Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bantamx: 1:52pm On Feb 06, 2021 |
I think say u sabi troll, malnourished beggar |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bantamx: 1:51pm On Feb 06, 2021 |
You Don dey beg?? |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bantamx: 1:50pm On Feb 06, 2021 |
Me wey get ulcer get body pass you sef lol |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bantamx: 1:47pm On Feb 06, 2021 |
See as the guy teeth be like corn wey fowl chop remain |
|
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bantamx: 1:08pm On Feb 06, 2021*. Modified: 2:24pm On Feb 06, 2021 |
Softgamer: na one hungry man called disturb o . wey just dey create different monikers dey beg. real name na friday odeh Friday O Odeh  the H is for Hungry
|
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bantamx: 12:50pm On Feb 06, 2021 |
Disturbb: lol... Poor feeding  lol last year Don finish na, I Don get work now  |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bantamx: 12:44pm On Feb 06, 2021 |
Dem Don run... jobless mofos |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 15 by bantamx: 12:13pm On Feb 06, 2021*. Modified: 12:36pm On Feb 06, 2021 |
Disturbb: Yup.. Bantamx is JerkuIes and you are jabhunter, beggingtofeed, bopzaddy, orgylover..kingtony,kingalabi,619A.oyikocho WHY WHY why all these monikers just for begging  You and alagwu have polluted the entire surface of nairaland with your dubious activities  Repent |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|