Bigfriend's Posts
Nairaland Forum › Bigfriend's Profile › Bigfriend's Posts
abeg my bros i need it 2 oh my mail is emahatt@yahoo.co.uk thanx |
if u av a relation here please call him or her and find out prices of goods are still d way de are b4 dis whole crisis.people stll go about dere nomal businesses infact im in a cyber cafe ryt now,site are still open and does dat are workin still wake up and go 2 dere various places of work.my friend dat sent dis post,if u no get money why u no come outright and beg insted of spoilin oda people town.Do u know dat all does dat go about spoilin d name of dis town dat brought dem fame and fortune never leave d town wit anytyn?so my brother b warned stop peddlin lies.4 does wey no know were Bonny de pls check ur map of nigeria |
Abeg make u guyz no mind d foolish man,dis are d kind of guyz dat go peddling rumour about.yes dere is problemz in bonny but no 1 i repeat no 1 came out and told any1 to leave d island.infact im reside on d island and waz even cut up in d cross fire.i heard dis same rumour and went 2 see our youth leader,wen i asked himhe also told me it was a lie been peddled by emenies of our beautyful island.pls my fellow nairalanders d government and d comunity are doin everytyn in dere powerz 2 restore total peace back 2 d island,if u leave in bonny island and u are readin dis pls in d name of God go about ur nomal business and stop listenin 2 rumour cos de do notyn but distroy.thanx |
@dnative thanx bros i de feel u,but d tyn b say i don see am work and i don use am b4 dem block am |
i sent him 2 mtn recharge cardz of 1,500 each |
@fxmaxony bros,wen make i expect anytyn 4rm u? |
bros i will b very greatfull if u share urs wit me,u can send it 2 my mail box emahatt@yahoo.co.uk thanx. |
dog no de chop lion meat.if him no send my pepe or d software him go beg 2 pay and wen him pay i go let u know |
abeg fellow nairalanders cud u help me beg Omaxtony 2 stop 419in people,if u no get pepe make u beg not 2 de promise people d whole world and u no get anytyn 2 offer.This guy adverticed dat he has a software dat uld help u browse d net 4 free and said i should pay 3k which i did after dat zap,his phone number no longer exist again.Abeg if u know am help me tel am say dog no de chop lion meat and go free. |
December 27th |