Bookie2pay's Posts
Nairaland Forum › Bookie2pay's Profile › Bookie2pay's Posts
1 2 (of 2 pages)
@sweetbun,u d suport dem because u b der admin?ogun fire u idiot.i deposited 3500 to dem earlier dis month up til nw my money don enta stories.d no d pick cals.useles bookie.infact god punish u. |
after inputin my card details and click ok d response i go get na untrusted connection,below i go c get me out.i don try 2 cafes stil d same.na dis pas saturday wey i tryam |
LASUITES: ? ? ? ?NO AMOUNT OF HAMMERIN WIL MAKE OGA ALABI GO BANKRUPT O.46K NA CHANGE 4 HIS EYES BUT HUGE FOR GUY MEN LIKE US. ABEG O OGA ALABI ,I D GET GOBE TO FUND MY ACT VIA VISA |
1 2 (of 2 pages)