white so tey he go dey blind people ne ?

Ya garin ma niccur
Baba yahne cheesy

ina suka tura ka?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:12am On Oct 22, 2015
sholiyz:
Baba mi if u flog spirit commot people no go see better news ooo
ur own "better news" dey another dimension ni cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:11am On Oct 22, 2015
2el abeg call/flash me whn anything surface
make i do go wash these shorts wey i soak inside hypo since yesterday...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:07am On Oct 22, 2015
DonPsymon:
I dey fine...

Waiting for CUL too bet did I jes see Bornohuh

Whyhuh
Abi you dey on a mission?
yh Bornu cool
No mission per se just wanna serve ma father land
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:06am On Oct 22, 2015
Jimohlawal:
Beat ke, ask mistabiola I be gentle guy to the core.
i see
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:05am On Oct 22, 2015
sholiyz:
Info reaching me from original NYSC source: People will start seeing their CUL from 10am Today this was posted on 4th May 2015
We dey flog spirit commot from pipo body for here o cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:03am On Oct 22, 2015
icehood:
on my way to NYSC HQ....... i want go collect my call up letter manually
Assin ehn you too geh mouth cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:00am On Oct 22, 2015
DonPsymon:
Eh?

undecided

Lemme nur talk...

How you dey bro?
baba i dey gidigba waiting for my CUL with borno boldly written onnit And how ve u bin na?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:57am On Oct 22, 2015
majidyusuf:
if them no teach you humor when you small abeg peel out from here
Babban mutum yane cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:56am On Oct 22, 2015
Jimohlawal:
What do you mean by that? I'm a ladokite and I don't joke with shiiit!!! Please becareful on how you comment sometimes. One love
you dey show urself na, shey u wan beat me ni cheesy
OneLove
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:53am On Oct 22, 2015
encrypt:
Nysc if dem born una well make una no release that list in the next 3 hours...Ya'll think this is a game abi?? #Places left foot on ancestral stool angry
shocked
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:51am On Oct 22, 2015
dossylvanus:
Hahahahahaha.

Morphs into a Silver Back Gorilla.
Beats chest 50 times.
Roaaaaaaaaaaarrrrr!
Oshey joir! cheesy
bro hw u bin?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:49am On Oct 22, 2015
DonPsymon:
Babatawa cheesy

Don Omo Aiye cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:40am On Oct 22, 2015
haywire1:
#
I ENTER WITH SWAGG
"SPREAD MAT FOR FLOOR, ELMISTI PASS ME 3 WRAPS"
CUL WILL BE READY BY 8am.
#
Zombie o Zombie
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:39am On Oct 22, 2015
theSpark:
Did you see the part they said "Don't share toothbrush"?
I was like what the hell is this... angry
don't be surprised
pray yo not inna the same room with a crackhead
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:36am On Oct 22, 2015
sholiyz:
Una fit dey go camp ehn, e bi like say una don see una CUL but never collect am. undecided
those guys don drop wetin make u and i dey online so
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:35am On Oct 22, 2015
mzkomsy:
I thought I was d only one.its been saying error since Monday morning,i had to use Uc browser and same thing. I was even trying to login to retrieve my password as av forgotten*coversface*
you forget password huh

na LAUTECH you from finish abi cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:32am On Oct 22, 2015
theSpark:
Baba where you enter all this while? Me think say you done already enter camp start service service sef.
Loolz* i for don go but i remember say ma goonz plenty for here, can't wear that khaki without you guys wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:29am On Oct 22, 2015
sholiyz:
Report reaching is that: Them don use releasing of CUL gamble btw NYSC staffs, and the person wey dey in charge of releasing talk say if dem Arsenal no win him go release Result, but Gunners win,so e no fit to release am , but probably got a win with M.City lastnyt, Make Una no vex ehn #GoodMorning to you all in the House.
you don gamble with ur brain tongue
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:25am On Oct 22, 2015
dossylvanus:
Babatawa, Babaawere. Good morning.
Chairmoooo cheesy

abeg beat ur chest makka gree say na the real u first
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:27am On Oct 22, 2015
wamenzy:
Hhhaahh do D countdown Na...count to 26th
Lolz* that geh dream na bad dream
26th kee rara o
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:11am On Oct 22, 2015
*wondering what number of day(s) left to printing of CUL Marcelinhoe wee write on that countdown today*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:07am On Oct 22, 2015
nikkyzeee:
Good mrng my wonderful people.Do have a great day.
morning to u too
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:06am On Oct 22, 2015
jemimaa01:
lol,ok...hope d fam is doing good sha.

funny enough,by like 12 yesterday I stopped caring about it,when it comes it comes,I cannot come and kill myself..if it doesn't favour,redeployment will.so don't be scared ko,in d end what will be will be.
abi o! you're right 'bout that

fam is doin great

lemme sleep jare my eye still durty from yesterday nights Squad5 cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:04am On Oct 22, 2015
beewhy009:
I don see am ooo... *yawns. Goodmrn.
werrin you see huh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:59am On Oct 22, 2015
jemimaa01:
baba t,u take style scarce o..booni?
sweetheart na family man i be, can't blame me

mowa dada, how's the wait for CUL goin?

me I'm kinda scared here embarassed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:49am On Oct 22, 2015
rooqee120:
I will report NYSC to Buhari for probing...Mstweeeeew... Nonsence and ingredient
Loolz* kole to yen

Mornin jemimaa01

*A purfectly worked out goal, na we dey here cheesy

Goldenmornone awayu
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:49am On Oct 22, 2015
theSpark:
This happened too angry
#reminiscing
hahaha
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:48am On Oct 22, 2015
Blessedgurl:
Babatawa replied Physika who complained about not getting mentions. Months later he came back and said he doesn't want any mention.

This Life
#Reminiscing

CC:thespark
Looolz* B15 Archives
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:46am On Oct 22, 2015
Walexsammy:
Babatawa.... am waiting for u here in Edo state
Looolz* na park i dey so sef grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:45am On Oct 22, 2015
horladmejy:
Where Gazaliah physika hilsocial iykebest all this men them go?? Miccoh babatawa *sigh*
Oga FIFA booni?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:42am On Oct 22, 2015
2el:
wrr is Babatawa and mamatawa ??
morning bro kilon poppin cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 161 pages)