Beezally's Posts
Nairaland Forum › Beezally's Profile › Beezally's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 13 pages)
dapreacher: dont worry..i wee buy ur own keke napep..so u wee be doin shakara for all dose uniben gehslwkmd abeg uniben release the. List |
dapreacher: dont worry..i wee buy ur own keke napep..so u wee be doin shakara for all dose uniben gehslwkmd ooo |
dapreacher: my admission..den after 3some still ;Pe b lyk say u don dey craze |
dapreacher: *removes boxers* *runs after u like mumu* Yaaaayy!!! 3some tonight *dancing skelewu*see ur life If I ask u ur addmission or 3some wetin u go choose |
[quote author=T... LDJ]Did you post this rubbish to sound funny ![]() LAME![/quote]lols |
Chaarly my love let's go and sleep and preacher come. Too lol Seriously let's go |
chaarly: Heheheheheheduh am gonna a hire driver so I dnt wake up in a buga tti |
dapreacher: EHNEHN! Its lyk dat abi..cos i dinor buy Range Rover for u lyk P-square...u wantu deny ur loffno I want emm buggatti yes |
chaarly: Hmmm... U dan dy get mind shey..no near me o I go turn to wolfire now o (turning) |
Asakel: Hmmmph!it feels so good infact I won so many awards like Best biter for neck side Best eater of fowl Best. Blood drinker Best fangs(vampire teeth) Best wolf fur etc I cnt remember sef |
Plz I needs urs helps quicklys I put am for medcine ands my jambs scores is 270 ands my post ume is has 288 plz o ewei nights I cans sleeps at all cuz me scares so muchs want is my chances |
chaarly: HeheheheheI no be chicken joor u no fit |
Asakel: Lol!fear wetin I be holyghost pikin |
Asakel: Lol!fear wetin dnt u knw I. Bi vampire + warewolf |
dapreacher: *stammering* it's one beezally dat gave me..pls dont steal ma teethfor where u see me |
Asakel: Ehh o!huh |
Asakel: Ok ok ok! Wareva *rolls eyes*u don turn vampire abi |
Plz I needs helps verys urgently I put medcine my jambs scores I has is 270 my postume is has 80 me aggs naw 74 I scared too muchs I can't sleep against what's is my chance |
Asakel: Eyha!no mind d guy he sabi laff anyhow kai |
chaarly: BREAKING NEWS!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!I will give tnks to jesus for his mercy |
dapreacher: CAN'T STOP LAUGHING!!!! These Uniben guys are crazy mehn! Akokites shey u wee leave dis peeps to take over our thread ehn?! dapreacher: CAN'T STOP LAUGHING!!!! These Uniben guys are crazy mehn! Akokites shey u wee leave dis peeps to take over our thread ehn?! dapreacher: CAN'T STOP LAUGHING!!!! These Uniben guys are crazy mehn! Akokites shey u wee leave dis peeps to take over our thread ehn?! |
Didi 5: Who wants to join me make history?I dey ur side |
Didi 5: See al of them like they is bees and they wanted to bundled honey away for real slapping.Please all of you should go back to your trend.These is for akokite. Hehe didi yes this tlend is akokite owe |
Congrats gift. am happy its nt d big narialanders in here that started this page |
Didi 5: Beezallydidi I see yu o |
karenkinky: Hi everyone. Who missed me?mexyz really missed u like hell hmm u shud call him ![]() karenkinky: Hi everyone. Who missed me?mexyz really missed u like hell hmm u shud call him |
Jeez this thread is so full wow plz comment na |
Wow na God hand e dey o |
Amen amen oh God grant us addmission tru christ out lord amen |
Preciousguyx: mayb u tink am joking. . .if by chance dose are ur real acct details, by d tym we are done wit, u will be rapping lyk 2paclol lyk I said na u get ur mouth and hand and wait yeah ur phone its a free world u can even do a research on me no problemo.and d internet is free for every one to use lwkmd |
Messilo: Great ife! Great, oau is 100 times better than ui.hw many uni threads will go to joor |
Preciousguyx: all wat u've said is useless until dese gurus confirm am. . . . . Dnt worry dem dey charge their laptops sapele nor get lite 6nce. . . .na u knw Ahh na u get u get ur hand and mouth use it |




