TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 1:22am On Jul 20, 2019 |
Make camera man show us wetin mercy and Ike dey do na and also show us gedoni and khafi as well. So na only una want to dey enjoy d show abi |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 12:48am On Jul 20, 2019 |
Mercy shut up you are also playing games. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 12:44am On Jul 20, 2019 |
In one sentence Mike go talk "you know" like 30 times na wa o |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 12:36am On Jul 20, 2019 |
Tacha talk today thank God o. I just hope say her advice to Ike go make sense sha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 11:38pm On Jul 19, 2019 |
Sir dee don dey fat up for dis house o |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 11:35pm On Jul 19, 2019 |
See dis mumu Jackye dey form say she dey dance. When Saturday night party reach na so she go run go hide |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 11:34pm On Jul 19, 2019 |
Tacha likes isolating herself. I no just understand that babe |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 11:29pm On Jul 19, 2019 |
Mike don dey use style dey dey very fond of Thelma o. Don't forget that your wife is watching |
Sports › Re: Tunisia Vs Nigeria: AFCON Third Place (0 - 1) Full Time by braimeddy: 8:21pm On Jul 17, 2019 |
Playing Akpeyi ahead of Uzoho was a huge mistake by Rhor. Just see d way he's shouting at the players and coordinating his defense |
Sports › Re: Tunisia Vs Nigeria: AFCON Third Place (0 - 1) Full Time by braimeddy: 8:06pm On Jul 17, 2019 |
Mumy team so na dis game dem kon wear dis good luck jersey. Stupid people |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:38pm On Jul 15, 2019 |
So in her mind she thinks she can win the money? I laff in swahili vizkiz: Daine knows Mike is a threat... Even though she is too boring to watch, at least she is smart.
Funny thing is, nobody nominated her. They don't see her as a threat... She'd like to see Mike leave because he is a very strong competitor.
She feels seyi wasn't smart because he left himself vulnerable.  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:37pm On Jul 15, 2019 |
Diane say he want Mike to leave the house. Na now I know say dis babe no just get sense at all. Even biggie go shock sef |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:29pm On Jul 15, 2019 |
Omatshola get sense well well |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:28pm On Jul 15, 2019 |
Actually what I see in Seyi is that he won't be a successful businessman. He can excel in any other things but not in business |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:23pm On Jul 15, 2019 |
In summary Tacha is the real PEPPER DEM |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:20pm On Jul 15, 2019 |
This woman sef. Na wa for u o Oyindidi: we like her like that  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:18pm On Jul 15, 2019 |
Omatshola you really hit the nail on Tacha and frodd |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:10pm On Jul 15, 2019 |
This Tacha get pride sha. She can never be like ceec and she won't be a good ambassador |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:05pm On Jul 15, 2019 |
Na better club u dey support. Go support arsenal den u go know how far Richardonald: frodd on top say u fall my hand I go still give u 100votes... real football fans no dey change club |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:04pm On Jul 15, 2019 |
Drama queen is to report to the dairy room |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 9:01pm On Jul 15, 2019 |
I agree with Mike nominating Tacha. Over confidence too dey worry that babe. And he said he will keep on nominating her every week. I support him for that |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 8:58pm On Jul 15, 2019 |
I just like this Mike for no reason. He's so humble and cool. His smile says it all |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 8:57pm On Jul 15, 2019*. Modified: 9:34pm On Jul 15, 2019 |
But he look so unserious. He forgot he's playing a game. Who does that? Adexchelsea19: nothing like that, he can't choose to go home by himself now... We die here |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 8:55pm On Jul 15, 2019 |
Mike is so relax |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 8:53pm On Jul 15, 2019 |
It seems Seyi really wants to go home. He never takes anything serious. Guys let's help him |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 8:46pm On Jul 15, 2019 |
Ike is too mature. Too much swag in him |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 7:21pm On Jul 15, 2019 |
Are u watching back of TV? Brubembem: Mike is foolish for nominating Jacky 
And he must pay for it this weekend. |
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: AFCON Semi-Finals (2 - 1) Full Time by braimeddy: 8:39pm On Jul 14, 2019 |
Wetin dey do ighalo na |
Sports › Re: Algeria Vs Nigeria: AFCON Semi-Finals (2 - 1) Full Time by braimeddy: 8:37pm On Jul 14, 2019 |
So super eagles went on to wear this jersey, dey don't seem to learn |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 8:19pm On Jul 14, 2019 |
Wow my mercy is saved I'm so happy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 7:58pm On Jul 14, 2019 |
Ebuka has already told him he's save Gboliwe: More evictions tonight?
SirD definitely except we aren't using voters |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by braimeddy: 7:57pm On Jul 14, 2019 |
Mercy start warming up to leave the house |