Bossboy's Posts
Nairaland Forum › Bossboy's Profile › Bossboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 50 pages)
Lolz....... what about m'c doweel |
t_billion: GHANA : MSP......30+1 |
I dont care abOut what peOple say abt me Fraud money,Lotto money,Drug money,...,,,,... whO care! Jus make alot of it.... Remember... If you're born poor is not your mistake..... Buh if you die poor...............yOu Bleep up |
I wish to post my msp today but nah low B3 Bleep me up nii........even me self na 7:00pm i stake the number......@ that time game don cloose for some area........that why i did not post it again. well shar na still one leg drop.......
|
t_billion: U get mouth jor young money. U and Boss Boy. Let talk on BB. For we that can ping wit BB Porch and Torch or Bold5. Lol.....padi na Bold2 be meh work..wey they on ground |
t_billion: 1luv, but no involve in this. Me just talk my mind nii o. So dem no go dey believe say na Lotto money me dey live on.........ok let be unite............one luv padi mi |
t_billion: Na rubbish una dey do jor.... Na like 20mins to go una go dey post number. Respect na reciprocal..........i am very disapointed in you.... |
Hey what going on here you guy should grow up....... |
Enugun 15 banker |
Msp on my brain box |
Obj96: Were is my guy plssss @ Boss boy am waitin 4 u nw, am srry pls, Engun i ve 4 nuba wit me, so by 1pm watch out........ In God we trust.......enugun....(41*17)+(15*16)...gud luck |
Today is gonna be chelsea VS manchester united.........who is your favourite ??
|
Daniel1991: Hi guys i thing if you need more money asin you wanna make massive money monthly online pls don't hesitate to send me a blank email so i can send you the link and how to go aboyt it. send me a blank mail on danielvictor13@yahoo.comlol we have sein your type before |
Happy sunday to you all
|
Obj96: Gudmorni @ Boss boy i dey wit u 2day Engun in my mind, i wil try 3 nuba 4 u ok.......good morning padi mi....how was your night? |
t_billion: Chai... This National fire me no bi small o. 8k gone just like that... Abeg obj,Young Money, boss boy, kassy make una remember me if una get sure number for any game o.Abeg i need chop all my money back.....i need gud forcaster like OBJ96...and Young money..because to get one leg na small thing........but the secound na em be the koko |
t_billion: Abi anybody get sure number for tomorrow game Sunday? Make una get back to me.i dont know if OBJ96 can surport me......because in my two sure one most drop 100%sure.....enegun is my wify |
Obj96: Dsame last wk i ve 66 u remember abi, y dis wk i ve single 1, see luk M.S.P wel 4 me, i ve two nuba 4 dat game............na you Bleep up last week jus two sure....my 21 yours 66..........we surpose to win today but na me Bleep up.....(19*34)+(71*39)......i did not log in since morning......let beware girls..... |
Sedofbobs: I be Ode and mumu, i played 19, 1, 5 in diffrnt game. I wuld av won now if i had put dem 2geda. National, dis is wicked oooo!........that why to much number is not gud.......you will always make amistake |
Obj96: I downgr single 5 very painful, til next mnth guys...... Am very sorry 4 ur lost 2day...........before result is out i have gongrate the winning team......god nows everything that why my number did not exit...........last week my game (21) |
Obj96: @ Boss boy i don miss u, ur nuba is nt goin nw.......i am very sorry na flexy finkz |
National result.....win=19-4-1-5-62 mac=82-85-47-17-74..........menh so bed....i really Bleep up...resave my comment |
t_billion: Have u forgotten there is 5games everyday? So na all the 5games in a day i go dey play ham put? That one go dey collect money too much na.......play wizly |
kesky75: National. 29-70-13....menh i dey fill you and OBJ96....swag! If person whon chop money make em chop big money.....keep it up....one luv |
d-oracle:........wad up? I see you |
Sedofbobs: God let tonight be my lucky day oh Lord! (Amen)amen!!!! |
Obj96: National {57*48}*1*21*79 gudluck to last National of d mnth...........nice game padi mi....(1*21)......jus get home now...flexy thing since yesteday....that why i cant post my game......i jus pos it @ zico star by 11:46pm yesteday |
dapelua: i hav been forcastin national since wednesday....tank God dat am tru....my (55)-13-10-33-61-88-26.....2sure 55-10 55-13 10-26 banker (55) God wil help us 2day....guy we no they play tomuch number here..... |
one2million: watch out for my sure games today bro..may God anwser our prayer |
I jus finish forcasting national..........watch me like PRomoooOOO |
t_billion: hIch Game make i dey play this Standby number for?all premie and ghana.....100%sure |
t_billion: Thanksyou're welcome |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 50 pages)
-76-59-31
32)-51-2-35-77
??