Biqsahm's Posts
Nairaland Forum › Biqsahm's Profile › Biqsahm's Posts
Make dem update score now haba! just so u know Liverpool is d best team in d world |
Ruke1989:😂😂😂😂😂😂😂 |
mightyhaze:na true say naira don cast ooo but still on still 15metre no small ooo |
U carry 15metre give person 4 d same Nigeria wey hunger don format deir brain finish, u come carry am post am fr social media with d high rate of kidnapping ahhh!!I no sabi who to pity fr here ooo d giver Abi d receiver. |
77up:I feel u bro n dats y I said we all should spread d gospel of peace, let us all say no to tribalism. |
I go like make dis muric guy and Reno clash,I wan check something. |
First time wey u no go mention banny😂😂 |
@ajoke hope u good? Pls don’t stop posting God words on nairaland oo u may never know but it is changing lives,stay strong n God bless. |
yarimo:bro u need to stop dragging the ibos, for Nigeria to get really better we all need ourselves, bitter politics will not profit any tribe let spread dis gospel #peace# |
comrChris:nah!! Any girl wey fit act dat way obviously no get anything to lose bro. Dis kind girl dey take Cana on d low |
Nigeria lecturers can overdo ehh!!most of them are crazy bullies, them go dey form semi god inside campus.dis one don jam werey wey pass am now him humble, |
DataDoc:I totally agree with dis ur submission bro |
kripen:😂😂e b like say u don jam dem b4 oo |
Dis set of new generation doctors are Jon snow( they know nothing) na google them Dey use administer treatment to patients, na only God fit help person.. |
D guy should name the church, let him put a face to the accusation. Dis stupid trend of dragging d church just for likes on social media needs to stop. |
Oya !!!! Let call the first side A.B.C. ~ D E F. Na very simple thing bro u see if u minus A minus D = B minus E= C minus F , when u check ur first example na 15 u go get all through, Do u understand d logic now? |
Bro forget dat thing oooo, no go dey look fr wetin no look fr u ooo, make I yarn u guy, nobody I repeat again nobody wey dem no fit obtain fr street ooo na who come cast himself say dey obtain am na him b coward ooo forget dat blood thirsty vengeful spirit e go cost u ur peace of mind. Se o ti ye eh nisin. |
Dis tin simple ooo. J=8. I=2. H=3 G =8. F. =90. E=100 D= 10. C=40. d first box is 72 n d second box is 36 i fr explain oo but I Dey too tired to dey type epistle dis morning , chill sha make other nairaland gurus come with deir own suggestions sha. |
English. Math. Biology. Chemistry Physics Omo I read like mad for secondary school but can’t say same about my experience in the university. Nigerians university system is bleeped up, u just cram n return it back. |
Lol!!!!!! addiction no b child’s play oooo forget any motivational speeches, na only O.Gs wey don dey hook b4 on shit go fit relate but d good news is u are not alone n their is a way out, Take what I am about to say very serious. Any feeling u can’t control is demonic u can do whatever u like wit that information but dis is wat u need to do. Firstly u need to genuinely give ur life to Christ n go on a 3 days dry fast rest for 2days n start again do dis fr one month during ur fast the only thing you should pray for is God should put his own genuine love in ur heart dats all u need to ask for, do dis with all diligence n see ur self becoming a better person than u are right now #peace# |
Ask for the guy number n call him directly to know whatsup n make sure u maintain ur calmness through d whole conversation remember don’t ever threaten him from that conversation you will be able to know if ur next move his to get ur sis er own apartment or mayb their marriage is still redeemable but don’t ever attack d guy ooo na wrong move and if your sis refuse to listen to u omo nothing you fit do bro. |
Dtruthspeaker:so u want dis woman to keep having unprotected sex with her unfaithful husband?she needs to keep her sanity in check. I won’t tell to do what I won’t do bro n that guy is not stoping soon she need to brace up like I said earlier n keep her sanity in check |
Dis generation n sex ehh! If all u have said is d truth I feel u should stop checking his fone avoid dats his fone like plague then make sure anytime he wants sex from u it must be done with protection lastly focus on urself n kid |
@fictional are u a Christian ? John 17:17 says sanctify them in the truth ur word is truth. I am happy that the scripture is ur standard what that scripture means is that anything God tells you is the truth because God can not lie, do u agree the devil is a deceiver? Is it possible to deceive people without lying to them? N the opposite of God word can’t be disobedience Haba!!!bro let me drop dis advice again change ur topic ur write up is good but the topic is total error if u really want something more sensational I can help u ,I can tell u fr a fact d devil self go shock fr dis ur topic bro #peace# |
Bro, Jesus called the devil the father of all liars I believe ur teaching will be more insightful if u can kindly change ur topic, it screams error bro #peace# |
ublight:when u register that acct did u sign up with ur phone number and email? I was once in ur shoe n that exactly wat I did to get my otp |
Use ur email to receive d otp |
[quote author=kingxsamz post=133310221]Bro only Jesus can give an insipid life the flavor it lacks, u really need to give him a try |
Bro what u av stated here should not stop u from attending a church,Christianity not totally base on going to church on Sunday. bro try n av a personal relationship with Jesus he will lead u to the right church |
I have notice dis too, they keep pushing topics that makes Christianity look like joke on Sunday to front page while Friday topics are sacred for Islam, seun should do something about dis |
? John 17:17 says sanctify them in the truth ur word is truth. I am happy that the scripture is ur standard what that scripture means is that anything God tells you is the truth because God can not lie, do u agree the devil is a deceiver? Is it possible to deceive people without lying to them? N the opposite of God word can’t be disobedience Haba!!!bro let me drop dis advice again change ur topic ur write up is good but the topic is total error if u really want something more sensational I can help u ,I can tell u fr a fact d devil self go shock fr dis ur topic bro #peace#