Travel › Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Btcking49ja: 4:55am On Jun 09, 2021 |
Joshmuch: when you have your own 1.5m use am sell ground nut and pop corn. Oga @ OP, you fit go Tanzania, Carpe Verde, Ethiopia but if na foreign country, go by sea but no be legit sha boss abeg shey sea route still dey exist....biko jist me abeg I need enough information I gats run comot from this HELL |
Travel › Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Btcking49ja: 4:52am On Jun 09, 2021 |
Jayrow08: Nobody dey talk about Leichestein Small but mighty country bros any link I go like more info brother ... |
Travel › Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Btcking49ja: 4:44am On Jun 09, 2021 |
yungchop: Ma nigga.. Every body just lock up ni jare. As embassy dey do Fala folo na him make me still dey observe.. Me I no wan burn the money wey dey my hand at all o.. Those wey Don go dey do shakara dem Don turn big men wey no fit update thread again.. Na so humans be sha.. I get one sure Hungary link but the guy man too over price am, person wey call Poland parol for me 900k.. When I no be mad man.. E too cost. But be like the Poland Don cast sha..
Last last if I no see pure ways.. I go carry my 1.5m enter dubai.. Starting with a job of 150k monthly for a start no bad till we gather enough money wey go carry us enter Europe properly.
But I dey search Facebook groups daily sha.. I dey see Malta, Albania, Azerbaijan, Belarus, Czech, Croatia and Co but the agents na Indians dem dey always be na why I dey observe make dem no run me street.. Sha I still have now till October to observe.. If you see link to any better country, remember tag me abeg. Bros I really feel you brother....abeg tag me two biko....My eye don see sumtin for this country....abeg you fit add me for whatsapp I need update abeg....+2349076739352 �� |
Travel Ads › Re: Travel To 118 Countries Visa Free With Bahamas Passport by Btcking49ja: 11:05am On Jun 07, 2021 |
How much to get the Bahamas Passport |