Biyams's Posts
Nairaland Forum › Biyams's Profile › Biyams's Posts
some people funny sha, we won't know when they placed their bets but they'd keep screenshotin their wins and posting it here. that one na Thanksgiving Abi na yabbin? |
[quote author=NLReposter post=86642316][/quote]thank U Austino 3528114 bet9ja |
austino677:I manage pass bdat o.. 5yrs... thank u |
Z385HPZT stake before Alabi wakes up from sleep o |
Congrats o, people just dey win, we na eye witness like say alabi don subscribe us |
nurez305:lol |
Pls o, una sure say person no go delete hin bet9ja account so? na everything red dey my history except deposit wey dey show green and all codes na for this group person dey get, all these people winning are u sure there's something you're not telling us? if una trafic light red like my history your car tire go flat for holdup |
At least 5yrs membership here