Chalon's Posts
Nairaland Forum › Chalon's Profile › Chalon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
monsuru560: I DAE COM BT I KNW DAE MEET U...LET MEET DIS NITE BY 8:008pm sharp....na me go 1st send u msg sef.....tnkx bro |
monsuru560:bro u no de come online again ooo@ 2go oviewizkid.....u say u go give sure wining system on BBA |
Punterwhizzy: Change of plans... Jst charged ma phone... I'll b dropping Over/Under 2.5 goal System by 12:00ambro am waitin ooooo...plzzzzz |
Punterwhizzy: I think it's time I drop my Over/Under 2.5 system... Can't type all that now... Ba3 low+No light+Gen no gree start... Will be dropping it 2morrow when I charge ma phone.arrgh!! Baba....tuale 4 yu....u b boss abeg..........2mao na me go open gate 4 u...bross abeg we de wait ooo |
rodeo007: My BOSS... The system you taught me is working very well for me... This one u r testing luks kinda kul... Bet won@Half time (2-1)bro abeg drop ur system abeg |
rodeo007: Oga whizzy see the result from the system wey u teach me... Both matches play Over 2.5 b4 60 mins... I no knw the kind system wey u need againbro abeg drop d system make we follow hapi abeg |
alarena: MY HOTTEST BET OVER2.5@90%GUARAnTEEhow u take verify ur bet365 account bro? |
adonisvg: boss, u too much..Tanxhow did u verify ur account? On bet365 |
chalon: ...lol....i pity those dat stake on huruguay 2 win.......told u# e go de like film 4 una eyes#MARK my post |
...lol....i pity those dat stake on huruguay 2 win.......told u# e go de like film 4 una eyes# |
albacete: Viewing this topic: chalon, Punterwhizzy, geebehn(m), Mr. Chrisjst follow us 4 bck |
holuphisayor: Draw would be fair result bt me give 9ja 1 goal ahead and uruguay wud stil win.movie.......d film go sweet die |
akraym: NIGERIA v URUGUAYuna go see as 9ja go fall una HAND.... E go de like film..... |
expertman: Pls has Any one Tried Funding nairabet With Uba Africard? Pls i need urgent and real Answer. Not 4rm anyone trying to lie For proving Muscle oh. Cos i have a new system dat can turn 2k to 15k within 4days Using Nairabet pls kindly reply. Thankschairman abeg drop ur system |
BEAT<DA>BOOKIES:u don 4get me ooo boss abt dat BBA stuff |
bekky1: Guy's I greet oh, is it late for me to join dis tournament. Regardsjust be a fan like me cus dem go soon carry league..lol |
BEAT<DA>BOOKIES:u don see my request?...d 1 dat start with OVIE? |
udemzy101:NO naaa!! Bt fear catch me...na lol |
BEAT<DA>BOOKIES:na female account u de use? |
BEAT<DA>BOOKIES:chairman drop ur 2go username or phone number make we yarn well |
udemzy_udex: Basketball na d best if u sabi.teach me abeg! |
akraym: Bros na my game o. Check bet3 6 5. Click on the match you will see it. Please kindly confirm to be sure,bros hw cn i verify my account on bet365? |
Football betting Good ooo, bt chai Tennis is d best...no draw...i dn de watch d game since....and diz site good die olbg.com in predictions |
Am not saying it's 100% sure oo....bt atleast i havn't lost a bet since i use dis small strategy...it works on inplay matches.....i choose over2.5 goals wen thier is 1 goal b4 5-10mins of match played...i won it this st patrick match dat was just played....... And if i see a match with 2 goals... Within 1-10mins of play i bet over 3 goals.....PS:nt 100% sure..bt am earning well with it..... |
Please can sm1 help me any 9ja bookie dat have d cornerkick market? |
chalon: how can i verify my account in bet365, cus i know if i want 2 withdraw i'll get some complications and i cant leave dat site cus they offer my best marketcan sm1 please help me ?......need verification process |
bukahands: GROUP Ahow can i verify my account in bet365, cus i know if i want 2 withdraw i'll get some complications and i cant leave dat site cus they offer my best market |
lowisz: U are right most corner kick end up above 7 and 8, cos I make use of inplay a lot, but also the odd are not stable and the over 8.0 usuallly will turn to over 10.0 @30 minute with 4 corner,which bookie are u using? |
Pls how can i verify my bet365.com account? |
Please wat are d requirements i need 2 fund my ladbrokes.com account and what will i use when i want 2 withdraw |
chalon: Look for a tough match.....i use flashscore.com to check......this trick works on inplay match(live match)....for every 4corner kicks b4 30minutes, that match will end up more than 8 corner kicks.......its 90% guaranteed......please use flashscore.com to check the static of the match oooo....just go to ALTERNATIVE TOTAL CORNERS....and choose over 8...the odds are usually 1.2-1.4..anything above 1.4..u ar on your own......try and bet on the 32minutes...dnt mind niggaz dat dnt blive.....i use 100usd 2 raid 100-200usd daily....if u think am liein...just sit with 10 matches dat follow the trend.....u wont lost even 1?This undera19,20 and 21..........are really payin well with this strategy....chopin dem lol |
must u say everytin u see?