BrainScanner's Posts
Nairaland Forum › BrainScanner's Profile › BrainScanner's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
ogolemati:You mean You wan go Israel go get bokku bokku Hezbollah /hamas Virgins like that, your bibeli lord dey share ya?
|
ogolemati:Yes ooo bro Israeli bibeli and Hezbollah virgins hunt na 5 and 6
|
insidelife22:who be clever pass between una and your daddy god trump? tell me, i wart check something.
|
Seeplusplus:I think say na only me dey think so. Trump don put sand sand full for this world cup garri |
Adewale1603:🇨🇳 Xiaomi no 3 on the list. |
insidelife22:Hmn! As if you love those claimed were beheaded? you love Iranian and you still want USA and Israel to bomb them.? Na real luv watintin! |
BuzD:who dey clever pass, YOU or your daddy god trump? tell me, i wart check something.
|
proxillin:your case be like small pikin weh no know jazz leaves be dey call am vegetables. ask your usa oga god
|
Redoil:you too dey watch films made in America. u beta check yo sef b4 u wrek yo sef |
Baxilexi:In trump lamba you stand |
orisa37:Shey Jesus dey use him name preach hatred and cursing in your h. book ni? |
Nwaikpe:i dedicate to you Story Song by P-Square Uncle please tell us a story Yeah yeah yeah Mmh mmmm oh no ooo We are back again we back again this time I got a story story I got a story story Dis na our story story story yeah Story story story I got a story story I got a story story Dis na our story story story yeah Story story story |
lighkas:i dey wonder say u still dey think like when i was 5 years old watching films made in America. you no even dey shame, iran 47 years under sanction dey chase out almighty usa commot for middle east plus attacking your god pple israel joined together ...which country in this world don do that before, i know say na nuke u carry all your hope put, but wait until iran test the nuke, even trump know say him don carry bees tree for head. |
Botragelad:Small pikin like you no know jazz leave e be dey call am vegetables. Shey before before na Israel dey first attack., now Iran dey attack first... something big is coming na stages. Abeg how much be 1kg gas for your side now ? I be want check something. |
ogolemati:you and israel like this? oya, do the work i send you, 2mins counting, i jazz you
|
ogolemati:my jazz on you dey work wella oya i give u 3mins to do as i command, show u be real pikin of your papi
|
ogolemati:yes you don too sabi oya do i as say in the nxt 2mins, i jazz you
|
ogolemati:honestly bro, i must say you dey do wella for @biblosbokkuvirginsjahovacommand advertisement your head dey there, many otu like you weh no know before don dey know fast fast now by me jazzing you oya, i jazz you, to promote within the nxt 5mins, i know say u no go fail, you must do as i command. oya oya oya. open the book and pack more virgins virgins eater!
|
ogolemati:Virgins full here for you, as your lord dey follow share Open your biblos
|
ogolemati:Tips to get your own virgins, yes bibeli tells you Just Open the book
|
ogolemati:Virgins, bokku dey for you, just open your book
|
ogolemati:Eyaa! Sorry, now that you have resulted to cursing you see your life, anyway,I say back to the sender, thou I see your frustration, but please blame it on your god not me ooo, na help I just dey help you know the way ooo since you are so obsessed with bokku bokku virgins ooo. Open your book bro, you go learn ooo
|
ogolemati:Trust me you are doing well, true pikin of your papi Oya, I command, start to do the advert @bibelijesucommand #bokkuvirginsbibelitogoviral
|
ogolemati:Sorry blame your lord no be me See your pastors to know more #bokkuvirginsjahovabibeli Bro U dey do well. Keep it up Your bibeli bokku virgins advert dey go viral
|
OMBIIGA:So you no get shame !@jahovabibelicommand. I put it to you like this bro
|
ogolemati:Virgins advert for you Get them @ plenty see how to
|
ogolemati:Virgins, I know say U mean it for you, check your guide manual down
|
ogolemati:Oga, obey your god jesubibeli and you will receive your bokku bokku virgins Bibeli no be my authority I put am for you down, obey and you shall receive, bibeli says so. Stop hating your bibeli!
|
ogolemati:Virgins from your holy book bibeli you say, as you too like virgins, I advise you obey your lord commands to enjoy bokku bokku virgins Look down and read, na help I dey help you
|
ogolemati:That's what I'm saying, you learnt the virgins thang in your holy book. How your lord dey share Palestine , hamas,bokku bokku virgins give your god ppl Abi bibelii no be your authority again? No vex for me ooo, no be me command ooo.
|
ogolemati:Focus on it below bro, I be want check something
|
ogolemati:...And your book bokku virgins like this I say make u no blame me , blame who put am there even though as e dey pain you e dey sweet me wella
|
do anyhow and they will send you to hell to see your virgins