Ceeblaq10's Posts
Nairaland Forum › Ceeblaq10's Profile › Ceeblaq10's Posts
I got shortlisted today ooo, the shortlist text came in around 11:21am |
help me tell them.... page number jst reach 17 from 15 i think say na beta tin dem dn talk.... Add add add. dem neva drop whatsapp link for una? |
Any update on exam venue and date for dis year's scholarship? |
why una nor dey hear word? dem nr dey add anybody here. i nr sure say group even dey. jst contribute here nd stop dis add add add. |
reedwane say mk i update una. if i dy lie leave am like dat.. wait till dem shortlist u too |
I checked at kaduna scholarship board with my reg number. The guy i met there said it would be sent to various institutions that we should not panic. |
thankGod i was shortlisted...I'm so grateful |
Application is also on for undergraduates.u can apply using NA( Nigerian Award) option |
mk una talk beta tin here wey go give person hope bout dis scholarship . which 1 be add add add. last last dem no go still add una |
08106833592 add up pls |
fsb tire person o. Dem dey allow people register for 2019/20 wen dem neva settle 2018/19 session. Tufia!! |