BlessedNuel's Posts
Nairaland Forum › BlessedNuel's Profile › BlessedNuel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 288 pages)
PureGoldh: |
![]() |
I laugh in swahili |
Law enforcers wey dey break law If na another person do dx stuff now...dem go lock the person up. NCDC should carry him to their quarantine Lodge first make he go catch cruise there |
The pictures no clear. Even at that...na person wey no get sense go leak dx guy's whereabout to the Police.. Just dey ur dey make dem do their job....10Million fit land you inside prison |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 108 109 110 111 112 113 114 115 116 (of 288 pages)
