European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:44pm On Apr 07 |
Oh really  UniQue84: na true cos dey are running with the premier league trophy.
Abi u nu hear say the next venue wen dem wan host conference league final na tehran for Iran... una better do well otherwise na B2 bomber Trump go take finish una  tell me more |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:43pm On Apr 07 |
TheStoriesOfMan: So you be Carmel? True true I nor know oOoOO
Manchester united Carmel 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:41pm On Apr 07 |
If not ,..  y'all know the drill |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:41pm On Apr 07 |
If arsenal score and win,.. everything good brother  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:39pm On Apr 07 |
Banter no be insult but then,.. all is fair in love and war. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:36pm On Apr 07 |
Odegaard  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:34pm On Apr 07 |
Gunners wey no carry gun come  Las las na run e go run |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:31pm On Apr 07 |
UniQue84: if u see frustration u nu go know go hold tinubu nu be Arsenal make things cost ooo  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:30pm On Apr 07 |
I really dey good mood,.. I should practice this more LOL  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:29pm On Apr 07 |
You really had to call me Carmel lol UniQue84: Carmel abi wetin be your name u don eat so dis wan wen u dey spam everywhere with your wack comment go find food ooo... nu let hate give your ulcer ontop Arsenal matter  this life sef,.. anyways, abeg I never chop, but I won't beg you for food. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:26pm On Apr 07 |
Who dey shout Ojorooo  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:26pm On Apr 07 |
Oops  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:25pm On Apr 07 |
Who's even the biggest player?? Saka? He's been wacky this season... Totally below average. If I'll rate him? 3/10 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:22pm On Apr 07 |
Before you know Una biggest player go switch go rival club go collect cup  no be so?? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:22pm On Apr 07 |
Dem go come dey shout we played final against Barcelona,.. wetin be scores nahh  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:21pm On Apr 07 |
Go and score, even if na 1  I hear say Una never collect champions League before  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:19pm On Apr 07 |
You wey no reach UniQue84: i know say na fans of that club wen dey fight for conference league spot.. nu worry God go do am for una  I understand this is the first time you're handling such success and the quadruple dreams faded away in a minute. Champions League go follow go tonight |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich: UCL (1 - 2) On 7th April 2026 by callmetade: 9:17pm On Apr 07 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich: UCL (1 - 2) On 7th April 2026 by callmetade: 9:17pm On Apr 07 |
Arsenal dey hot that time 7upnigeria: Same Bayern that was beaten by Arsenal. no be now again o,.. dem go too collect |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:13pm On Apr 07 |
Boring is an understatement puremaker7: Arteta pattern so boring dark art lord |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:13pm On Apr 07 |
You sef follow join arsenal fans  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:11pm On Apr 07 |
Walai Sonofgod1990: Which premier League. Assanal go give una hbp Las Las  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:11pm On Apr 07 |
Awon dark arts  ,.. shey na football be this  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:06pm On Apr 07 |
Kick them out they don't belong here,.. they're with them spurs  it's a north London thing. 🎶 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:04pm On Apr 07 |
Sonofgod1990: Why this people never distroy dis yeye assanal why you no tell me banter sweet like this ,.. especially if na against arsenal  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:02pm On Apr 07 |
Score now o dem no go gree,.. second half come now,.. na gbim for dia net |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 9:00pm On Apr 07 |
You are going home tonight,.. we don't care if you're topping your farmers league 🎶 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 8:58pm On Apr 07 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 8:53pm On Apr 07 |
Make I run copy that monkey picture,.. so funny  The next person I go use am for go feel am  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Sporting Lisbon Vs Arsenal: UCL (0 - 1) On 7th April. 2026 by callmetade: 8:52pm On Apr 07 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich: UCL (1 - 2) On 7th April 2026 by callmetade: 8:51pm On Apr 07 |
Second goal loading... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Bayern Munich: UCL (1 - 2) On 7th April 2026 by callmetade: 8:50pm On Apr 07 |
SpencerForbes: Vinicius and diving 🤦♂️ He thinks Oliver is a Laliga referee. |