Bizza45's Posts
Nairaland Forum › Bizza45's Profile › Bizza45's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 71 pages)
that one na for e pocket... I tot u said d man was a clone... and d clone is coming after u ... get your own clone and fight him back |
hahahahahaha Oga Linus well-done... will u kip qwayete |
in 9ja... hahhahaha... not in our generation.. maybe d one after us...I don't c a woman ruling Nigeria in d next 50yrs... this kind of miracle don't just happen... |
well shit gat to happen, thank Got u are alive and pretend as if those rumors don't affect u... u are a Christian and u are bound to experience temptation, and this is one of them |
if this comes from a neutral person I go talk say na true, but from ffk he is saying trash b/c if na e party wey dey power, e no go talk am |
draw soup loading |
wooing her no b d problem , but after wedding what comes next is the matter |
what d name of that ex-bb housmate that's having a crush for him, she can go now and like his picture and comment as she usually does... after all your pix that guy go knock u out |
shit !!! this is creepy |
stand on your ground and another woman will help u and take over your place ... he agreed to pay d traditional rites and do court wedding yet that one never do u, if anoda woman collect am from u na d same nairaland u come begin complain |
that machine no b here oo, anyway e no get anything wey e dey use money to do... keep it up bro |
kalananta:I dey suspect ur data amount.. e no dey legit for my eyes |
my gf can cry for Africa... ordinary 9ja film she dey watch, cry Don start.... oya stop watching d movie nah no way. I told her one day I will use super glue on her mouth make I c how she go disturb me again.. any small shit she get emotional and starts crying.. any little quarrel she will start crying and from then she starts biting her finger, me go just sit down dey look am like tv |
I have a friend who usually hangs out in d mist of guys... this babe fit stay with 10guys and she no dey shake or shame.... one day we were talking and I asked her don't u have any female friend... y hang out with guys all d time, one day they might do u bad thing her reply was simple, she said having a female friend is like putting an antelope in d mist of lions, I never understood her till I watched NATEGOWILD !!!, d way she talked about girls u will think girls are devil |
I wanted to play pes2017 on the system, so I choose arsenal, and my first opponent was Liverpool, wen I finish loading, waiting to start the match.You know what happen ? Arsenal players refuse to come out ![]() |
I tot it was rape but I was wrong its now lapeeeeee |
rape oo
|
e no good oo this is rape |
atilla:ordinary metro and CTL dey show am ... |
this fight no wan start!! me don tire for am ... c as sleep dey call me and I dey here dey wait for two people to punch dem selves |
Samsimple:how fast is their server |
Josephjnr:its really frustrating me right now ... cos I know toxicwap had d best servers b4 they went offline |
do anyone have an idea on what happened to toxicwap... and is there any other website I can download TV shows.. o2tvseries and tvshow4mobi server is so slow I can't keep using them anymore |
I tried opening toxicwap.com homepage but it keeps telling me error.. do anyone have an idea of their new domain name or if they have been shutdown .. I really need to know, and other sites where i can download TV series that is not o2tvseries and tvshow4mobi |
lol u damn right ... but beware of rats oo |
u go sell for 30 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 71 pages)
