Crime › Re: Abia Pregnant Woman Hospitalized As EFCC Storms Wrong House In Midnight Raid by BigYash: 5:13pm On Dec 06, 2024 |
BiafranPatriot: I swear down ...if na my Axis...I ready spend money set them up sef. Why people go dey burst people like say them Kee person. Why Dem no Burst Akpabio wey BUHARI wan Kee?
Why Dem no go bust Bello...
All these EFCC na Political tools for oppression
The useless office no know say OBASA for LAGOS na criminal?
All past Governors..senators ..too civil servants na criminals..
The intimidation too much. Imagine say that woman die , imagine say she loose her baby, imagine say accidental discharge take place
All these bastards need to be dealt with in public to demystify their rogue behavior.
Abba Kyari still dey Maiduguri dey chill after them bust am with huspuppi, abi EFCC no still get case against am.
9ja na JOKE
I dey vex bro.. The country is messed up.. Bad leaders and corrupt institutions. Even some of the citizens worst. |
Autos › Re: For Sale: 2020 Mercedes Benz G550 by BigYash: 5:10pm On Dec 06, 2024 |
aysnoopy: 220 last Can that baby go for 180? |
Crime › Re: Abia Pregnant Woman Hospitalized As EFCC Storms Wrong House In Midnight Raid by BigYash: 5:01pm On Dec 06, 2024 |
BiafranPatriot: Imagine say people wey Army dey fear dey around the area. Abi EFCC rugged reach Army wey dey collect for those Boyz hand?
This na foolish chancing and intimidation. Just imagine 'MUGU' wey Dem give gun dey form Rambo on top helpless people.
It's annoying.  Bros if you no get gun jazz wen sure,no ever make mistake of following person wen hold gun do anyhow o. Na once o,life don go. So except you be ogumen tested ,just allow them search,and if your hand clean,you no get issues. I say those guys go jump fence,use hammer and all sort dey pull your door,if you no gree open. Armed robbers no do reach them o. Them fit light you,talk say na you first even shoot at them. You wan follow government argue? You supposed remember end sars na. |
Romance › Re: Tell Me Why Men Won't Be Scared Of Marrying Single Moms. by BigYash: 4:56pm On Dec 06, 2024 |
Even though this story smells fake,but most cases comes out like this.. How single ladies (fresh meat)go dey everywhere,you go say na bone wen person crack remain,you wan go dey chew?  Except the woman buy you estate or you get one thing she go benefit you sha. If not en,you be ........... |
Crime › Re: Abia Pregnant Woman Hospitalized As EFCC Storms Wrong House In Midnight Raid by BigYash: 4:49pm On Dec 06, 2024 |
madridguy: How I wish the businessman have a wild dog at home to tear the bastards into pieces, just imagine the tension and trauma the couple and their neighbors will experience.
I know very soon, very soon, Nigerians will come for them. Those guys dey shoot dogs ,when wan try attack them o. Them dey ready come o.. |
Christianity Etc › Re: Victoria Orenze Ordained As Apostle, Sparks Debate Among Christians by BigYash: 4:24pm On Dec 06, 2024 |
It's just a little , nothing dey there. E get one of my badt guy frd,wey we dey call Apostle  |
Romance › Re: Why Do Lagos Guys Like Big Butts? Seven Surprising Reasons by BigYash: 8:20am On Dec 06, 2024 |
Ebenezer2021: I know say I go see you here  The bolded is true  My guy |
Career › Re: Eye Service At The Place Of Work by BigYash: 4:59am On Dec 06, 2024 |
AchrafHakimi: In a yoruba-led workplace
Try it with Igbo or Hausa & see You will be exposed & dealt with It's not by tribe,even igbos dey do am too. First hand experience,no be say them tell me,tell you.. |
Romance › Re: Why Do Lagos Guys Like Big Butts? Seven Surprising Reasons by BigYash: 10:37pm On Dec 05, 2024 |
wiseone28: I have nothing to comment as Rev father
I know BigYash is viewing You never sleep? Even me na Bishop ,we gada dey |
Romance › Re: Why Do Lagos Guys Like Big Butts? Seven Surprising Reasons by BigYash: 10:31pm On Dec 05, 2024 |
Most of the big ass no dey fine,wen u remove clothes jare. Nothing like average.. not too small,not too big. But big ass no bad for Adventure sha,but for marriage,no need jare. And na so ,all men go don nack hell off the ass before you met her,and even in marriage,many men eyes go dey am.. and if na loose she be,na so she go dey give them. If the husband complain,them go say he dey INSECURE  Relationship I no do.. loving loving I no do.. me I dey find my igho ah  My new top one song  |
Politics › Re: FG Fires Togo, Benin Degree Holders From Mdas by BigYash: 2:56pm On Dec 05, 2024 |
Bendeco02: Leave that funny man
He beleived the news.
Even if this happens to be true. It only applies to those without strong connection.
The sack can never affect the workers that has strong back up.
Can they sack any Governors or senators relation working there?
Let him try and apply for the vacant and know whether he can secure the job with his first class Nigeria Cert  You are very correct. They will only push those without connection out.. |
Politics › Re: FG Fires Togo, Benin Degree Holders From Mdas by BigYash: 2:45pm On Dec 05, 2024 |
God1000: This is a welcome development, why would you obtain a fake degree and use it to get a job, we keep blaming our leaders for wrongdoings and ignore our own misdemeanors, be the change you want to see They are not different from your leaders ,so why not fire your leaders too  Una too play for this country walai |
Politics › Re: Wike Warns Principals Against Releasing Students To Welcome Him In Abuja by BigYash: 11:32am On Dec 05, 2024 |
Judolisco: The world can’t be balanced if we have so many bright individuals….. that’s why we have peeps like you… to balance it....I can't believe you took your time to write all this without making a single sense I literally didn't mind spending time to show you how shallow your reasoning is. Sometimes, .f. o. o. l .s. also think they are wise,and that is probably the reason why you rate yourself so high.  I am glad you were able to get the message at least. |
Politics › Re: Wike Warns Principals Against Releasing Students To Welcome Him In Abuja by BigYash: 9:06am On Dec 05, 2024 |
Judolisco: He is not humble, but he is doing what is right... Who needs a humble man that's not performing? There are humble men that does what is right too,in case you lack wisdom to understand that fact. And also ,not all who pretend to be humble,are actually humble.. Many things people display every to make you rate them good people,are all pretence. Your politicians and some religion leaders are very good examples. Good morning. Do have a beautiful day ahead.. And always remember to apply wisdom before you speak or make comment online,or offline. It's well with you |
Education › Re: Nigerians React To N13,000 Prize Money Given To Best Graduating Law Student by BigYash: 8:50pm On Dec 04, 2024 |
|
Romance › Re: Nigerian Man Narrate What His Eyes Saw With His Wife Who Process His Visa To USA by BigYash: 8:24pm On Dec 04, 2024 |
Na that " na man you be" go finally kill some people.  |
Education › Re: Nigerians React To N13,000 Prize Money Given To Best Graduating Law Student by BigYash: 8:20pm On Dec 04, 2024 |
Elolam87: Guy or babe, you harsh o  Na man I be o. But chief na the fact na. You sef sabi the country we found ourselves.  |
Romance › Re: Why Are Girls Putting On Waist Beads To Have Sex? by BigYash: 8:14pm On Dec 04, 2024 |
guobe: Guys wearing beads? Those are Gays na. |
Romance › Re: Why Are Girls Putting On Waist Beads To Have Sex? by BigYash: 8:13pm On Dec 04, 2024 |
victorazyvictor: Wait until you cut it, that's when u go understand the diff between Egbe (gun) and Egbe (eagle) Na with sense na,u no go go dey drag the level like small pikin nau .Shuu! If you dey pull her hair,u go pull an to remove the hair? Na with sense nau.. shuu |
Politics › Re: Goodluck Jonathan 2027 Campaign Posters Spark Speculation In Kano by BigYash: 7:17pm On Dec 04, 2024 |
RealGandalf: Stop this tribalism thing. You are not any better than any Nigerian from any region. Enough of this sentiment. Why giving the m. o .r.o .n attention? |
Politics › Re: Wike Warns Principals Against Releasing Students To Welcome Him In Abuja by BigYash: 7:13pm On Dec 04, 2024 |
Nice observation from Wicked . One Ozuor up there said Wike is humble  Even Wike knows that him no humble.. |
Education › Re: Nigerians React To N13,000 Prize Money Given To Best Graduating Law Student by BigYash: 6:24pm On Dec 04, 2024 |
He will make more money,if he lucky get work later. Make una leave am..
The 13k is to buy one place of food,and cold water drink,and to wash face,so he can start facing reality |
Romance › Re: Where Can I Get This Kind Of Guitar, I Want To Buy (photo) by BigYash: 6:20pm On Dec 04, 2024 |
That one don forget dil-do inside her guitar 🎸 Raster woman  |
Romance › Re: Why Are Girls Putting On Waist Beads To Have Sex? by BigYash: 6:16pm On Dec 04, 2024 |
mu2sa2: Bros, from the tone of your post, e like say you repent for mouth only, your Mr.man still dey active service around town.  |
Romance › Re: Why Are Girls Putting On Waist Beads To Have Sex? by BigYash: 5:59pm On Dec 04, 2024 |
mu2sa2: No be only dey for world. Repent kee your dia I no dey nack recklessly again,na Wetin I mean.. It's not worth it jare,no be now these bannies dey carry one or two stds up and down . Repent no fit kee me o,it literally saved me  |
Romance › Re: Why Are Girls Putting On Waist Beads To Have Sex? by BigYash: 5:50pm On Dec 04, 2024 |
Deicide: This just shows you've never had sex in your life before Okay,it's fine. If this your s..tu...pid thought gives you happiness,oya sha be happy for once  See you when dey swim inside toto .. Oya come carry award nau.. |
Romance › Re: Why Are Girls Putting On Waist Beads To Have Sex? by BigYash: 5:13pm On Dec 04, 2024 |
dkidd: Same for waist beads. U are about to endorse Ur wife 😂😆 She no go open waist dey waka for street na. My wife no fit wear crop top outside,so you can't just compare with public leg chain |
Romance › Re: Why Are Girls Putting On Waist Beads To Have Sex? by BigYash: 5:11pm On Dec 04, 2024 |
SporaD8: Bobo wey Sabi! The bolded is the major psychological charm the beads have on men! The day you eventually meet another girl without waist beads, your head will just be like... "Something is missing here." "This sex is not as pleasurable as having it with vero" "I can't even focus on this girl again, where is Vero self." You na correct G too,cux na the fact you just state so. If it didn't dey,it just didn't dey. It can't be like it at all.. As you mention Vero so,na so me remember Precious  Portable go say .." Wahala Wahala"  |
Celebrities › Re: Francis Duru Celebrates Son's 16th Posthumous Birthday by BigYash: 2:58pm On Dec 04, 2024 |
Life en. |
Romance › Re: Why Are Girls Putting On Waist Beads To Have Sex? by BigYash: 2:11pm On Dec 04, 2024 |
[quote author=guobe post=133158265][/quote]I have had a couple of experiences with waist beads o. Maybe I will create a separate thread for that some day. Some girls too dey fetish sha o.. |
Crime › Re: Police Link Missing Girls Cases, Ritual Killings To Hookups by BigYash: 1:46pm On Dec 04, 2024 |
E no concern me. Since they choose that path,let them face the hazard of their chosen profession. |
Romance › Re: Why Are Girls Putting On Waist Beads To Have Sex? by BigYash: 1:45pm On Dec 04, 2024 |
I too go like beads o. Na when u position her for ddggyy you go see the beauty. You fit hold the beads,if e many..  Come use the beads dey revolve her to the meeting point. As you dey file am,you dey use the other hand dey sparkoko .. Make I stop there Epa.. na wen I was in the world I sabi all these o. I don't repent now. Na customized gold chain for waist I dey plan for my wife like this.. I don't like leg chains,e gives olosho vibes. E dey vex me,if I see person wife out on leg chains.. I go just dey see her as retired or active olosho |