Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 8:46am On Feb 08, 2020*. Modified: 9:15am On Feb 08, 2020 |
Vecto: When will you have sense? Until vecto knows that he is also senseless |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 9:04pm On Feb 07, 2020 |
Smartgeek: My brother, you've said it all. hehehe Lost cause of the same feathers flock together |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 9:03pm On Feb 07, 2020 |
Vecto: Stop wasting your time on that guy. He is a lost cause already As ur mama tell you say u be lost cause abi? Or na how ur papa day tell him drinking buddies how e pikin wey e moniker be vecto take be lost cause? I don't want to get banned. Please have sense |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 8:58pm On Feb 07, 2020 |
Smartgeek: You will always look for an excuse to beg and in a betting thread for someone who claims to have a real life issue... Oga , go do something tangible rather than look for change in a betting thread. Keep deceiving yourself See this one ooo When I take give u excuse to beg? Lol abi when I get I nor day give? Hahahah you funny guy. Be wise ooo na 2020 be this, stop this mumu talk. Have send bro |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 3:30pm On Feb 07, 2020 |
Smartgeek: Firstly, I am not your baba. Lastly, stop attacking the messenger, take the message and move. Do you take advise from someone who has problem in his family on solving marital issues? If your answer is yes Then I'm sorry for attacking you. If your answer is the obvious Then mind your business, go pick beans or something |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 1:34pm On Feb 07, 2020 |
IAmImes: Bishop Bishop...salary don finish Yes Sir |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 8:57am On Feb 07, 2020 |
Smartgeek: Na N500 wey he dey share u wan use do birthday? na him born u? yeye man .. always looking for every opportunity to beg. Baba it would have been better if this message would have been coming from the person I begged. Stop this please |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 1:54am On Feb 07, 2020 |
Juzec: Done . You can go and edit your post now. Hafa Today na ma birthday No owo Help me |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 11:06am On Feb 06, 2020 |
Who can fund me 1000k for 1100 airtime |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 11:04am On Feb 06, 2020 |
teemotee: help me use the 200 to fund brayss. i mistakenly sent it to you as your id was still there. na me fund you 100 yesterday Na do ur helper go mistakenly pass u by |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 9:56am On Feb 02, 2020 |
Kenwood007: bro any how pls I go manage
8997694
Boeing737 I the words of fucc Account funded |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 9:52am On Feb 02, 2020 |
chidiezeh: Extend the love reach my side biko..even if na 2H
3563405
Chidieee As trusted do for me na I do for u too. Manage the 2h |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 9:47am On Feb 02, 2020 |
OmoDavido: So na visual you dey play. Now if Visual chop you finish, you go come dey beg up and down for crumb. As I post that winning I use the 75 naira play na them chop am. Na I exit am oo, I go spread the 3k for ticket Thanks for the advise bro |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 9:09am On Feb 02, 2020 |
Fucklove: make Una drop Una bet ID make I forward 3h each. Abeg make Una manage am, I use the cash solve important thing this morning  I sorry for people wey go believe u |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 9:08am On Feb 02, 2020 |
trusted: Manage the 2h. Boss your your 2h don turn 3k oo for some person wey go doubt make I show u screen shot
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 8:54am On Feb 02, 2020 |
nurez305: so far you still loss 2 bet, Then I can confirm that is not a safe option and no option is worth paying kobo for.... Good luck to those that will contact you Which sch u go set or u nor read sabi read, how u take pass English for sch or u still day quarrel with your English teacher? Person say its free, you nor even contact am to know his t&c before u lash out. Be careful ooo |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 8:49am On Feb 02, 2020 |
trusted: Manage the 2h. Oil full ur head Thanks bro Seen You are highly trusted
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 7:37am On Feb 02, 2020 |
fergieboy: You finally remove the f in your moniker
Could this be identity crisis Lol |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 7:32am On Feb 02, 2020 |
trusted: Sent. I nor know why I nor day meet better people like you, all I dsybmeet na Fucclove Fastecash and 1realboby Kaycee125 |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 7:31am On Feb 02, 2020 |
trusted: Not you. But I drop 5h for you anyway. 2090034 A beg "do not me" but you fund me anyway |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 7:29am On Feb 02, 2020 |
Fucklove: I like as you explain give me. I don bless your account, you go dey cashout steady  Audio funding |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 7:27am On Feb 02, 2020 |
wallexbaba: baba, remember me too oooo... U day get hope  I sorry for u DT moniker has even given hope to devil himself say e go fund devil. |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 7:25am On Feb 02, 2020 |
Fucklove: if money show for account I go remember you. I promise. Hope dem go pay tomorrow? Na lie ooo Nor just get hope for this nigha E sabi give hope to the hopeless |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 9:13pm On Feb 01, 2020 |
Uvogin: B9PC153656535R9-7436002
I come dey hope on this ticket since morning I no know say one game don case am 
Thanks H2ho E for enter
Onto the next one Matured minds |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 9:06pm On Feb 01, 2020 |
firstclassmumu: Atleast,i do not beg for crumb to dash alabi If you get sense u suppose realise say I day use the crumb mata day catch cruise. Since I don begin ask for crumb na today I mistakenly see #100 I even reason say ma alabi give me, if na person Herr e for say e send something. Take your time, beg if you fit beg if u nor fit beg mechionu there |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 8:44pm On Feb 01, 2020 |
firstclassmumu: I know it's one of the so called big boys that is behind the moniker. First-class mumu be your moniker. No wonder |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 8:43pm On Feb 01, 2020 |
Smartgeek: That's just an alternate moniker of some oldie used to gather funds for betting... Don't take him serious. Na so ur helper nor go take you serious Say Amen!! |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 8:42pm On Feb 01, 2020 |
firstclassmumu: Shey them curse you ne? All the ones wey them the give you since wetin u don use am win? No be by force guy I'm not the cause of your current predicament. Better go locate your village people. Akpamu |
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 8:31pm On Feb 01, 2020 |
DrMaths: Soft Work Can I beg for crumb? |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 2:59pm On Feb 01, 2020 |
|
Business › Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by bishopadebayo(m): 2:41pm On Feb 01, 2020 |
Yellowgarri: share crumbs You done see who go loan u 50k ? Baba if u serious, go lapo or beg your real life relative. If not |