₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,335 members, 8,449,817 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 11:19 AM

Toggle theme

Blastblade's Posts

Nairaland ForumBlastblade's ProfileBlastblade's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 189 pages)

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 8:45am On Mar 28, 2021
Good morning my neighbors!..

O yes! We back!

I thought that Abule-Egba canceling company would have canceled my life!.... hahaha grin grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:32am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
if you sleep death will visit you and your family
It will visit yours first....
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:30am On Mar 28, 2021
My dear icons and Ninjas,

I dey go sleep! Make una no lock thread o. That Abule-Egba canceling company has a lot of work to do this night!..

Goodnight o!
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:24am On Mar 28, 2021
JohnnyPalmer:
As per celeb wey I be

Each time I see a new following, I dey cum multiple times

This moniker is over due... Can't wait for 552..me love grin grin grin

You think say you get kilo... Na we go reset your brain las las
Omo!.. shocked

This is obsession and madness..
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:14am On Mar 28, 2021
JohnnyPalmer:
grin grin grin grin grin

I haven't enjoyed this thread like this since Mash titan grin grin

See finishing
Konkonbelow is pure comedy. I don laugh tire... grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:10am On Mar 28, 2021
Bobo yi slow Sha!

Which kind failed Canceling Company be this bayi?

Common to cancel post dey are lagging like Erica's failed acting career! Tueh!

Like Erica's failed career like Gbe-po Company!..
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:02am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
yes
Good for him then!
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 1:02am On Mar 28, 2021
CRUISETOPIAVP:
Na the hype wey the werey carry come this thread funny pass grin cheesy

We no even know say na just another weak shameless whorican grin
Na why I dey use erica troll am. I notice sey na one effeminate brokelite dey handle the account..
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:59am On Mar 28, 2021
Gbegilewerey:
you are too slow, 3 of my post are pending.. ahh, wetin sef, na 2g you dey use ni?
grin grin grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:59am On Mar 28, 2021
JohnnyPalmer:
Dem pvssyassniggars dey like im posts, e dey also like their posts

Like this public display of madness is thrilling to watch grin grin
They are all mad.
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:58am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
no we won't
when we retire at 50
my son will take over
Chai!

Is this the inheritance you are leaving for the poor boy?..

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:55am On Mar 28, 2021
JohnnyPalmer:
More like a jobless man getting a lifetime jobless work

Your life doesn't have a purpose, if all you do is to cancel posts

You know where you bleeped up? You opened your gutter mouth to talk other than cancel

You go shalaye tire grin grin
E see people wey pass their power E gats cry for help na... grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:53am On Mar 28, 2021
CRUISETOPIAVP:
Another useless excuse..

So overrated..

With all the hype wey you carry come..person go think say you be human Chinese bot. grin

Las Las you weak pass nimota..
Na why Dem abandon am japa!.. grin

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:52am On Mar 28, 2021
CRUISETOPIAVP:
You are the one pained here!

Simple task to train you in speed overnight. So when we wake up you will be much better at your life time job. You dey give useles excuse.

Cancel all our posts from page 1 till now thrice before day break. You no fit..

Overrrated Abule Egba musiliu with 200 naira credit. grin
Drag the incompetent abule egba company... grin

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:50am On Mar 28, 2021
CRUISETOPIAVP:
Ikorodu muakaila sef better pass am..

Na Abule egba musiliu we suppose dey call am grin

He's so weak at what he does..

Imagine giving excuses over that small task we give am.
Icons una get mouth!... grin grin grin

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:45am On Mar 28, 2021
CRUISETOPIAVP:
You need serious training..

Speed is one thing you are still poor at..

It's been 7yrs and you still haven't developed this simple skill. That's so poor!
grin grin grin

School them.
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:40am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
no we have work schedule

normally we accumulate to a certain amount and cancel them all.
we are organised we have operating sequence
that's why we've lasted for years
Yen yen yen!

Your company is incompetent just like erica and her broke fanbase... grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:38am On Mar 28, 2021
Kokonbelow:
you still too slow abeg, which kind useless company be that, no speed and efficiency... undecided
Ke ke ke ke na pe pe.... grin grin grin grin

TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:38am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
don't worry you guys are already on my contract list so it's my duty to follow up
No wahala!..

We pin!
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:31am On Mar 28, 2021
Kokonbelow:
7 years in the mud because of 200 naira airtime...
Oma she oh grin
Hunger bad!
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:31am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
your harlot mother is forking random dogs just for 400
A baboon is fvcking erica right now... cheesy grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:30am On Mar 28, 2021
537seven:
[s][/s]
don't worry the road is too far grin
You better make it close because new BBN go soon start and everybody go ship to the new thread. Abi you go follow us enter the new thread?
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:28am On Mar 28, 2021
Gbegilewerey:
The one wey call am come, dey try report us since, e shock am say we no flinch grin
Dem dey learn work!.. grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:20am On Mar 28, 2021
CRUISETOPIAVP:
Gbewiri if you no start to dey cancel all my post from page 1 today. Na thunder go fire that your jobless head grin

If you come sleep. Thunder go fire your left yansh. Werey grin
Gbam!


grin grin grin grin
TV/MoviesRe: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Blastblade: 12:17am On Mar 28, 2021
Gbegilewerey:
Hope you don't sleep gbegile baby grin
Sleep ke, he's gonna go to page 1 and start cancelling posts. Na the work wey we give am be that. He would sleep on this thread tonight..

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 189 pages)