₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,205 members, 8,510,647 topics. Date: Friday, 30 October 2026 at 06:58 PM

Toggle theme

Balley's Posts

Nairaland Forum › Balley's Profile › Balley's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

Politics › Re: Policewoman Stripped Unclad In Onitsha By Ngozi Okpagu And His Boys by Balley(f): 9:02pm On Sep 15, 2013
gbanikiti: Why she no shoot the murraphuckers? If na me eh...... angry
. If she shut d murrafucker, d headin no go b 'policewoman stripped unclad again oo' e go b 'police at it again, policewoman shot civilians dead'
Politics › Re: FG Order For 53 Gold Iphones To Celebrate Independence by Balley(f): 10:21am On Sep 11, 2013
Hw ASUU go call off strike wen dem c una dey waste money lyk dis, if na me sef, i no go gree nau. Oga presido put brain jor ooo
Islam › Re: Exploring Suratul Kahf by Balley(f): 5:57pm On Aug 31, 2013
Jazakallahu Khairan
Science/Technology › Re: Nigeria To Start Exporting Technologies To African Countries, Says Minister by Balley(f): 3:17pm On Aug 28, 2013
Tech wetin? Abeg pack well jor
Culture › Re: Do You Believe In African Bullet Proof? by Balley(f): 5:33pm On Aug 15, 2013
Omode o mo ogun hon pe lefo, 4 pple dat does nt believ in it existence, i don't blame dem, dey ve neva seen1 b4. As 4 me, seein is belivin, i avn't either, but na Africa we dey oooo. Lets nt 4get na person wey God neva ready to catch dey use bp proud........
Business › Re: New Naira Notes Ready September Ending – CBN by Balley(f): 11:52am On Aug 15, 2013
[quote author=T-smooth]Make dem remove Nnamdi Azikwe frm dat money abeg, make dem replace am wit M.K.O.[/quote]. Give reason(s)

1 2 3 4 5 (of 5 pages)