Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,679 members, 7,820,385 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 02:01 PM |
Nairaland Forum / BigStout's Profile / BigStout's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 6:27am On Feb 22, 2017 |
k2wise: PM you? Lwkmd u be real first class bolor. I put stupid people like you in check on this thread. If you interpret it as insult, so be it. Nobody wey i no fit diss if you like post 100 million winning ticket. I don't lick asses to get favor besides you have been blasted here several times for dropping yeye picks so i'll rather consult a mad man for baba ijebu number than PM you. Mumu-ni 3 Likes 1 Share |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 6:22am On Feb 22, 2017 |
k2wise: Ogbeni i have never been reliant on your betcodes. Na you help me win all the one's wey i win or wetin u dey feel like? I just get irritated when people mention u repeatedly pleading for betcodes yet you ignore them like you're one punting prophet whose picks is 100% sure. If you like punt for living, if you like punt for dying, punting na punting. No dey come here dey form voltron when people call u. If you say u dey lucky onto say u post 900k as your highest win wetin make the owner of this ticket ( B915REWATRWPS-1475794 ) talk I won 950k on merrybet in 2015 when i never knew about this thread. Nobody wey God no do for unless person wey no dey grateful. You don let unnecessary pride finish you onto say people dey hail you. There are silent punters on this thread who dust big odds and never rub winning tickets on people's faces like you foolishly do most times. Ajimarori 2 Likes 1 Share |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 5:17am On Feb 22, 2017 |
k2wise: U stopped dropping games here all because people made u feel too important by mentioning you every minute. Instead u prefer to come at midnight while everyone is asleep to massage your slim ego. You dey do yanga on top football betting like say only u fit win all bookies wey dey naija. Ever since you don dey post winning ticket u never hammer 1 million. You are just an average overrated punter. Your moniker should be k2dull. You are irritating 15 Likes 2 Shares |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 3:27pm On Feb 21, 2017 |
decency13: You no fit get sense till u enter grave. Person discharge u politely because u be nuisance still u carry your rotten fingers dey type about bet rules. 4 Likes 1 Share |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 11:11am On Feb 21, 2017 |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 10:18am On Feb 21, 2017 |
lordmessi: So u wan beg for money on phone after loosing heavily to bet9ja? Smh 2 Likes |
Crime / Re: Muslim Cleric Shaves Pubic Hair, Digitally Penetrates Teenager In Lagos by BigStout(m): 9:48am On Feb 21, 2017 |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 8:59am On Feb 21, 2017 |
MyPicsSaysItall: U dey mind that mumu wey call himself austino677 |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 8:33am On Feb 21, 2017 |
kayus4live: I use it |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 8:32am On Feb 21, 2017 |
kayzat: Me and Lhimeet dey do deliverance for casting shrine. Kingofcasting be our prophet |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 8:14am On Feb 21, 2017 |
Frankolino: Make we reason on whatsapp guy. I like the way u select games |
Politics / Re: New Photo Of President Buhari's Grandchildren by BigStout(m): 7:01am On Feb 21, 2017 |
sarrki: Commander in chief of Social Media Zombies. I hail o 9 Likes |
Politics / Re: New Photo Of President Buhari's Grandchildren by BigStout(m): 6:29am On Feb 21, 2017 |
Are they aware that their grand pa is now a vegetable in London? 21 Likes 2 Shares |
Politics / Re: Nigerians Celebrating The End Of Biafran War In 1970 (Throwback Photo) by BigStout(m): 6:03am On Feb 21, 2017 |
ThinkSmarter: Unfortunately, The vegetable in London threw the confab report into the waste basket just to continue their parasitic status quo 20 Likes 5 Shares |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 5:58am On Feb 21, 2017 |
bjhaid: Early morning wey u never chop pepper u dey call people scumbags if na u dem insult now u go dey cry to the mods like pikin wey him months no complete 5 Likes |
Politics / Re: Nigerians Celebrating The End Of Biafran War In 1970 (Throwback Photo) by BigStout(m): 5:33am On Feb 21, 2017 |
May the blood of the innocent igbo's continue to haunt the one Nigeria murderers and that bigoted fulani vegetable in London 41 Likes 5 Shares |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 4:40am On Feb 21, 2017 |
Frankolino: Pick urself up bro. You were close. You go win big soon 2 Likes
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 11:12pm On Feb 20, 2017 |
[s] danieljessy:[/s] In Fayose's voice ; I don't talk to monkeys |
Foreign Affairs / Re: Inside Haitian Jail Where Inmates Starve To Death, Defecate On Floor. by BigStout(m): 11:10pm On Feb 20, 2017 |
Crime no pay |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 10:55pm On Feb 20, 2017 |
danieljessy: Whoever falls for your cheap scam deserves to be beheaded. Shebi na ya papa buy mast for mtn wey make dem dash u data. Akuri 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 10:42pm On Feb 20, 2017 |
austino677: Stop misinforming people. Bet365 will let u cash out any time 2 Likes
|
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 10:09pm On Feb 20, 2017 |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 10:02pm On Feb 20, 2017 |
Phi001: Stake what u can afford to give beggar and stop whining like a castrated goat. You think say bet9ja no get bukata If dem allow everybody cash out wetin go remain for their own family to feed on? Mumu 2 Likes 1 Share |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 9:59pm On Feb 20, 2017 |
Wapgod: My coupon code is not your physics text book nor newspaper. There is nothing to study. Pray make u hammer. You go forget poverty 8 Likes 1 Share |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 9:56pm On Feb 20, 2017 |
Avenger4NL: Na every day u dey beg for betcodes and still u no win shi shi. You better go wash your head for bar beach 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 9:53pm On Feb 20, 2017 |
sladimeji: So na command tone dem dey take beg for alms for your village abi? Na hunger go finish you. No be only 10k i go send u, i go build house for u join. Dindinrin 14 Likes 2 Shares |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 9:43pm On Feb 20, 2017 |
akimpelumi124: U won 5000 and u dey post yeye ticket up and down me wey win 12million yesterday sef no count am as big deal. Poverty don finish you indeed 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 9:36pm On Feb 20, 2017 |
onaks2015: So u can use people's money to recover your casted ticket Na mumu go approach u for funding 1 Like |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 9:35pm On Feb 20, 2017 |
onaks2015: God catch you |
Business / Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by BigStout(m): 1:16pm On Feb 20, 2017 |
youngdee: Guy I'm not in the mood for fights today. I'm 12 million naira richer, my thinking and mentality is different from yours. Find your mates to troll 1 Like 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |