NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 5:54pm On Nov 19, 2016 |
JohnQueen: Wailer!
Na small tin to see point for 'theater of dreams'? tank God u know |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 5:00pm On Nov 19, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 5:00pm On Nov 19, 2016 |
JohnQueen: Wia those MUFC noisemakers. If you hear your name come out for flogging
Justifiedcoyy
Bigromeo
Mcmind
Ibroh22
As I hand over the whip to surpriseMe and Kapable75 oga wetin gunners play nah.relax abeg GGMU |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 3:18pm On Nov 19, 2016 |
manutd don fall hand o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 3:17pm On Nov 19, 2016 |
ibroh22: me self dey old Trafford,,,but sinx Valencia is back,,Shaw too,,,he shld have played LB instead of Damian playing,,I hope Shaw doesn't have problem with mou,blind shld have partner Jones,,, let's wait and see aw it goes sha GGMU correct guy.GGMU |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 3:15pm On Nov 19, 2016 |
#dabing GGMU |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 9:41am On Nov 19, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 5:54pm On Nov 18, 2016 |
justifiedcoyy: Y. U com.dey call.me I have repented
Call bigromeo or dream2 Aba u know day me no send any mami here.saint Romeo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 5:53pm On Nov 18, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 5:50pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22: by this time tomorrow,,we go don give arsenal smackdown #Fatality cc justifiedcoyy bigromeo and all other man.utd fans oga orie kpe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 5:48pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: yeah! I'm alright! okay no p..I'm glad u good.. tanks bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 1:44pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22: Amen o,,,ko ni baje fun e bro,wa last amim o.same here Baba mi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 1:38pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22: no problem,,sha shop for two fa! see ya stream 1 kaduna |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 1:28pm On Nov 18, 2016 |
surpriseMe: Hw far Na long tym Romeo Hw prep for Monday anxiety? yeah bro bin a y.sowi jare I just busy kinda all dis y.hope u gud?omo na God hand o walahi |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 1:26pm On Nov 18, 2016 |
ibroh22: Na u be boss now,,,u wey don dey control big project without NYsc certificate Nd me wey dey slpn Nd waking nig.enterprises,who be boss? Baba u nor go kill me abeg.sowi 4 d late reply o walahi na Lagos wahala dey cause am o ever since I enter lag no time again o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 10:32am On Nov 18, 2016 |
ibroh22: lollll,,if boys find yo come,,just give dem small change for osogbo weed and regal dry gin,,dem go hail you now,, prep on hold o,cos we don't know which one we dey go with maybe ocean 1 or river 2 oga pass oga nah.u na my boss o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 10:31am On Nov 18, 2016 |
ibroh22: bigromeo,,,shey Ur dashboard don change? I no even check again.send me d link abeg |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 10:03am On Nov 18, 2016 |
ibroh22: chairman,,I hail sir,,,owo meji fun eeyan kan,se ko wale sir,,baba o! ahh...oga me jooh.abeg no let guys find me cum omokpe Baba niyen.hw prep? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 9:08am On Nov 18, 2016 |
ibroh22: wow,,nice,,we both have Kaduna in common,,,,,, chumaster biko!,,,come and show her around,na only u I trust,,,if I leave am in Carr of yormee,he will spoil her Baba sup.gud day |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 9:01am On Nov 17, 2016 |
ibroh22: don't mind me jare,,some people no get brain Nd we need to let dem know aii sir.omo na full house una dey get dis days o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 8:29am On Nov 17, 2016 |
ibroh22: If am gentle,,does it mean I shldnt get angry,,we are accommodating one another here,no tribalistic war,no insult,but he tends to start it,if we don't shut him up now,it will turn to something else,,he is not even regular here,that we would say he is joking,as we all do here,he just came from nowhere to talk trash egbon relax aii.gud day |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 10:31pm On Nov 16, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 6:17pm On Nov 16, 2016 |
ibroh22: hope you are through with the project you are doing yeah bro .i even use d moni 2 get new phone |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 6:16pm On Nov 16, 2016 |
ibroh22: hope you are through with the project you are doing yeah bro |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 5:14pm On Nov 16, 2016 |
ibroh22: Na so we see am o,,,,,,let's wait and see,,, Monday is around the corner yeah |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 3:39pm On Nov 16, 2016 |
ibroh22: Welcome back bro tanks sir.wetin dey sup here nah,dis 1 me dey hear stream and ocean |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 2:50pm On Nov 16, 2016 |
Bin a y here.sup guys.hp u guys ar gud?ma greetings.ibroh22 tanks |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 3:21pm On Nov 11, 2016 |
aBbiie25: Just cool. Thanks for asking dear tanks 4 tankn me beautiful.uwc |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 3:03pm On Nov 11, 2016 |
chumaster: too busy and lazy to do that now. tor just leave am ok |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 2:07pm On Nov 11, 2016 |
chumaster: I need answers here o! u self like ish o,go print am out nw oga |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 1:55pm On Nov 11, 2016 |
aBbiie25: am good dear. How was your night gr8.hw is ya day going? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by Bigromeo(m): 1:36pm On Nov 11, 2016 |
kapable75: Baba rekiya!! you no go even see cech all through the match noise.till den |