Bigchris01's Posts
Nairaland Forum › Bigchris01's Profile › Bigchris01's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 (of 25 pages)
Chilipepper:This man must be Odogwu paranrah money na water once a man is wealthy and can take care of everybody taking second wife is not a problem for the first wife, use Senator Ned Nwoko as a key study in this matter 😂😂😂 |
etokhana:Na now day break Abi? Make una dey play oo |
Firebox123:E nor top chat but the govt managed to see it and banned the songs |
treesun:for all the songs in Nigeria this is the only song that deemed inappropriate for their eyes? Because na protest song anyways make una enjoy that country govt get right pass people wey dem dey govern |
muyico:It hasn’t been clear to you that Davido is a music mogul? A record label owner with other investments |