Cheriepet's Posts
Nairaland Forum › Cheriepet's Profile › Cheriepet's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 178 pages)
JeffreyJamez dear, d parry is already winding down n we have dine-d n wine-d to our fill n d day is far spent.... so allow me to once again wish u a memorable n blissful bthday, may all ting work in ur favour... amen HBD |
charijee: me sef waist dey pain me...thanks to you and 3DNo! it is all tanks to YOU! u made it what it was.... so proud of u sugar*pecks* |
LogoDWhiz longest tyme bro... not cn u of late hope u are doing gud? |
Charijee na crashing remain o... i am bone-tired n my legs are weak from dancing... abeg make i go sit down inside family house i dey come back |
charijee: The waist flexy dieme sef d jerosi d flexibility.... ![]() |
JeffreyJamez: OK omake we give ha d benefit of doubt |
charijee: Ahh!!!rock jam rock today omy dear dis rocking we go c d end o |
KelvinGraphics: At all at all na witch my dear.na u try pass... just go carry wetin u go fit finish |
charijee: you're getting me high the more sugarif una don dey high make una tell us make we close d party go engage our partners![]() ![]() |
JeffreyJamez: I dunno what went wrong o CPmayb cos we gave so much freedom to do whateva she wants buh i know she very responsible so we have no fear ![]() |
KelvinGraphics y u dey come late ![]() |
charijee: my in-law too na badt guy ou c as him dey shake waist ![]() |
JeffreyJamez: Do Wetin!!!!!!!!!dis our baby she haff spoil finish.... hmmmm |
JeffreyJamez: I only got eyes for my CJdatz gudnews:p ![]() ![]() |
charijee: Gentle ke!!...abeg make I close mouth firstabeg no talk o.... make we reserve am |
lanicky: *shakes d bum bum vigorously* looks sidewaysit isn't gudnyt yet come dance |
3Dimension: come on rock me babe!!!*rocking him seriously* rock me, rock me, rock me babyyyyyy! ![]() |
lanicky: Yeeeeees broit seems u are getting drunk...lol |
lanicky: Shakes bum bum......Jeeezz! All eyes are on my bum bum *covers face*if u like blindfold yasef buh u must shake dat bum bum |
JeffreyJamez: You no lie oso beta take am easy |
charijee: Badt no be smallLOL |
lanicky: Joins them.......yeah! Common.....go JJ....go go CJur waist neva start to pain u... na now beta dance start.... oya shake ur bum-bum |
charijee: Ahhh!..you just dey notice am now...i tink say e be gentle guy na today i know say im werey no start now |
JeffreyJamez: Hahahaha..... na only my baby own ukwu I dey look nasharp badt guy |
JeffreyJamez: Haha naughty girlshaha na true we talk na |
JeffreyJamez: Yes kewalahi na today i know say ur head no correct ![]() ![]() ![]() |
JeffreyJamez: Azzin ehn..... e dey bust my brain!!abeg make e no burst o... we still need u well n strong even afta dis parry |
charijee: hahaha...you're not doing bad too...these your dance steps na dienot like d two of u ![]() Frankben run come oooo come c dance ![]() |
JeffreyJamez: Hahahahahaha...... CJ sabi whine yansh sha o!!!,d whining dey scatter ur dada ![]() ![]() ![]() |
JeffreyJamez: O se!!!*dancing towards him* Go Jay! Go Jay! Go Jay! Go Jay!!! *sees Charijee dancing more seriously* Go CJ! Go CJ! Go CJ!!!! |
JeffreyJamez: Wetin you dey do.......my friend will you shake Bum BUmmshaking my bum-bum *walks to 3Dimension* Can i have dis dance love ? |
lanicky: I'm better.....thankz sis*hugs her* u are wlcum |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 98 99 100 101 102 103 104 105 106 (of 178 pages)
so proud of u sugar
go engage our partners
