|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolverhampton Wanderers Vs Manchester United: FA Cup (2 - 1) On 16th March 2019 by Bamidey: 8:17pm On Mar 16, 2019 |
Believe it brothers, Pep na better coach. 
|
|
|
|
|
|
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Paris Saint-Germain Vs Manchester United: UCL (1 - 3) On 6th March 2019 by Bamidey: 11:06pm On Mar 06, 2019 |
Y'all can go on with this for the rest of the year but my own be say, that Manchester United coach wey them dey call OLE has earned my respect tonight. Man.Utd fans una coach is good. One Love. Forcá Juve. How many likes for OGS  |
|
|
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: R36L Madrid - Most Successful & Greatest Champ15ns of Spain, Europe & W9rld by Bamidey: 10:38pm On Mar 05, 2019 |
madrid5: Ronaldo will be gone by tomorrow insaallah Ogbeni face your team and leave Ronaldo. If Juventus catch this Ajax team, make we no talk. Ronaldo dey play ATM real men team but see as small boys dey make una head to be turninoniown 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: R36L Madrid - Most Successful & Greatest Champ15ns of Spain, Europe & W9rld by Bamidey: 10:35pm On Mar 05, 2019 |
Ronaldo right now 
|
|
|
Family › Re: Nairaland Christmas Giveaway by Twaci (2018 Edition) by Bamidey: 7:28pm On Mar 05, 2019 |
AccessME: I dey fine bro! sure I am. so sorry 4 the ban Mail me the full update |
Family › Re: Nairaland Christmas Giveaway by Twaci (2018 Edition) by Bamidey: 4:03pm On Mar 05, 2019 |
AccessME: Bamidey I sent u a mail since 2 weeks now and u haven't still reply me. Sorry bro. I collect ban. How far nah...you don ready? |
|
|
Politics › Re: It Is Illogical For PDP To Reject Results - Keyamo by Bamidey: 5:22am On Feb 26, 2019 |
The funny thing was that, even Ekweremadu worked against PDP 
Sai Baba! 2023 |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|