Bommaster's Posts
Nairaland Forum › Bommaster's Profile › Bommaster's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 85 pages)
missed it here @ 78.198 for a rise let see what next minute will say on it sah |
bommaster: rise is still d best option @ d moment sah. still watchingthe thing don even turn to fall bet sah, like this Uj na maradona no shaking which ever way still watching sah |
bommaster: watching the Uj for rise/fall sah.rise is still d best option @ d moment sah. still watching |
watching the Uj for rise/fall sah. |
let see what mkt hae for us, mkt dey dull 2day 2-1 only since |
toluxa1: BOM sef dey craze o. Dey suppose program small pop up box wey go say ARE YOU SURE THIS IS WHAT YOU WANT TO DO for that kind betu are right, and am sure dey know, but they want this thing to be happen, but they forget say even if it happen, still na 50/50 chance 4 we both |
prince123: how far that your 14days betone sharp guy got it right here, mention i can sell it, on d 5th day i saw sell true true at d bottom of d bet. i don sell am sharp sharp, i just loss like 6% out of d winning result. got my capital plus little change on it. |
toluxa1: Chei, bet LOST. See everybody win the bet o. Bad mistakeno kwam bro! u will recover it, i don do such several mistake by betting EU intead of EA and i don even mistakinly enter days intead of minute. all in d hasting of getting better entry price. is part of d game let move on |
bommaster: let go for UJ to rise again close by 3.59Thank God bet won |
house go dey think say abi, i don become UJ junk , no be my fault, the pair and EG both dey give me lot of problem my winning rate on d two low, so my research on Uj during last weekend brought light on the Uj still remain EG to find solution sah. and u know say when u bought a new shirt for a child him go dey happy dey check am always till wearing it on xmass day. so i go dey bet this UJ until the strategy fail me. still on fire now sah. |
so nobody catch the pair and the thing dey 78.149 for like 50 seconds after my entry, What of [b]man-way-sab[/b]i how far at ur end? |
toluxa1: Na wa o, I go do mistake enter UCgoodluck on it bro |
let go for UJ to rise again close by 3.59 enter mine @ 78.149 goodluck |
watching uc for rise bet |
good opportunity dey mkt now but i need d mkt to show sign of movement, b4 placing bet. otherwise there is a risk of closing bet at d same entry price. so still watching at my end here |
i dey watch gu & eu for a fall bet as well |
mkt too dull sah, and 2day is not monday now |
bommaster: watching NU and Uj for fall and rise sah.AU & NU too strong at d moment still watching sah |
watching NU and Uj for fall and rise sah. |
bommaster: now let re-enter Uj for a rise bet close by 2.59Thank God bet won |
prince123: u meant 78.146yes bro, thk u for ur understanding, just being too fast to type so that other can benefit from good entry price. |
now let re-enter Uj for a rise bet close by 2.59 enter mine @ 78.146 goodluck |
news gone now, let see what we can get from d mkt. goodluck |
still dey watch at my end here as aud news approaching |
this EG is not bad for rise bet, but still watching it sah |
just dey mis all the opportunity no sahking sah, doing nothing is part of d bussiness atleat my capital free from risk |
dey watch EU for a fall sah. |
bommaster: if i see 1, is going to end b4 2am sahnow sit-down dey watch i dey till after the news sah not see much effect on my chart for NZD news sah but that of AUD might |
bommaster: still looking for a right price to bet Uj for fall sahif i see 1, is going to end b4 2am sah |
still looking for a right price to bet Uj for fall sah |
anybody with lucky escape? bet Loss at my end here. no shaking sah |
Alert! Alert!! Alert!!! UJ to rise close by 1.33 enter mine @ 78.124 let see how we start today bet Goodluck |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 85 pages)
