Bodman4us's Posts
Nairaland Forum › Bodman4us's Profile › Bodman4us's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 26 pages)
Shegux: abeg free d guy o,let im try aaua tinz mite wrk out 4 im@bodman4us can we mit at d skul gate by 4.30pm?cal me nw 08165364927...am curently in skul. |
Shegux: na around cele church my ause dey wuld u cum skul 2maosure. |
Taytee1: Wu is dis kelvinpis or wotever..pls we dont want specious info o..ese sir..r u a jambite or wot?fake to bad.d real calendar is at d portal. |
Kelvinprinzyy: no b small thin ooecons is always higb.y nt go 4 acountin |
D list wil b out 2mrw...dat wat i heard...d persn said d list has ben brought bak 4rm abuja on friday.dis wek shal b great 4 al of us ijn.pls dnt ask source.na wetin i hear i tel una so. |
Kelvinprinzyy: guy me want choose dem o,dis ma 1st time,wats d cut off 4econsecns cut off mark is around 65. |
Shegux: she mak sense o@bodman4us tanx,were do u stayna supaire side 4 nw.wat abt u....i waz even wit mykl01 dis evenin. |
U guys shuld check dar portal nw 4 d real calendar.its has ben updatd.gud news cumin veri soon |
Am in skul nw nd ntin o.u guys shuld shuld jst chil nd kep checkin ur status.. |
mickypounds: @bodman4us could you please help us with the registration requirementsno requirement statd.jst cum along wit ur birth cert,state of origin,statement of result,admision leta bth jamb nd skul nd so on.jst bring al ur document.skul go ful nxt wek o.no carry last |
bolanlicious: I ave collected my e transact card and i ave load my acceptance fee on it but d eduportal is not ready for registrationbola add me on 2go bodman4us |
@gogod wer is my calenda...house dan cost o.beta dey cum skul if u wan stay self contain wey dey veri close 2 skul.budget 60k 4 it |
mykh01: bodman i appreciate u.av seen sum1 dat ready 2 assist xo am dere with himok.we c 2mrw in skul |
@mykl01 drop ur digit so dat i cn cal u.wer am stayin nw na 100naira 2 skul go nd cum |
mykh01: ..08129005881...wil drop my mtn later i dnt knw it offhead..i av ur num i wil cal u in d mrng wen i recharge |
mickypounds: he meant registration for fresh student will end on the 30th of april 2012.hence,you shouldn't panic or place yourself under any form of unnecessary confusion.This information is on the eduportal.Anyone to corroborate my opinion?30th of april 2012 ke,dnt folow d calenda on dar portal o,dat wan is 4 last yr.d real calenda is in skul..matric is march so reg wil close b4 march.i cnt rememba d exact date.gogod tok d calenda frm me,wen i get 2 skul 2day i wil paste sme vital details in d calenda here.al i cn rememba is dat lect start feb25 for fresh stud.exam start june.d sesion end oct. |
mykh01: but nawa 4 una o.i need accomodation no 1 is willing 2 help.but let say am a female offer godey flow like riverwen ar u cumin add me on 2go bodman4us. |
Janoluyemi: Ah e ba mi wa gogod o, she go fellowship she neva come bk*crying*..mi o le wa omo ti o ko la ooo..bodman abeg u help me c am 4 gogodi cald her 30mins ago nd she said u ar 2geder dat i shuld nt mind again.aah i wiv try her num nw |
wescoBaba: quote author=GoGod]I av seen Janoluyemi oi dey aaua we go c 2mrw i go hala u wen am in skul |
U cn only pay aceptance fee 4 nw.b4 monday d edu portal wil b updatd.dat wat i heard.d skul calenda is out.lect start 4 new stud on 25feb nd portal closes endin.matric is march,1st sem exam is june.d sesion end oct 27 if dar is no strike.i waz told dat d list wil b out on friday so let wait nd c. |
@admitd stud.payment of aceptance fee has commence...dnt dull o.4 d list i dnt knw 4 nw mayb wen i enta skul 2mrw |
I dnt c any reasn y mykl01 shuld mak anoda thread.on my way 2 akungba.GOD grant me journey mercy,take ova d wheels ijn AMEN |
Hapi sunday peepz.enroute aaua 2rmw.any econs edu stud in d rum.guys add me on 2go bodman4us.yet 2 b admitd aaua wil stil b releasin list b4 matric.na state skuls patern b dat |
am goin on monday.....aaua atlast |
no increment in d fee.d aceptance fee is 10000..... |
@al dat ar yet to b admitd check ur status nd let knw ur fate. |
@al aaua has finaly updatd dar site.d reg information nd guidelines is out at dar site.gud luck |
@playplay we go soon enta 100 4 dis thread.kudos 2 u guys.may God reward us abundantly ijn. |
Aaua na dulin joor.which day ar dey gona update us.sunday tinz sha |
Anonydammy: ..help us ask abt d list na...or wat is goin on sefd list is cumin out later 2day or 2mrw.beleive or nt |
Confirm a lecturer in d skul jst cal my mum dat i shuld cum on sunday dat we ar 2 resume on monday.he nw said d fee wil b out b4 monday.am goin on sunday.gbam....am 100%serious |
Nt yet aspirant shuld check d admision status.. |
